TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:25pm On Jul 30, 2021 |
Demnan: Liquor has a nice toned body- minus the belly part Abeg look the yansh well  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:23pm On Jul 30, 2021 |
Liquor Rose body sha  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:22pm On Jul 30, 2021 |
OlumbaOlumba: She isn’t married now Is she She’s divorced but it’s possible that she go dey think as the whole thing will make her look. Just saying sha. Na only she know the real thing wey dey do am. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:20pm On Jul 30, 2021 |
Akshow: Beatrice is married too? Divorced |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:20pm On Jul 30, 2021 |
andrew444: Abeg say Liquid rose na dancer ? Because of the belle abi?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:19pm On Jul 30, 2021 |
OlumbaOlumba: Niyi the only marrieds respecting himself I won’t be surprised say na the whole marriage thing dey make Beatrice think twice. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:17pm On Jul 30, 2021 |
My only conclusion be say Tega is married to a fukk boy wey she dey feed. You can’t be married to an Odogwu and get the mind. Bite me if you don’t agree  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:15pm On Jul 30, 2021 |
100naira: Polymath de like e wan go scuba diving   |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:14pm On Jul 30, 2021 |
Why Saga dey cocck block Yousef na? Nini wan follow the guy dance and Saga appear from nowhere to dance for her back  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:10pm On Jul 30, 2021 |
Fehm: Tega go dey knack outside marriage, nothing you wan tell me. I still dey try reason this Tega matter and it makes no sense to me  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:09pm On Jul 30, 2021 |
Just look at person wife and mama. And one idiot here go tell me say e dey ok.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:08pm On Jul 30, 2021 |
Even for water, Saga dey follow him wives Nini and Arin bumper to bumper  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 10:02pm On Jul 30, 2021 |
E better for Beatrice to just enter bed crash than to just stand there and be watching them like that na  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:57pm On Jul 30, 2021 |
tonididdy: For where iyanriyans wear bikinis...... Beatrice dey Bleep up wallahi.  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:56pm On Jul 30, 2021 |
How Youssef take know all these songs?  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:51pm On Jul 30, 2021 |
pavoda: wetin this man where? Hollywood  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:50pm On Jul 30, 2021 |
Tega sef follow wear bikini dey show yansh  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:49pm On Jul 30, 2021 |
Croweegarba: Falling angel GrammarChecker must not catch you o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:47pm On Jul 30, 2021 |
I no just know who chop pass for big brother history between Eric Oshokhai and this white man. Too close to call for now  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:46pm On Jul 30, 2021 |
Dem no even send Beatrice to ask wetin dey wrong  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:45pm On Jul 30, 2021 |
Romanoff: Wetin Angel wear so?
She could have just worn the kind of swimsuit that Princess wore. I tire for the girl. She knows exactly what she went to the house for and from day one she don dey execute the plan  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:43pm On Jul 30, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:42pm On Jul 30, 2021 |
Romanoff: Beatrice is a wasted slot on this BBN. I'm sure there are a thousand other people deserving of her slot.
She acts like she's bipolar or like she doesn't want to be there. I suspect say she dey hide something for body. When she wear cloth, she likes to shake yansh. Now wey all man off cloth, fear hook am  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:41pm On Jul 30, 2021 |
This one wey Beatrice refuse to wear bikini, I dey suspect say she dey hide something for body  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:38pm On Jul 30, 2021 |
See Liquor rose big belle upon all her dancing  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:08pm On Jul 30, 2021 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:05pm On Jul 30, 2021 |
tsquaure: Nini is looking for a Baba Alaye that will spend money on her in Biggie's house I won’t be surprised. She be like that kain person. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 9:04pm On Jul 30, 2021 |
Alwaysachick: A deserved win.
Alot of selfless housemates this season. No fights pabout chores or maybe its too early to conclude. Well done No o. White man has been complaining about chores. That they don’t clean the kitchen and wash the toilet. He said the toilet smells. He hasn’t made noise about it but it’s just a matter of time. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 8:54pm On Jul 30, 2021 |
SugarDdaddy: Only the guys here knows what i am talking about. No let GrammarChecker catch you o  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 8:51pm On Jul 30, 2021 |
Eeghe: Under some camera angles, Niyi looks like Tobi, anyone? This evening, Cross looked so much like Ebuka  Tobi will be very very upset if he sees this  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 8:50pm On Jul 30, 2021 |
Froshloaded: What will you gain if they starve? You for just send GrammarChecker to deal with am  |
TV/Movies › Re: BBNaija 2021 Live Updates Thread by Tranquility2345: 8:37pm On Jul 30, 2021 |
White man wan cook for them to celebrate  |