Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 261 pages)
clem, i aint got no beef or chicken with you. its ur hubby i have a problem with, so i will not attack you, cuz i admire you, and i'm a fan of yours. so feel free to yap me ![]() |
aristole, you be born twice ![]() |
fire on bro, u no say people dey run from me, btu i dey adnire your ginger. i'll bid my time with you ![]() |
now this is one hell of a funny joke that i just had to bring it out fro mthe achives. but people, why are blondes alwaya picked on. na so them stupid reach. nice one by the poster |
abeg tell am o ![]() |
olulu e be like say you be correct guy. by the power invested in me, i now confer on you the permission to yap me.so fire on ![]() |
you be house wipe |
kegoievnvno ghug iiog i3tuqi32t ip5u025urigoighio uigjopgrhjiwhogth anyone that can interprete that gets a night out at Golden Gate at my expense |
no be lie. the guy no just try |
. . . .wetin go come happen ![]() |
fast till u die ![]() |
vely vely vely true talk english |
i still maintain that it is old. i heard that when i was like 9. |
no wonder the F9. now i understand |
ituen, abeg come see wetin gilgee dey talk o. na people like this dey spoil our manly pride |
. . . .but we never Inaugurate you to the council of chiefs. so why you dey back me up ![]() |
men i like am Oo. that guy na my guy that year. we be home boiz from youth, me and Rev King really run things together na. him come leave me enter ministry, while me i pursue my medical career. na there we part. you wan meet am, make i hook u up ![]() |
. . english my friend, ENGLISH ![]() |
. .; . . . . . lol ![]() na you sabi |
. . . . .continue, and you'll end up entering my Madam's black book ![]() |
exactly, so respect has to be reciprocal. |
Gilgee, dont worry, i'll handle this alone. everf00l, you seem to lack respect in its deepest sense. If you direct any insultive post at me again, you will know why they call me the chief in charge of Reputation |
now i have something against the last post. see, i'm a medical student, and your fact there has to be correlated with proper definitions. do you mean one-quater all 206 bones in teh body, or one-quater the entire length of the anatomy of a person |
make we dey wait na |
i love the last joke ![]() |
men, this joke is too tight ![]() |
for wetin na? na wa o, see me see trouble |
where is lohlarh ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
this is old ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 154 155 156 157 158 159 160 161 162 (of 261 pages)


