₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,620 members, 8,512,798 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 02:37 AM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 261 pages)

Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by tufe(m): 3:48pm On Apr 12, 2008
whats ya own in this matter. u dey find attention from chiefs abi wetin. guy coolu temper

@evergie

u wan provoke ituen abi?
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by tufe(m): 3:44pm On Apr 12, 2008
.u get mind sha o
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 3:30pm On Apr 12, 2008
. one more thing, i believe you meant to say gathered and not gather, since u are using it in the past tense
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by tufe(m): 3:30pm On Apr 12, 2008
hehe grin
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by tufe(m): 3:29pm On Apr 12, 2008
. . bro, u cudnt have said something better

**off to the bar we go, but my brand na Gulder max**
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by tufe(m): 3:27pm On Apr 12, 2008
abeg try O.

he's presence out there is a danger to humanity. the guy is a damn a55 bleeped slowpoke. so plz tie him up wneh u see him and bring him to my clinic
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 3:26pm On Apr 12, 2008
start with sincity
Jokes Etc › Re: Guinea Brocade by tufe(m): 3:25pm On Apr 12, 2008
u can read now, so why are u asking me what again.

move on girl
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 3:25pm On Apr 12, 2008
u no get mouth for yarns.

see as u dey yarn like pikin. saying LOSER! men u be man O. na girls dey say all those kind things, or you must be one of those dudes that fellow dudes bust from the behind
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 3:19pm On Apr 12, 2008
ewwwwwwwwwwwww
Jokes Etc › Re: Dad And Son by tufe(m): 3:19pm On Apr 12, 2008
best man wins o

@ibkaye
plz share the experience with us
Jokes Etc › Re: possession of good looks by tufe(m): 2:42pm On Apr 12, 2008
@poster,
seems like you just got this text msg that is just so old
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 2:39pm On Apr 12, 2008
. . we wan hear oooooooooooooooooooooo
Jokes Etc › Re: Dad And Son by tufe(m): 2:39pm On Apr 12, 2008
just keep smiling like that baby, and i'll marry you cheesy
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 2:37pm On Apr 12, 2008
i don tell you b4, you been no one hear now
Jokes Etc › Re: Funny Facts ! Strange But True by tufe(m): 2:37pm On Apr 12, 2008
nd u my dear friemd must be that smartest pig that memorized the times table.

come to think of it, how did you pass the message across
Jokes Etc › Re: Planning World War 3 by tufe(m): 2:34pm On Apr 12, 2008
who talk say na you now.

conscience dey bite you abi wetin
Jokes Etc › Re: You Will Be Ashamed Of This Picture? by tufe(m): 2:33pm On Apr 12, 2008
. .no way o. why we go just cool down dey yap our own continent for just no reason. e no make sense na
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by tufe(m): 2:29pm On Apr 12, 2008
. .the hypertech nigg* dey fear
Jokes Etc › Re: Guinness by tufe(m): 2:29pm On Apr 12, 2008
. . nah, i dont like that your profession wink
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 2:28pm On Apr 12, 2008
atta boy wink
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by tufe(m): 2:23pm On Apr 12, 2008
it depends on who you want to put there. if itz that house wipe called miggymidget, then yeah, there's still space
Jokes Etc › Re: Can U Do This For Ur Best Friend? by tufe(m): 2:21pm On Apr 12, 2008
but e cheap na, abi u sef no see am for free grin grin
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 2:21pm On Apr 12, 2008
@midget
thanks for the correction you bloody mofo. but na who send you.na this kind thing make your papa run leave your mama for house(over sabi sabi)

have you closed down your pure water factory at obalende, or you are just on weekend break.

dude, get a life, you no reach.
Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by tufe(m): 2:18pm On Apr 12, 2008
evergie, nothing do you. fire on
Jokes Etc › Re: Little Old Man by tufe(m): 2:17pm On Apr 12, 2008
i wonder why u didnt understand it in the past sef
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 2:17pm On Apr 12, 2008
ituen,
e be like say u over loyal to this house wipe.

miggy idiot.
whats been happening with you. you don finally see N100 to come browse abi. u are one f**kedup son of a b*tch. dont try me, cuz i am the new dude that no one f**ks with.

bloddy a55hole
Jokes Etc › Re: Dad And Son by tufe(m): 2:15pm On Apr 12, 2008
mega mega wink
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 1:58pm On Apr 12, 2008
. . i guess itz not time yet, but if him fcukup again, we go treat am cool cool cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 261 pages)