₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,618 members, 8,512,790 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 01:42 AM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 261 pages)

Jokes Etc › Re: Kuvuki Land by tufe(m): 1:29pm On Apr 13, 2008
story story
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by tufe(m): 1:27pm On Apr 13, 2008
gilgee, so you dey psychiatric ward right now, i shud have known

**begins dialing Gilgee's mom's number**
Jokes Etc › Re: I Want Nightnurse by tufe(m): 1:22pm On Apr 13, 2008
wetin this one dey talkhuh
Jokes Etc › Re: You Will Be Ashamed Of This Picture? by tufe(m): 1:22pm On Apr 13, 2008
kronky, bring your wife and she go tell you say i hard pass coconut sef
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 1:21pm On Apr 13, 2008
naija, fire on my sister, i am feeling you.Niger delta no dey carry last wink
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by tufe(m): 1:19pm On Apr 13, 2008
if the talk doesnt make sense, then there would be some bullets in the air
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by tufe(m): 1:18pm On Apr 13, 2008
@evergie

i took my skool fees and paid that your LovePeddler of a wife for some good fu*king
Jokes Etc › Re: The Reporter by tufe(m): 1:17pm On Apr 13, 2008
. .na you talk so
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 1:16pm On Apr 13, 2008
@sauce
keep watching, hope say you hold your pop corn and pepsi

@ituen
the boi just dey lack manners thats all

@gilgee
na who beg you make you come make peace. i am the one calling the shots and not you. wink

@all
Welcome to ma world
Jokes Etc › Re: possession of good looks by tufe(m): 1:14pm On Apr 13, 2008
wetin you trust about them
Jokes Etc › Re: Love Letter To Nightnurse by tufe(m): 1:13pm On Apr 13, 2008
kronky dey high on water
Jokes Etc › Re: Funny Facts ! Strange But True by tufe(m): 1:11pm On Apr 13, 2008
i'm almost pretty sure that the child with two face must be Gilgee's own.

a product of him and clem wink cheesy grin
Jokes Etc › Re: Job Interview In Italy. by tufe(m): 1:10pm On Apr 13, 2008
gilgee, i dont know what you are talkinga bout.

what is pussy sef, grin i said pus*y. there's a difference
Jokes Etc › Re: Dad And Son by tufe(m): 1:09pm On Apr 13, 2008
you na don too yap the girl wey she come run before you na put sand sand for her garri
Jokes Etc › Re: Please, Save A Soul! by tufe(m): 1:05pm On Apr 13, 2008
u no just get respect at all.

i dont have time to mince words with you
Jokes Etc › Re: Compare And Contrast by tufe(m): 5:43pm On Apr 12, 2008
abegee, leave the slowpoke to fight his battle by himself
Jokes Etc › Re: Little Old Man by tufe(m): 5:43pm On Apr 12, 2008
sam what are you insinuating, that Ituen's state of mind is messed up??
Jokes Etc › Re: Hey Don't Look So Surprised by tufe(m): 5:42pm On Apr 12, 2008
. .till eternity
Jokes Etc › Re: Guinness by tufe(m): 5:41pm On Apr 12, 2008
i wan take over DIL(Dangote Industries limited)
Jokes Etc › Re: gongo aso by tufe(m): 5:37pm On Apr 12, 2008
free clem jare, she be my person. make she dey yap. nothing do her wink

but meanwhile, i dey o. i just travel go somalia go do small peace keeping
Jokes Etc › Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 5:35pm On Apr 12, 2008
ituen, i wan make the dude dey respect others fro others to respect him, thats all, but if he feels he cant handle that, then i guess i wud just have to tamper with his rep fro this land.

@delib,
longest time. whats happening man
Jokes Etc › Re: I Have Never Lied In My Entire Life. by tufe(m): 5:34pm On Apr 12, 2008
evergie, i no just grab anything wey you talk huh huh undecided undecided
Jokes Etc › Re: Lola, You Are Greatly Missed by tufe(op): 5:33pm On Apr 12, 2008
omo, urs is a pityful story
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 5:33pm On Apr 12, 2008
mimiko, good to meet you. how you doing.

abeg leave midget alone. the boi no dey know him papa mate when him meet one.

@pope
plz pray that the boy's soul wud be redeemed
Jokes Etc › Re: Crack Ur Rib by tufe(m): 5:22pm On Apr 12, 2008
you nko, u no like free things
Jokes Etc › Re: What A Wife by tufe(m): 4:53pm On Apr 12, 2008
pope, are you sure you are really a pope, cuz your post at clem fear me o
Jokes Etc › Re: Dad And Son by tufe(m): 4:12pm On Apr 12, 2008
men, i go fear to marry your kind
Jokes Etc › Re: Lets Laugh At Some Blondes by tufe(m): 4:04pm On Apr 12, 2008
ituen answer the question.

ituen, i no dey attack clem o. she be my person, but miggy na f00l.
Jokes Etc › Re: Describe Yourself In One Word by tufe(m): 3:59pm On Apr 12, 2008
rigth behind you cynthia.

so whatsup
Jokes Etc › Re: Please, Save A Soul! by tufe(m): 3:50pm On Apr 12, 2008
you, born again.

abegee, no make me laff jare. u be born aagin wey u still dey pursue ituen up and down as fly dey pursue cow.

comot jo

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 157 158 159 160 161 162 163 164 165 (of 261 pages)