Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 261 pages)
best |
[img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4484[/img] let him bring it on |
[img]http://www.smileys4me.com/getsmiley.php?show=4475[/img] shit happens. liver must grow one day |
biscuit |
ituen, see yourself. if na another person o this kind mistake, you for attack am, but now wey na nightie, you dey encourage am abi. @nightie, whats popping |
so mosquito plenty for your house like that omo sorry oooo ![]() |
*carries 100 litres jerican to bazii's bathroom* |
give your sis to him, i'm pretty sure he'll ind out |
why e no go nice, when na your wife |
*gets 2 glasses, fills it up with champagne, and sits on teh sofa with tessy. looks around just to make sure ituen aint home, then give tessy a luvly kiss. divorce him and marry me please. i will adopt all your kids. just leave him alone* |
thanx o, u guys. e dey come. life na jeje, small small. no hurry in life |
u sef follow na |
get wetin men finish your statement, abi u dey fear |
you better learn from an experienced woman, cuz if you start crying oh had i known, no one in NLD will answer you. BE WARNED!!! |
lets check it out |
see great great great great great great grand papa den warn me. because eim do am for eim youth eim no wan make i enjoy my own youth *hisses* useless old man lol |
hey ituen, na you dey enjoy oooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
what are u insinuating. say i dey try toast ify. Abeg ooo, she dey as she dey, while i dey as i dey.but she's cool though |
today a dreamer, 2moro an achiever. *slots in plantashum boiz cd, and listens to the sweet melody of my father used to tell me that dreams come true, now i believe i can find it in you.* |
ituen, whats up with you. enjoying abi. its all good. @emperoh, be careful not to get listed in my black book. ![]() |
yeah right |
yes great great great great great great great great grand papa ![]() |
now, you are lying. na you know the message you dey pass across |
yeah, good to see it too. so hows your hood? |
abi, na so dem talk am now. |
na now, you know say you love am too abi. after u been wan sell am out to dj. |
hehehe lol eya, thats so sad. poor guy |
*goes off with clem* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 220 221 222 223 224 225 226 227 228 (of 261 pages)


