Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 261 pages)
na ituen cause am. no mind the guy jare |
aristole:that na wish abi wetin ![]() ![]() |
ituen:LMAO |
@ ify not so long @ariostole no beef *signs a peace treaty* but it can be declared null and void at anytime |
how many times wud i tell u that u are always mistakening my neighbours house girls as my relatives. its the house girls you'll probably vulcanize |
i'll start by killing u by mistake ![]() |
i knew that men. seems like u letting the war get to your head. this one wey u don dey add idiot anyhow. signs that u are loosing. what a pity. and i thought you were a wonderful compititor @ify so u see, i aint no sheep in tiger clothings. i was just bidding my time for the take over ![]() |
see yourself. you don realize ur mistake, u don wan dey clear urself. talk true oo. Jesus dey come by 9pm dis night. dont be found wanting |
abi o |
oziomatv:what you saying men @ ituen you be heavy jazz man. i don dey fear. abeg oo |
going going GONE !!! Ituen picks up aristole for 5cowries i'll call in the priest to conduct the marriage *picks fone and dials tb Joshua* wedding date fixed |
agreed wetin man go do na?? |
begs ify to go do that to her cat |
na the number wey your sister sell give me be that |
peace |
who dey run. i just wan go becuz tj invite me. you stay there in obalende. make sure business is good, and stop spending my money and those cheap women |
that does it. aristole, you are next on the list my eyes are on you it wud be your loss not mine |
at least eim no dey sell cd for obalende like some other people buy 1 get 3 free |
@raven your raven na the one wey dey fly. wetin u dey think when you go name yourself after bird. the one your papa give you, you no like am again abi what ![]() |
eperoh, u've gotten the job from ituen |
@ituen you done fcukup. she aint got your back dude |
i start with 2 shillings |
lmao |
thanx hon |
ha Tessy, abi u don see. eim dey with woman next thing eim go talk na say na eim sister or cousin. NA LIE na eim wifey. Omo player meji |
clemcykul:LMAO commonaristole, show her you're damn smart |
smells war around the corner |
na u give me 47yrs. dude, the trend said one word, abeg no change am. 52ys old man @ post love |
now that u'r here, i wud luv to ![]() |
aristole, you'll get caught between firelines if you dont take time |
chickens, thats what we have here |
Its me and you that ride in the bicycle na |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 261 pages)

