Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 261 pages)
this cat still no wan die. i go come 4 night for that puss ![]() |
not as dump as you for having little jonny as your son |
but probably good for yours ![]() |
*watching* |
hehe ![]() |
*your eye go soon pop out* |
@titi cool cool. expecting another joke from you soon. advice to you, join the kuvukis |
dude, tj's filled me in wid everything i need to know, so kiss ma black a55 ![]() |
dude, i say what i want when i want. so shut da F up |
what u insinuating. u r keeping calm so that u may probably have a chance at her ![]() |
hulkhogan |
now we are getting some where. i bid 50 kobo, and i'll donate a tuber of yam to her family |
your face like my great great grandmama yansh- |
sell wetin again. u don dey turn all our posts upside down |
who dream abeg, na joseph abi na eim brother. no go turn bible up side down. even me wey be muslim sabi bible pass you @miggy dont want to commit any insurbordination, but be careful |
@ miggy, correction, My neighbours house girls are part of ituens household |
na God give am to me |
minister in charge, Ituen |
aha, na small small truth dey always comot. u don gree say u don dey run am abi. thank God. what is done in the dark (Y messenger) will surely come to the light (nairaland). |
PAW PAW, who be your boy ![]() ??@miggy, just carring out orders. na u be general na |
from heaven ![]() ![]() duh, i dont think so |
@emperoh, as soon as you get to obalende, give me your report on the situation of things |
very silent now |
General, you are back. I just had to put the solders in check, thats the reason for the so much talk. abeg, no make my family starve, pay me my money o |
sorry, the bid had been reopen. 10shillings on me |
if you guys really love each other, then what does other people's opinion got to do with it. better do alot of introspection and check if its trully love, or just an oppurtunity. |
*checks tape too.* hisses |
send it to the girl that sold the number to me. thanx, you too much ![]() |
gundust |
which kind yeye question be that. if i no buy shirt, how i go take cover body. *hisses* just take cxare of business, thats all i asked you to do |
i don talk am b4, and i go talk am again. two of una don dey run things abi. wish u happy married life, with obasanjo-like children |
your shrek face |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 239 240 241 242 243 244 245 246 247 (of 261 pages)

