Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 261 pages)
dad, can u go and tell the poster that this joke is old. ![]() |
ituen, try wise na |
@gundust its like you just enjoy running ur mouth without dropping meaningful things ??dump a55 kid |
just ignore the dude. eim dey call himself general, when he has not even made common korofo *hisses* |
common, finish ur statement. mojo na wetin, abi you wan be the new chicken wey dey fear ![]() |
if you dey there, i'll call OBJ to join you ![]() |
ogigbigigbi, na me una dey use play like this. ami, expired chin chin. chai, migines, sauce, clemskull, u guy have bleeped up. I'm calling in the opposition *dials spot, hcl and aristole. also gundust and weirddizzy* |
@sauce, try get sense na. abi na for your village dem dey castrate woman ![]() |
y? na attention eim dey find abi? |
lol |
gunpoint:this gundust of a guy must be a child., (talks exactly like one) ![]() |
the poor girl (tytylayor) never land finish, and una don dey tassy am like this. make she no comot NLD because of una OOoo. @tytylayor, the secret of things here is that u shud never let anything get to you. just have fun ![]() |
what seems to be happening here ? |
weirddizzy, keep up the good work, very soon, you'kll be promoted to enemy of the threads |
getting very boring |
i go direct tessy mcome here. Imagine oo |
set am well. raven go soon land there. you and ass seed go use am chop dinner |
i dont time for that, and i'm sure neither does the general. |
superman |
na theone satan baptize person still use french you yesterday, abi na lie ![]() ![]() |
look at him, bad belle |
ifyalways:and talk about me useing that to toast ify still talk abotu ify agreeing. what has the world turned into |
lie lie oo 21cowries and 2bundles of firewood with a tuber of yam |
A |
![]() opp you mean |
ifyalways:ROFLMAO your face like hunch back of notradamn |
check the other threads and u'll see that you are the lilylivered lady |
*lays down riffle and stretches hands to shake ituen* its been a day hasnt it? |
ultimatewarrior |
so what u trying to say lady |
fear and respect na two different things. but eim don fcukup, take advantage of the respect, so now ![]() ![]() ?, we solo |
the joke make so much sense ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 238 239 240 241 242 243 244 245 246 (of 261 pages)

??
, u go precipitate all ya 4ckup!!! 
