Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 261 pages)
is someone talking to me *looks around* oh, it must be the dustbin man and his wife, aristole. |
*reading newspaper and watching the children misbehaving* |
u still dey ask. omo you really need to go wise ![]() |
ass seed, u wan trully scope ify. e be like say all the play don dey enter ya head. guy, go crash ![]() |
@gundust, my frnd, sharrap there. how many times will i tell you that when elders are talking, you shud just listen. mumu like you. the joke is just as stupid as you are. abeg jare, make i go chop ify cat wey i catch yesterday ![]() |
@ miggy, she never land na. na wa for you o @sauce, i'm sure u are one of dem guys that shes talking about. you r probably the crying one. now ur secret don commot. so na wetin you dey do to get them abi. u be house wipe o. serious pant. @gundust shutup kid. when elders are talking, just listen. @post you never know where dey worry you. just follow the guy with the highest bid, simple and short. abi you wan suffer |
@ post ur joke was damn so funny *hisses and walks away* |
ituen:your name kukuma follow ![]() |
miggy, u are , i'll get to that later |
clemcy, sona true? na wa o |
abi i predicted it. it has finally happened. aristole and ituen tessy, when i was tellin u, u be think say na play abi. ur eye don shine now. that guy dey pursue everything for skirt. na so eim be take pursue my neighbour house girls. aristole, i wish you a happy ![]() |
@ all have you guys noticed, aristole don dey sabi well english these days. ![]() |
aristole, is that the best u can do ![]() ![]() common, drop some extra stuffs |
i go to RCCG, but u my friend, i heard you go to Church Of House. located at ur backyard ![]() |
dude, u'r a kid. go to bed |
clemcy, i'll give you the rare priviledge of kissing my great great great great grandmas's a55 ![]() |
gerrout |
aristole:WETIN MY EYE DEY SEE ![]() !!!!!!!! |
eim dey for hades |
lmao |
*patiently waiting for sauce* |
hmmm |
@gundust, i think u are just plain stupid guy go crash |
thats true, and you are the cleaner of the parish abi? ![]() |
watching |
yep, clemcy did it ![]() |
help him men |
idiot !!!! |
whats all dis ??SILENCE !!! i say |
hmmmm very silent seems everyone on this thread is attacking the chin chin chopper as miggy said, at least eim chop once b4 eim die(how dumb). see ya'll at the other side. i mean through the window. while ya'll burning, i'll be feasting with da Lord. Ooo praise Jah ![]() |
clemskull, dat wan no be for ya dream, na for ya anus |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 237 238 239 240 241 242 243 244 245 (of 261 pages)

