Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 261 pages)
lol, thats so funny dude ![]() |
did u hear that she is now trying to deny that she is a rabbit |
yes he/she is. fire on |
i see the present for dream oh, so i run come nairaland to reject am so that e no go dey haunt me again |
**lights weed and starts puffing** this shildren dont have respect for white hair |
is that so? |
mykali, no u be the leader of clueless, followed by gab.so make una free me ![]() |
gab, i no leave u ohhhhhhhhhhhhhhh. u know say u never still report to my bedroom. |
if two of them are in love, then love miss road be that ![]() i'm sure he only liked her at night on the bed, asides that, then they both miss road |
confirmed |
beauty |
did u hear that clem is still a rabbit? |
hehehe ![]() |
hehe ![]() |
chioya:oh my GOD |
Kuvuki land don come back again omo na wa oh |
abeg, make i hear word. that guy wey no fit finish one bottle of star, him go just start to dey mis yarn |
morons |
we wud start with you |
hmmmmmmmmmmn |
since u were born ![]() |
Gab, i havent woken up from my drunk state oh. i can even hardly see this keyboard, but i don come because of you. but that gift wey u give me, e pass my power sha @gilgee where u dey since. dem don finally depot u go india ba? ![]() |
wudnt be surprised that some of them are into insiders trading |
ebony, wassap? so u have left us in jokes section abi. i go cast u for there ![]() anyway, u want to invest in the stock market?? ?? well thats great, but i hope u are aware of what the market is like right now. so be careful so dont u don get ur hands burnt, and make sure u have a strong will to. just try to get advice from professionals here in naija, and not in the UK where u are ![]() |
hehehehe ![]() |
amen!!! |
huh? |
u 4 1st ask whether he ever loved her |
who go bring this thread na. i been think say i don bury am |
sharrap dia. u wey get chicken liver |
come gab, today u go say u be virgin, 2moro u go say u no be virgin. are u confused on whether someone don burst that hole or not. if u wish, i can give u a checkup |
him name na chase, abi na cbase. be like say my eye no dey correct ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 261 pages)

omo na wa oh