Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 261 pages)
dreams dreams |
stamped and sealed |
u no crash sha, cuz i dont want another case of sosoliso ![]() |
oh, this is so damn funny ![]() **walks off shaking my head** |
@tyty dont mind her, its her loss. besides, i dont even want to have anything to do with a woman that can give birth to an slowpoke as Johnny ![]() @gab U! U!! U!!!, i never get ya time ![]() |
ehen, MC Altatoa don show. who dey find weed for this place. **distributes free weed to every one** @mykali i no fit enter jail for weed selling na. na my boiz dey supply the IG and all the commissioners, so how dem wan take arrest me. |
na wa oh, u just wakeup for the wrong side of the bed. @clem i need rabbit meat oh, how we go do am. e be like say u go send some of ur relatives down to my crib ![]() |
see as u wowo |
no mind am oh, the guy just dey yarn randomly. anyway, tyty is my sweetie pie, and i dont use her to joke, so watch ur words. as for chioya, u fit carry am go yaba east sef. she don dey try force johnny for my head dey talk say i be the papa. i no no who do am the thing wey she swallow belle go born that kind yeye pikin. so u fit carry am go yaba left |
did u hear that the rabbit has escaped from her cage? plz find her ohhhhhhhh |
folly, u don wan start to dey hit on gab abi. ehen . . .i dey look oh, fire on ![]() |
ehen, who no fit kiss b4? abeg make we hear word jare |
@gab abeg tell them oh. but if i cashh u for bedroom, why go keep the broda-sister paroles for side 1st ![]() |
hmmm . . . . sam has suddenly flown. i hope rigging isnt takimg place here ohhhhhhhhhhhhhhhhhhh. KAI !!! so na 3rd position these people wan give me. na bronze shey? na so so bronze una like for this country. **zooms off** mean while, when voting dey close na |
from confusion to frustration. nest u wud be heading for the asylum ![]() |
so what did u dream about. obasanjo pursue u for dream ![]() |
KAI !!! NA MAMA johnny be that? ? ? ? ? Nna men, i sorry for the girl ohhhhhhhhhhhhh |
confused once again ![]() |
u always are |
cats and cockroach |
just because u are always confused doesnt mean that everyone esle is like that |
once again u open ur mouth and nothing but okpata comes out . my dear, go sleep |
cockroach and toilet is more i like it |
that one na for ur dream abi |
stand |
kai !!! na my sauce dem dey finish like this, and him woman sef no dey try. no wonder it is said that u shud never trust a woman ![]() |
@post this is just so damn funny ![]() **nods head in pity and walks off** |
u sef know say i no dey lie. if i am, go ask am na |
this jokes's been posted here b4, but it sure damn is still funny. ![]() |
go him bedroom, probably, u might understand him ![]() |
she always is |
how come it is only studio and ibk that are conversing on this thread?? . . . . . hmmmmmmn, i smell a rat. sauce where u don run go ohhhhhhhhhhhh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 261 pages)




