₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,281 members, 8,449,566 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 01:59 AM

Toggle theme

Tufe's Posts

Nairaland ForumTufe's ProfileTufe's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 261 pages)

Jokes EtcRe: . by tufe(m): 12:01pm On Aug 23, 2008
did u hear that i no get ya time?
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by tufe(m): 12:00pm On Aug 23, 2008
**passing through**
Jokes EtcRe: Friday Joke(little Tufe) by tufe(m): 11:59am On Aug 23, 2008
jeovy, where u dey, come here oh
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 11:59am On Aug 23, 2008
i dey try
InvestmentRe: Stock Market Tips For Nigerians by tufe(m): 11:52am On Aug 23, 2008
husu:
@father of 2,
water don pass garri, im in serious shit.The worst are dunlop,dsr and now aiico don joint the chorus.will the bulls ever come this year?
me sef just dey wonder oh
Nairaland GeneralRe: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 11:51am On Aug 23, 2008
"jaymobb and studio grin grin grin grin

that groundnut seller na una sister na. u don forget
Jokes EtcRe: Just Want U To Laugh It Out And Continue With Ur Work. by tufe(m): 11:49am On Aug 23, 2008
lol cheesy
Jokes EtcRe: How Jobless Are Nairalanders by tufe(m): 11:49am On Aug 23, 2008
pele oh
Forum GamesRe: One-word Association by tufe(m): 11:48am On Aug 23, 2008
pele oh
Jokes EtcRe: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by tufe(m): 11:47am On Aug 23, 2008
jeovy, na u give am to me as babe undecided
Jokes EtcRe: Everybody by tufe(m): 6:59pm On Aug 22, 2008
chioya, abeg no dey fight war. we want peace. jeovy, u sef join dey shoot gun. biko, try stop na cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Chioya's Job Application by tufe(m): 6:55pm On Aug 22, 2008
chioya, how johnny today na
Jokes EtcRe: Children Again by tufe(m): 6:54pm On Aug 22, 2008
. . are u wishing otherwise
Jokes EtcRe: Nightie, Is It True? by tufe(m): 6:53pm On Aug 22, 2008
ituen, is ur consine. file oh. tongue

tyty kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Testimony In Church by tufe(m): 6:52pm On Aug 22, 2008
lol
Jokes EtcRe: How Jobless Are Nairalanders by tufe(m): 6:51pm On Aug 22, 2008
lol
Jokes EtcRe: Friday Joke(little Tufe) by tufe(m): 6:50pm On Aug 22, 2008
hahahah ROTFLMAO cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Forum GamesRe: One-word Association by tufe(m): 6:49pm On Aug 22, 2008
sun
Jokes EtcRe: Ituen's Earring by tufe(m): 6:48pm On Aug 22, 2008
. . if u wan serve juju na u sabi, as for me and my house hold(tyty and our children) we go serve the Lord.

so jeovy, does that answer ya question
Jokes EtcRe: Kate And Biola (grammatical Errors) by tufe(m): 6:46pm On Aug 22, 2008
look ur yansh b4 u talk non sensed
Jokes EtcRe: Little Johnny Again by tufe(m): 6:45pm On Aug 22, 2008
mama johnny. where u dey now
Jokes EtcRe: How Jobless Are Nairalanders by tufe(m): 6:45pm On Aug 22, 2008
. . .as for me, i only come to NLD jokes section to unwind, i am however always serious on the business section
Jokes EtcRe: Who Is The King? by tufe(m): 6:42pm On Aug 22, 2008
me gan sef, i wonder how i get those votes. guess the babes like me cool cool cool

info tongue tongue tongue tongue

though the competition suppose dey between u and ituen, but i guess maurice iwn has played a very controversial role grin grin grin
Jokes EtcRe: Good And Bad Odour by tufe(m): 6:40pm On Aug 22, 2008
Chioya ny dear. how u dey now
Jokes EtcRe: Mykali And Tytylayor On Pay Day(pay Per View Ooo!) by tufe(m): 6:40pm On Aug 22, 2008
"poster


nice ones grin grin grin grin grin
Nairaland GeneralRe: Offtopic! by tufe(m): 6:39pm On Aug 22, 2008
base u just dey find me up and down. u don finally thief money from ur momsi ga cafe now abi
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 6:38pm On Aug 22, 2008
are u referring to moi?
Jokes EtcRe: . by tufe(m): 6:38pm On Aug 22, 2008
did u hear that windows vista is about the most annoying windows ever made?

kai, my lappy dey show me hell
Jokes EtcRe: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 1:07pm On Aug 21, 2008
mi lovely chioya, kiss kiss

is he ur broda. the idiot has no beards yet,and he dare directs a comment at me. i no blame uam at all. na him momsi i blame for leaving her purse on the table, enabling him to steal money to go to the cafe.fire on young man, na ur household the hunger situation go visit. bloody a55 wipe
Jokes EtcRe: Good And Bad Odour by tufe(m): 1:02pm On Aug 21, 2008
yes mykali, who send u to ibk.

@nau

go and sleep
Jokes EtcRe: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 12:58pm On Aug 21, 2008
i dey fear say u go mess when i dey talk

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 261 pages)