Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 261 pages)
boobbie ![]() |
. . .she thief am na |
all of you are hereby rebuked |
jaymobb, why u dey tell us wetin u discover for your mouth when u wakeup this morning. pele oh, life go better. it is not the end of the world. just report to my hip hop clinic, we may just be able to do something for you |
@chioya and showbobo no no no. thats not what happened. u know i am a prominent man in my region, so i begged on his behalf and he has been freed. but any of una wey provoke, me i go tell Tom Ateke and his boiz to pick you up @dj na u wan kill am |
@chioya my night was good too, but mosquito been wan kill me ![]() abeg oh, no use my wife start porn site oh. @jaymobb no be lie. shey u sef don start up ur own shit parking business. i wish u the best of luck sha |
@stanP God blessed you O' Jare. @chioya is u wants to comed to my room, let me showed u what a man is made of |
i am her guardian angel |
@chioya i said gongo aso, and jeovy feels that song is stale. if i had said HEAL THE WORLD BY MJ, he wudnt have complained. i hate seeing people yapping our own made in naija. it irritates me |
abeg tell am, make him hear word |
must have been the case |
@post rotflmao ![]() |
no mind am. she dey shame for her own pikin |
hmmmmmmmmmmn |
i no know for am. ehen, mama johnny how was ur night now? |
hear heard that too,and they are moving their year end to sept 30th. why shudnt they arrest her. why is she doing olofofo. she raised about 100million naira for what?? obama's campaign organisation "Americans For Obama" has denied any connection to her organization. i think its a good development, so that her true intentions may be unveiled. |
go sleep my friend |
young man, dont come here and deny |
ehn, dreams dreams dreams |
is ur consine. my guy go sleep |
doctor |
u never still come tell us @ituen na Ebonyj post the joke na |
na the gauva dey always make am confused |
why are all the women saying amen to this prayer na wa oh |
leave me oh jare. . . . . . what do you know.u no know say na gab dey keep me company for this NLD. gerrout jare!!! |
dude she wasnt referring to you |
she has travelled now |
@virgie who said the boi receives the pleasure and the gilr the pain that is so false. they both receive it. there are so many female lymphos.any man that goes for just 16mins is a dulling man. my minimum is 25mins ![]() nice post sha ![]() |
i dunno if this is supposed to be funny |
hehe . . . .him no fit try am sef for UK. he wud just patiently bring u to naija, then u go hear the gbosa!!! dont mind me ohhhhhhhh |
u dey kraze ni? we still dey sing michael jackson song's nobody talk say its stale. but ur own naija boiz own is stale. u see ur life |
****swallows kittens, and says goodnite**** ![]() catch ya 2moro |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 261 pages)

na wa oh
that is so false. they both receive it. there are so many female lymphos.
