Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by tufe(m): 12:36pm On Aug 20, 2008 |
kai !!! u still dey tell us ur experience. pele oh |
Jokes Etc › Re: Naija Girls by tufe(m): 12:35pm On Aug 20, 2008 |
no be lie, na my specialty be that na |
|
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 12:33pm On Aug 20, 2008 |
this ur mouth go soon land u for ya wa |
Jokes Etc › Re: This Is Really Serious! by tufe(m): 12:33pm On Aug 20, 2008 |
but the padlock dey enter ur anus now. abi thats ur own way of sexual stimulation |
Jokes Etc › Re: Many Ways To Annoy/Embarrass Your Parents by tufe(m): 12:32pm On Aug 20, 2008 |
i will give u the list bellow
1. dodo the kid from outta space
2. jimbo
3. thunder sub
4. thunder cats
5. the very first mickey mouse thats in black and white.
shey u wud take these ones |
Jokes Etc › Re: Chioya's Job Application by tufe(m): 12:30pm On Aug 20, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Everybody by tufe(m): 12:29pm On Aug 20, 2008 |
@chi
u know say i dey ur back. fire on.
info, no be lie at all. it is totally useless. yansh wey her hubby use padlock on top |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by tufe(m): 12:28pm On Aug 20, 2008 |
jaymobb,u no lie oh. na woman just make my mouth sharp. no vex
chioya.na u be mama johnny. why u wan come dey deny, i go leak the whole secret oh |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by tufe(m): 12:27pm On Aug 20, 2008 |
so u don break out |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 12:27pm On Aug 20, 2008 |
na u, wetinwan happen now |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 12:25pm On Aug 20, 2008 |
yes\
you
are |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 12:25pm On Aug 20, 2008 |
no be u be leader |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 12:24pm On Aug 20, 2008 |
is ur consine?
@gab
that na tassy oh, shey u know |
Jokes Etc › Re: Night Light Of The Cities Around The World . . . by tufe(m): 12:23pm On Aug 20, 2008 |
@gab ok oh, go sell ur groundnut. i wud miss you sha ohhh. take this  bye, talk to ya later @info lol |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by tufe(m): 12:22pm On Aug 20, 2008 |
she don run |
Jokes Etc › Re: Iteuns Cums Late. . . . by tufe(m): 12:21pm On Aug 20, 2008 |
u are always confused, now u wish to confuse other people |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 12:20pm On Aug 20, 2008 |
no ya wa na |
Jokes Etc › Re: Everybody by tufe(m): 12:19pm On Aug 20, 2008 |
oh, ok. keep firing if it is Gabs buttocks thats the target |
Jokes Etc › Re: Don't View, It's A Blank Page. by tufe(m): 12:18pm On Aug 20, 2008 |
omo na wa oooooooooooooooooo |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by tufe(m): 12:16pm On Aug 20, 2008 |
. . chioya, thank u o jare.  jayidiot, how far na. u don thief money from u mama purse go cyber cafe now. easy oh, if she bankrupt, na u no go chop food again o |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by tufe(m): 12:14pm On Aug 20, 2008 |
me too |
Jokes Etc › Re: Everybody by tufe(m): 12:11pm On Aug 20, 2008 |
be careful, for if u throw stones into the market place, it might just hit ur mother |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by tufe(m): 12:10pm On Aug 20, 2008 |
@chioya
why u no just do am now na. there;s no need to wait till soon |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 12:08pm On Aug 20, 2008 |
whoo disappear. info u dey hear this guy |
Jokes Etc › Re: Naija Girls by tufe(m): 12:08pm On Aug 20, 2008 |
hmmmm |
Jokes Etc › Re: Night Light Of The Cities Around The World . . . by tufe(m): 12:06pm On Aug 20, 2008 |
so are u gonna put it now @gab in everything, give thanks to God  |
Jokes Etc › Re: Don't View, It's A Blank Page. by tufe(m): 11:58am On Aug 20, 2008 |
dont catch cold sha |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 11:57am On Aug 20, 2008 |
gets the whole FBI running against her. surely u cant escape now |
Jokes Etc › Re: Many Ways To Annoy/Embarrass Your Parents by tufe(m): 11:37am On Aug 20, 2008 |
info, u are very correct, i wudnt get her that list.
make i give am JIMBO. na that one she go enjoy |
Jokes Etc › Re: Night Light Of The Cities Around The World . . . by tufe(m): 11:36am On Aug 20, 2008 |
eya, pele. in naija, its ever where. but we thank God sha |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 11:34am On Aug 20, 2008 |
confused
as
usual |