Jokes Etc › Re: Turn Water Into Ogo-go-ro by tufe(m): 9:25am On Aug 20, 2008 |
i don flog am, he wud do better next time 4 sure |
Jokes Etc › Re: Don't View, It's A Blank Page. by tufe(m): 9:25am On Aug 20, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: This Goes Out To All Ladies Or Female In This Forum by tufe(m): 9:24am On Aug 20, 2008 |
. . .as if that isnt you. u dey find boifriend abi |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Goes To Catholic School by tufe(m): 9:24am On Aug 20, 2008 |
gongo aso |
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 9:00pm On Aug 19, 2008 |
. . and na one one bring girls come b4 oh |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 8:59pm On Aug 19, 2008 |
lol
bring dem na, i go spray plenty dollars |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 8:57pm On Aug 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Naija Girls by tufe(m): 7:26pm On Aug 19, 2008 |
i never hear that one b4 oh. na ur village dem dey talk am  |
Business › Re: Banking Fraud! Beware! by tufe(m): 7:25pm On Aug 19, 2008 |
hmmm . . . i see |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by tufe(m): 7:25pm On Aug 19, 2008 |
you !!!! i will deal with u later  |
Jokes Etc › Re: Funny Fotos By Equlibrium by tufe(m): 7:19pm On Aug 19, 2008 |
no be wetin u talk |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 7:19pm On Aug 19, 2008 |
physiology |
Investment › Re: Stock Market Tips For Nigerians by tufe(m): 7:18pm On Aug 19, 2008 |
make person give me gun make i shoot this bear wey dey hold our market |
Jokes Etc › Re: Naija Girls by tufe(m): 7:17pm On Aug 19, 2008 |
see them, longer throat. if them ask them for money now, dem go run  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 7:16pm On Aug 19, 2008 |
passing thru |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 7:09pm On Aug 19, 2008 |
na my former profession be that b4 EFCC come arrest me. as soon as i comot, i come enter new profession |
Jokes Etc › Re: Naija Girls by tufe(m): 7:02pm On Aug 19, 2008 |
why the faces |
Jokes Etc › Re: Honesty by tufe(m): 7:02pm On Aug 19, 2008 |
@mekk u dey kraze ni? @cool now thats funny rotflmao  |
Jokes Etc › Re: Crack Yer Ribs by tufe(m): 7:00pm On Aug 19, 2008 |
heard this b4 . . . . .but still very funny |
Jokes Etc › Re: Scrabble by tufe(m): 7:00pm On Aug 19, 2008 |
fight |
Jokes Etc › Re: . by tufe(m): 6:59pm On Aug 19, 2008 |
did u hear that our boiz are going to make us all proud? |
Jokes Etc › Re: Many Ways To Annoy/Embarrass Your Parents by tufe(m): 6:54pm On Aug 19, 2008 |
meaning  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by tufe(m): 6:48pm On Aug 19, 2008 |
. . . . . u don learn lyrics today now. i no say u go go try am for that plantain girl wey dey sell down the street. u don wan toast am since, so go in peace |
|
Jokes Etc › Re: Turn Water Into Ogo-go-ro by tufe(m): 6:44pm On Aug 19, 2008 |
lol |
Jokes Etc › Re: Children Again by tufe(m): 6:43pm On Aug 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: Little Johnny Goes To Catholic School by tufe(m): 6:42pm On Aug 19, 2008 |
fire on |
Jokes Etc › Re: Little Johnny Again by tufe(m): 6:42pm On Aug 19, 2008 |
|
|
|
Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by tufe(m): 6:10pm On Aug 19, 2008 |
@myakali
. .now i make u her deputy |
Jokes Etc › Re: Post Your Funny Pictures Here! by tufe(m): 6:07pm On Aug 19, 2008 |
think hard enuff. u sef know now |