Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 261 pages)
. . you dont want a teacher? |
but he just said he has been humping since afternoon |
crooky na old man for here, so i no fit diss am, but why u come dey waste seun space na |
why u dey tell am wadup. abi u still dey find boifriend |
cuz u are always confused |
did u hear that i smiled from the wonderful kiss? ![]() |
u be her body guard now abi wetin, abeg shift base |
una dey fear. abeg fight jare ![]() gab, wetin i do u na. why u add my name for u list of enemies, me and u wey paddy, u kom dey back stabb me. correct!!! |
gbosa!!! na wetin she go hear for her head |
@gab are u referring to me? |
she is confused as usual |
nope but did u hear that i love flirting with chioya? |
@gab so u are confused three times |
e scatter am kpata kpata ![]() |
shhhhhhhhhhhhhhhhhhh stop shouting now. u wan spoil runs for me. ![]() gab, y u sef go talk like that na |
no dey lie oh jare |
ah, ebony, i go tell ur husband. KAI !!! ![]() anyway, make she come, me get 11 imches. i be the koko master. she doesnt need all that latex and batteries, i am all she needs ![]() nice one ![]() |
then see them again na |
television |
thats the spirit. infact fire her bosom join sef ![]() |
kai !!! c the sweet cats. oya go cook am come. hunger dey catch me |
mykali no run oh, come join the fun. chi babay nna ehn i have plenty dollars oh. nna baby i will spoil u. do u know what they call money. i will show u. come and sit on daddy's lap ehn. yes thats it baby. nna life is sweet oooo |
may God forgive you for denying the pikin wey u carry for 9months ![]() |
fat lie. me and my guys dey talk wella, especially when doing short put and smoking at the same time will blasting ![]() |
. . and u be president of The Federal Republic Of Amebo |
@naijababe this one wey u post 3times, abeg come tell us how many girlfriends u dey refer to |
i just tire for the girl. if person no buy from her now, her madam go dey flog am when she reach hse. now to give change don turn to wahala |
nope |
hmmmmmmmmmn |
go continue ur okada business, u go soon get money |
i appoint u his teacher |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 261 pages)



