Jokes Etc › Re: Post Your Funny Pictures Here! by tufe(m): 4:03pm On Aug 19, 2008 |
wow, no wonder saucekid was going head over hills for you. ok. fire on |
Jokes Etc › Re: (marriage Software Division) by tufe(m): 4:02pm On Aug 19, 2008 |
hmmmm |
|
Jokes Etc › Re: I Roove Dis Boy Wellwella by tufe(m): 4:00pm On Aug 19, 2008 |
|
Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by tufe(m): 3:59pm On Aug 19, 2008 |
. . . . see as u wowo |
Jokes Etc › Re: Clemcykul! I Love You! by tufe(m): 3:59pm On Aug 19, 2008 |
bibs, for ur sake, i shall 4give her
chi, u are hereby forgiven |
Jokes Etc › Re: Gabrywyl Kills Jeovy 4 April Fool Prank! by tufe(m): 3:58pm On Aug 19, 2008 |
na u put am there |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 3:58pm On Aug 19, 2008 |
pere |
Jokes Etc › Re: Customer Service by tufe(m): 3:54pm On Aug 19, 2008 |
u dey kraze ni. which room. guy make u start to dey mind ur comment towards my tyty. i no go take am lightly AT ALL.  |
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by tufe(m): 3:53pm On Aug 19, 2008 |
wetin u dey talk  |
Jokes Etc › Re: Update On Jeovy And Princess' Marriage ;d;d by tufe(m): 3:53pm On Aug 19, 2008 |
wetin do ibo. na dem dey fine pass na |
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 3:52pm On Aug 19, 2008 |
. . men that thing go soon tear am apart ohhh  |
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by tufe(m): 3:52pm On Aug 19, 2008 |
omo clem i dey happy
maga don pay shout halleluyah amen amen amen
mugu don pay, shout halleluyah amen amen amen
plenty money, problem's how to spend it.
now i don hammer
hummer na the next thing for my system |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by tufe(m): 3:50pm On Aug 19, 2008 |
well keep laffing i love seeing ur smile  |
Jokes Etc › Re: (marriage Software Division) by tufe(m): 3:50pm On Aug 19, 2008 |
now thats the spirit. fire on man. wife 5.0 na waste software |
Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by tufe(m): 3:49pm On Aug 19, 2008 |
chioya, i am fine oh jare clem, whish one kon sine u for ya. abeg comot o  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by tufe(m): 3:45pm On Aug 19, 2008 |
@clem . . . . .and grey hair eroded ur bla bla bla. no more otutu  @jay . . .take weed, go smoke. |
Forum Games › Re: One-word Association by tufe(m): 3:44pm On Aug 19, 2008 |
nolongthing |
Jokes Etc › Re: Post Your Funny Pictures Here! by tufe(m): 3:43pm On Aug 19, 2008 |
plz tell me that aint you |
Jokes Etc › Re: Obj's Accident by tufe(m): 3:42pm On Aug 19, 2008 |
repair man, abeg go fix jaymobb bla bla and gab's state of confusion. they are in dire need  |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 3:42pm On Aug 19, 2008 |
i concur, so clem, wetin happen |
Jokes Etc › Re: (marriage Software Division) by tufe(m): 3:41pm On Aug 19, 2008 |
so u ready throw way ur wife for nightie. see ur life |
Jokes Etc › Re: The Much Awaited Wedding by tufe(m): 3:41pm On Aug 19, 2008 |
na u initiate me abi |
Jokes Etc › Re: My Jokes: Not Allowed To Enter by tufe(m): 3:40pm On Aug 19, 2008 |
hope say u no laff me join sha |
Jokes Etc › Re: Fine Boy Equlibrium by tufe(m): 3:40pm On Aug 19, 2008 |
u dey there |
Jokes Etc › Re: Customer Service by tufe(m): 3:39pm On Aug 19, 2008 |
leave am jare make him dey yarn non sense for there  now sweetie pie, off to the room we go  |
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 3:34pm On Aug 19, 2008 |
she don run |
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by tufe(m): 3:01pm On Aug 19, 2008 |
wetin fit happen |
Nairaland General › Re: Offtopic! by tufe(m): 3:01pm On Aug 19, 2008 |
that na wish abi wetin |
Jokes Etc › Re: Obj's Accident by tufe(m): 2:54pm On Aug 19, 2008 |
then no shout |
Jokes Etc › Re: The "F" WORD........... by tufe(m): 2:52pm On Aug 19, 2008 |
oh, u are welcome lollipop  |
Jokes Etc › Re: Nightie, Is It True? by tufe(m): 2:46pm On Aug 19, 2008 |
|