Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 261 pages)
@chu hence u shallnot be forgiven ![]() |
@post ![]() |
well, quite funny |
keep lolling |
. . .from u once again ![]() |
yawns |
@poster dem worry u come from village i sure ![]() |
nightie, how do u get pain each day after u finish watching second chance. i go vex for you oh, well anyway, we win i just dey happy for now |
. . .so u wud say. make i wait see sha |
@jaymobb abeg come return the slippers wey u thief from my house the last time wey u come |
this joke is hillarious ![]() |
. . . . .to where mi yummie |
there wud be, who u wan meet make i make the arrangement. u know say i be hitch |
@post so they assure people that the blood stops eventually, so when wud all NLDers ladies own stop? ? ? ![]() hehe, nice joke sha ![]() @oya read inbtwen the lines and u wud understand |
wud leave u for now. dont have ur time yet |
e never finish na go vote |
kokolet |
na mind the local gal |
MEN, I AM OVER HAPPY. WE ARE GOIN STRAIGHT TO THE TOP DID YA'LL HEAR THAT WE ARE TAKING GOLD IN THE FOOTBALL COMPETITION? |
@newdeal let me give u a solution, carry ur head go flog for wall for being so senseless to read thru the posts. @nau well i ddi multitask. i watched it, and was still on nairaland. @nightie i know say u no be nigerian. u just run comot from zinbabwe come dey claim nigerian for here na why u no dey support ![]() @ALL WE ARE HEADING STRAIGHT FOR THE TOP. WE SHALL REPEAT WHAT WE DID IN 1996. UP DREAM TEAM |
rubbish . . . . .theres no xcuse for missing this match, . . .we are about to repeat (by the Grace of God) what we did in 1996, and u say u are too busy to spare 90mins. nna na wa for you oh |
so busy that u cant spare 20mins to chat withmoi |
yes oh, why u no dey watch am sef ![]() |
he's the king |
OH MI LOVELY PAL, I HAVE MISSED YOU. why u no wan yim me sef |
becuz we just scored a bleeping goal !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! |
who is that who dares disturb my luvly. plz tell me the person, and i shall deal with him/her |
una no dey watch match . . .which kind unpatriotic nigerianz are u people sef |
who be the una |
smally |
yes ohhhhhhhhh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 261 pages)

