Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 261 pages)
. . . . .as i always say, LADIES FIRST |
the person no justget sense |
WYF is suji? |
but ibkaye good b4 oh. she come change after we make am senate president |
@chi awwwwwwwwwwwwwwwww **jumps and catches the kiss mid air then floats all the way down** i have been touched by an angel ![]() |
shebi shebi we on fire |
well u dont have to service ur bf to service other guys. e fit be say him be dulling boy, so sharp boiz go do the work where him dey messup |
u wan cry? |
common speak up and dont be shy |
meaning ![]() |
well its a good thing to know that u said it, and not me |
u see ur life ![]() |
wetin happen that time na y u dey complain about gab, u no know say for this life u no fit trsut anybody, even ya own papa and mama gan sef |
yes oh. no i need to go and service my bla bla bla. e don tay |
depends on which angle u look at her from. if u look from the top, its a male, but if u look from under, its a female. so just choose the angle u want to look at it from |
@gab na song oh jare, dont bother yaself with the meaning. |
@gab i didnt say i are a LovePeddler, and i wud never say that, plus whoever says that in this forum wud have me to contend with. just look at it this way, u wud be helping to service omo boiz ![]() abi jaymobb, info, wetin una think na ![]() |
@loffers shoe wetin wan happen if na you @gab u sef know every na |
kids |
abegee, make i hear word. . . .and once u are thru with info, u can start all over a again. now start |
@chi wrong post. but u fit still to talk sha oh |
sinner |
@ibk oh, ok |
whatever |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 261 pages)



