Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 261 pages)
nice |
@the guy above IBK WTF is that supposed to mean |
no be lie, tell am |
him no funny reach na |
@gab go sleep my pikin @jaymobb even when una dey together wetin u dey do . . . . . . nothing |
Oop! meant to say kill yourself. wasnt looking at the screen. sorry about that |
who be rat? |
yeah, saw a doc 3days ok. i'm ok now. but u can come to my bedroom to make me feel better ![]() |
shey na that guy wey sing with tuface talk that thing. i no even know him name. sha to gab me own na even if na thief u wan maker i thief i go oick pocket, and u no go jump okada again na my private jet |
i believe what u mean to say is fowl, and not fow |
@gab hey, see this girl oh. IF UR BOIFRIEND HAS NOT INTRODUCED YOU TO PEPPER SOUP, then u know nothing about nigeria. KAI !!! do u know what pepper soup is. no dey dull urself for there oh @jaymobb lol. u wan wire am, come born the antichrist abi |
confused young man |
do u think justice actually exists, why do u think we invented religion? why do u think we invented politics? justice is just a term we all use to placate each other. if we are sincere to ourselves, we wud see far beyond our nose. i do |
na small small na |
under the sea, under the sea down here is better, down here is wetter take it from me common sing along with me if u know the song |
info, u wan deny me now, me, ur twin brother. e no good oh ![]() |
dem get am fplent flenty, she sef no fit deny am na |
@cbase guy, why u dey put @ in front of every body name? u no know the meaning, jusy ask now. @oye free am na, abi u dey pay for the one wey u dey use |
@jaymobb nah gab na. she boldly claim am sef. make we start prayer thread session for am oh ![]() @oye why u dey involve ma name na. u don hear where man no winch again ![]() |
u cant say that in a court of law, u are the accused, u commited the crime, so accept full responsibility |
na ur own nah, u wan come deny for here now |
hmmmm . . . no go likk urself oh |
u no dey hear word for afternoon, oh i 4got, it aint afternoon iin malaysia |
ma bi nu. na now i dey see am. ok, make i go modify, my glass deceive me true true |
@jaymobb exactly for where i dey, obasanjo dey thank God @oya na ur work na. to dey concur up and down |
man, i don sshop am finish. my mouth just dey burn. men i love this. oya, come make i carry u go iya basirat ![]() |
lol lovely |
yawns |
dial am over and over again |
well the high priestess has renamed it, so better follow her rules. no i didnt watch any movie, its just insomnia, thats all |
him dey fear me nah |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 261 pages)


