Tvoice's Posts
Nairaland Forum › Tvoice's Profile › Tvoice's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 52 pages)
Kebbiprince:Mad idiat |
Anigreat:Abeg slap ur sef b4 I help u |
Just see dis man mouth like who dey blow whistle, excellent performance? abeg who sell d igbo wey u smoke for u ? |
this man should just shut up and stop acting drama , he knows how much he has made from this new business. |
Then his colleague burner is bullying pipo around, u see life ? If u like fight me , I don talk my mind . |
Gbagura:Brat , go and collect ur real brain from ur dog |
na so delta state money wan take enter Buhari hand like dis chai, that money don go ni yen ( be dat) |
They are just looking for ways to extort pipo up adan , dis does not make any sense , there are bigger problems that needs attention not this , wat a government. |
U mean they registered 2.5 million cows again , I dey my house come beat me ![]() |
bigjackass:Most of them here knows nothing, all they know is to type trash , so ignore thier ignorance. |
Kanabee1:It is their business because they are also involved in d mess , we are all in dis together, weda PDP, APC, Mtn, nepa , na all of us dey dis situation togeda |
No be who ready to fight go higher machinenaries? |
Na wa oooO another name for wahala na nigeria ,wahala no dey finish for this country. |
Am nor surprise, after all if the head of fish bad e go affect the remaining part . |
Story na now day brake , wen e reach una money issue una go dey cry , wen e be general issues wey affect the innocent citizens una no dey shake body, make una enjoy. |
D driver of this country don drive dis country get accident, some of the passengers don injure , some dey hospital, some die for end SARS , some still dey reason weda na d change wey dem ask for be dis , but my own be say , make dem no complain , den warn dem about dis fake change , dem no hear, dem dey shout sai baba sai baba, but na who we go kon trust ? PDP use umbrella take pack our money APC use broom sweep am from PDP put for dia pocket, so abeg who we wan come trust for 2023 after weitin our eyez don see ? |
Viknat:based on d topic airbags, I responded to ur response, now u are deviating from d initial topic , but I will still make u understand dat with or without airbags , if God is not on ur side u wont make it, Man proposes God disposes. |
Viknat:dat same kind of accident happened and even with airbags pipo will still lose dia lives ,plz grow some brains if u dont have one , it was God dat save them , take it or liv it , no body be superman . |
GBOKASINCHA:hahahahahah , no even bother , sambisa no get respect for any baga , den go just use am cook yam chop , even baba no fit go there go salute him children, na Saudi Arabia imam haa , imam kor amala nii |
Congratulations spider man for averting another civil war indeed , monkey. |
even if the whole world declares dat there is no more Corona virus , naija will still continue to supply us all this statistics, copy and paste result , according to my learned colleague above me ,I trust my kwantry Nigeria. |
if your are for this motion plz say hiiiiiii and if u are against this motion plz say niiiiii, nairaland Senate committee, food don ready . Oya . |
welcome to naija |
Mumu dey talk , parrot of the federal republic of PDP has spoken. |
U ur sef na tout na , birds of the same feathers , na the same papa born dem , we no need father like ur own papa , we dash u , dats why e be ur papa , so carry go. |
Even if e propose , e no go still proceed to d next level , 8 years haa na wa. |
We nor want , make una chop una food , shebi una wan strike , make una strike na , maluuuus . |
stonemasonn:Ask google |
content208:Dont mind dat wan , na assss licker , even if na my dig asss , e go lick am |
We have petitions from a group in Abuja that we should investigate the source of those bullion vans that were driven into his house in 2019,” the official said. “We are also investigating his use of several proxies to collude with governors in Lagos and syphon money from the state.” Na dis wan just wik me pass , d same bullion van wey this man smuggle in to make sure dis lizard win election? aahhh , water don pass garri , never trust no baga , Tinubu take heart . |
This one has made fortune out of this business, why won't he say trash . |
This, according to them, would be sustained till federal government attend to their demands, which border on payment of N475 billion compensation for lives of members and property lost during the #EndSARS protest and Shasa market crisis. Just imagine this people , any way , I reserve my comment. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 52 pages)