Uchejames2's Posts
Nairaland Forum › Uchejames2's Profile › Uchejames2's Posts
1 2 (of 2 pages)
don't sign it... give arsene wenger to sign it for you.... I told my friends this man has never ever walked fast in his life talk more of working.... baba leave budget dey fight corruption wey no fight you.... |
090540152170905401521709054015217 |
abeg mercy kwa? bikonnu umunna Na word I wan hear |
e dry happen for Bobby g place |
him no resemble anybody... cut his hair and see him look like baba suwe |
when you start defending your age it means something is going wrong.....Juliet park well |
if it was her son the car accidentally hit, would she have taking it lightly? she think say we get time for fame here.... go face Ur wahala at least make U know wetin bitter taste like... before Na hollandia milk now taste alomo |
mongo park your head be like water melon.... where the lap cost I blind? |
Na God get judgement...... tb Joshua will be disgraced by God himself any power pass that one? |
hang this Haman. if hard them make them burn the murderfucker...... wet in dry answer king..... |
Evey year 36 U Don try next year I will be monitoring again... 36.3 ....... |
I am only pathetic about the life that will be lost there.... amechi is a coward... even The Almighty knows that....wetin him go see no be fluke..... |
before Na teeblizz feeding the baby now Na tiwa taking him to work...how this thing use make nepa bring light! iranu...before Na teeblizz feeding the baby now Na tiwa taking him to work...how this thing use make nepa bring light! iranu...before Na teeblizz feeding the baby now Na tiwa taking him to work...how this thing use make nepa bring light! iranu... |
just like that song after the reggae play the blues.... now it is after olajumoke it is ocholi. trending now on naira land make una make this man rest in peace... only the mention of him name self fit wake am up..... |
Na Yoruba. man! oma ga o |
dry Singer U wey dry sing like Anglican choir... U Don dey take paff abi? gerra ra here dry Singer U wey dry sing like Anglican choir... U Don dey take paff abi? gerra ra here |
dry Singer U wey dry sing like Anglican choir... U Don dey take paff abi? gerra ra here |
everybody forming they said something to him before he died, his death is a major loss to you not to Nigerians.... soldier go soldier come barracks still remain... rest in peace was what I said after I heard of his demise |
y are men so cruel.... if someone does the same to your sister? |
me I dey igba camp she dey uli..... big difference... |
me I dey igba camp she dey uli..... big difference... ansu Don suffer |
what kind of news is this.... feeding Jamal should I have fed him before?.... u guys are annoying I swear it... |
abeg when she dey sell bread I know sabi am.... make I sabi am now.... akachukwu di yA |
those tears will definitely bring you tears... every mark has it's own reward...... |
now where is that your friend that went cruising with you...... carry your cross e no dey heavy at all |
Linda is far far richer than whatever that boy calls himself. |
I laugh molette..... |
Progressive01:sorry for you, if dem put u there u will be worser than the thing you wished jonathan was! Garra hia. |
U that is saying someone is ugly, is there anybody u created with your own hand.. Bring he or she out let's access to see how handsome or beautiful he or she is.. So you are saying God made a mistake every beauty lies inside the heart.. The face is a killer.. |
If you follow me go banana island you go love lagos o! All ur facts are true! The hustle makes me a man all sufferings are lessons.. |
MIKOLOWISKA:every single foolishness in you and ur dad was a perfect hit, from stealing to raping was back to back your father never ceases to perplex me., I hate to say this but ur daddy is your mummy |
R For MIKOLOWISKA:ur dad sucks ask ur mum |
1 2 (of 2 pages)
dry Singer U wey dry sing like Anglican choir... U Don dey take paff abi? gerra ra here