Ulu45's Posts
Nairaland Forum › Ulu45's Profile › Ulu45's Posts
mbanefo boyz... i haileth thou... Nkuruma gurlz knw hw e dey goez nw... 'em go dey hala 'mbanefo boyz, una wan do ' |
each time i come to d last page of a very long topic, i search for another long one ( just to allow d initial one 'bear more fruits' )... but after readin this one ehn, i no gree search again. na because of d way the Zubby ( cant bliv i just typed his name, well na bros sha. him worth am) guy dey take ignore d comments wey derailers dey make... dem go just hit one punchline or lines, see many 'likes' com dey fill like Fela, hoping say when OP comes he'll pick up an arguement. Bros go just come, cintinue frm wher him stop like say their comments don't display on his screen ( d tin dey sweet me die)... bros abeg no vex if i don ttyp too much. you are just so uniquely unique. *2 fingers* |
i think say u go don carry us go europe for the second time and pro'lly returned by now o ( that was when i been dey page 40-something o).. abeg what percent of the story is this so far ? |
hi gurus in d house. i tried connectin mine after downloadn it but it just wouldnt connect... though my fone aint rooted but i'm not even receivn any msg involvn 'ur device aint rooted',... i'v don everything here on d thread.... help pls... *i never sub yet sha o* and i jez downloaded droidvpn for the numero uno time. |
Bestbaby12: she always think that she is not prettykeep thinkin in d@ direction.... Na d way forward ![]() |
carefreewannabe: Victim talk.go on... |
Asha 201(used) @ 7K. |
If u have Any clean used bold2 or curve4 available @ 15K? Holla me @ |
[quote author=Vakinmuyiwa]Pls help.I want to apply for dis scholarship.My skul is uniosun,and we are yet to resume for 2nd semester,or i cant sign from my HOD,because im presently not in skul.My question is: can i still go ahead wit signing from my HOD,even d application deadline? In ma tym, i applied widawt ma HOD's signature... |
Has any1 noticed that d OP's response is only 2 comments concernin his music talent ![]() Is he really an engineer Or a misplaced musician... |
Is the commissioner a graduate of ESUT? *my tots sha* |
Make e nor surprise u say na english and literary studies she wan study...al dis ewu jambitos 1ndidi2: Jeez girl, after your first awful comment u still commented awfully a second time:O Please please and please stop embarrassing us lionesses #:-s . Just correct yourself or better still pretend like you don't care and stay mute!! Ejo ni tori olorun ekwugi te ozo,buko!! |
WAP we are nothing but pencil in d hand of d creator... Nxt week on ur darln super story; scene: d dude dah offered 2 help recover d baby calls her(d moda) tho, him no get her #ber b4.... Thanku 4 watchin(abi na readin) hop yhu enjoyed it.. |
Lyke they predicted 2012 na enD of worLd... Wht'z d idea behind diz pweDICKtionz sef? MakE we dey plaN 2 bAll awtA lagoS abi? NA waSh |
'