Phones › Re: Tecno N3 Discussion Thread by valboy20(m): 8:57pm On Apr 28, 2013 |
[quote author=stunna(f)]so i can start downloading now?[/quote]yep |
Phones › Re: Tecno N3 Discussion Thread by valboy20(m): 8:55pm On Apr 28, 2013 |
... |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 8:25pm On Apr 28, 2013 |
Rap maestro: Emperor, i don hear u Flow, which kine play be dat? Ehn? Shey u no know me again? I no dey eva 'bite jam' o, na oyinbo food na and i no dey like oyinbo food jorh.. if u talk say i 'bite Eba' now, i go gree with u.. Sumfin like 'Ebite'.. Jamb sweet doh, but na my last be dat, Admission next.. > moreova, it seems i saw d original version of brainbox at my centre, big head, big mouth.. As dem dey ask question from him.. Na ''hmm hmm'' him dey use answer, i initially tot he was deaf and dumb, not until we got to class and d guy vomited two text books.. Na wa o nawao...dx ya post sef 1 Like |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 8:10pm On Apr 28, 2013 |
ufotuko: pls wetin be ur problem?u smoke weed?the question I ask na bad question?wetin wan cause that one for me and u?we get business before abi na wetin?I posted the question generally and not to you and if you know you do not have answers to my question then shut up that you filthy gutter you call mouth up.idiot.if na u be mod of the thread u fit ban me I no care but ur body go tell you. bros abeg edon do...juz try swallow peace |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 6:14pm On Apr 28, 2013 |
Ac milan cum win match 4 me o...na only u remain o |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 1:34pm On Apr 28, 2013 |
juwoonn: CF Malaga - CF Getafe Draw no bet CF Malaga c 1.16 FC Torino - Juventus Turin Draw no bet Juventus Turin c 1.20 AC Milan - Calcio Catania Draw no bet AC Milan c 1.06 Gaziantepspor - Galatasaray Draw no bet Galatasaray c 1.20 FC Twente Enschede - NEC Nijmegen Double Chance FC Twente Enschede / X c 1.05 Vitesse Arnhem - Willem II Tilburg Draw no bet Vitesse Arnheim c 1.07 Feyenoord Rotterdam - Heracles Almelo Draw no bet Feyenoord Rotterdam c 1.07 Evian Thonon Gaillard FC - Paris Saint Germain Double Chance X / Paris Saint Germain c 1.10 FC Basel - FC Luzern Draw no bet FC Basel c 1.18 OGC Nice - ES Troyes AC Double Chance OGC Nice / X c 1.12 FC Schalke 04 - Hamburger SV Draw no bet FC Schalke 04 c 1.15 Odds: 3.56 staking 10k, if you no get liver, no stake high o! wch bookie ix that? |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 1:33pm On Apr 28, 2013 |
juwoonn: CF Malaga - CF Getafe Draw no bet CF Malaga c 1.16 FC Torino - Juventus Turin Draw no bet Juventus Turin c 1.20 AC Milan - Calcio Catania Draw no bet AC Milan c 1.06 Gaziantepspor - Galatasaray Draw no bet Galatasaray c 1.20 FC Twente Enschede - NEC Nijmegen Double Chance FC Twente Enschede / X c 1.05 Vitesse Arnhem - Willem II Tilburg Draw no bet Vitesse Arnheim c 1.07 Feyenoord Rotterdam - Heracles Almelo Draw no bet Feyenoord Rotterdam c 1.07 Evian Thonon Gaillard FC - Paris Saint Germain Double Chance X / Paris Saint Germain c 1.10 FC Basel - FC Luzern Draw no bet FC Basel c 1.18 OGC Nice - ES Troyes AC Double Chance OGC Nice / X c 1.12 FC Schalke 04 - Hamburger SV Draw no bet FC Schalke 04 c 1.15 Odds: 3.56 staking 10k, if you no get liver, no stake high o! |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 8:53am On Apr 28, 2013 |
Damolux01: Wow!!! cool odds, Congrats bro...but how come u got this huge odds for straight win? 302 i wonder o |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 9:27pm On Apr 27, 2013 |
valboy20: [Soccer — Ligue 1] Alger USM vs JS Saoura Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 3.5 1.15 WON [Soccer — National] FC Bourg Peronnas vs ES Uzes Pont DU Gard Apr 27, 17:00 Over/Under / Under 3.5 1.15 LosT [Soccer — English Premier League] Stoke City vs Norwich City Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 4.5 1.05 WON [Soccer — Premier League] Hapoel Beer Sheva vs Hapoel Haifa Apr 27, 17:10 Over/Under / Under 4.5 1.06 WON [Soccer — GNF 1 League] RSB Berkane vs Kac Kenitra Apr 27, 16:00 Over/Under / Under 3.5 1.12 WON [Soccer — Superliga] FK Radnicki 1923 vs FK Jagodina Apr 27, 15:30 Over/Under / Under 4.5 1.04 WON [Soccer — Premier League] Mamelodi Sundowns vs Bloemfontein Celtic Apr 27, 19:15 Over/Under / Under 4.5 1.04 WON [Soccer — Primera Division] UD Levante vs RC Celta DE Vigo Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 4.5 1.09 WON
odd: 1.95LosT france national why? |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 5:44pm On Apr 27, 2013 |
bukahands: Mancity Tottenham DNB Everton WON
Odds 2.35 followed bet choped......#gangnamstyling# |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 1:55pm On Apr 27, 2013 |
[Soccer — Ligue 1] Alger USM vs JS Saoura Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 3.5 1.15 Pending [Soccer — National] FC Bourg Peronnas vs ES Uzes Pont DU Gard Apr 27, 17:00 Over/Under / Under 3.5 1.15 Pending [Soccer — English Premier League] Stoke City vs Norwich City Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 4.5 1.05 Pending [Soccer — Premier League] Hapoel Beer Sheva vs Hapoel Haifa Apr 27, 17:10 Over/Under / Under 4.5 1.06 Pending [Soccer — GNF 1 League] RSB Berkane vs Kac Kenitra Apr 27, 16:00 Over/Under / Under 3.5 1.12 Pending [Soccer — Superliga] FK Radnicki 1923 vs FK Jagodina Apr 27, 15:30 Over/Under / Under 4.5 1.04 Pending [Soccer — Premier League] Mamelodi Sundowns vs Bloemfontein Celtic Apr 27, 19:15 Over/Under / Under 4.5 1.04 Pending [Soccer — Primera Division] UD Levante vs RC Celta DE Vigo Apr 27, 15:00 Over/Under / Under 4.5 1.09 Pending
odd: 1.95 |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 10:21am On Apr 27, 2013 |
teeboy4x: OVER 1.5 GOALS
Newcastle v Liverpool 1.22
Manchester City v West Ham 1.18
Athletic Bilbao v Barcelona 1.18
Bayern Munich v Freiburg 1.12
Fort Dusseldorf v Borussia 1.22
TOTAL 2.34
GOOD LUCK sure bet |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 12:32am On Apr 27, 2013 |
jasper7: Lol. Me go wan kiss small shaaa u wan finish am ni? #collectz back his jumbo# |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 10:59pm On Apr 26, 2013 |
teeboy4x: Pass Alomo jari...Odighi izi boss...alomo no dey 4 now unless u go follow me kiss my awunru |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 10:28pm On Apr 26, 2013 |
Juz won a ten fold acca....akachukwudiya |
Celebrities › Re: Peter Okoye Of P-Square Shirtless, Sipping Moet (Picture) by valboy20(m): 1:02pm On Apr 25, 2013 |
segunsd: Kini big deal. I sip Moet too u tink say na original moet u dey sip? |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 12:39am On Apr 25, 2013 |
jasper7: If there was no lesson I learnt from world cup since 2002, it is, never bet against the Germans. the spirit of hitler has visited football this year, and he has mandated the germans to "kill em all". Oya shack small alomo. remain small for xpset and teeboy o jasper no F up o...wer ma own alomo? |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 10:15pm On Apr 24, 2013 |
Xpset: come don't wake my hanger. this is football+ other sport not trading. if u try this foolishness again I go tell u wetin u be. dem won u but u go ahead again to post link here again. don't allow me to call u scumbag oh xpset...i tot we 're both cool...anyway no make me vex |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 8:27pm On Apr 24, 2013 |
|
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 7:38am On Apr 24, 2013 |
jimmy4x: Early morning picks 8am-11am matches Kashima Antlers v Nagoya Grampus Eight JAP J. League Cup Total Goals - Over/Under 0.5 Over 0.5 1.056 Win only Oita Trinita v FC Tokyo JAP J. League Cup Total Goals - Over/Under 4.5 Under 4.5 1.091 Win only Shonan Bellmare v Yokohama F. Marinos JAP J. League Cup Total Goals - Over/Under 1.5
Over 1.5 1.286 Win only
Mohun Bagan Ac v Pune FC IND I-League Total Goals - Over/Under 4.5
Under 4.5 1.125 Win only
Jeonbuk Hyundai Motors v Muang Thong United AFC Champions League Total Goals - Over/Under 0.5
Over 0.5 1.020 Win only Sagan Tosu v Albirex Niigata (JPN) JAP J. League Cup Total Goals - Over/Under 4.5
Under 4.5 1.056 Win only Shenyang Shenbei v Beijing BaXi CHN China Cup Total Goals - Over/Under 4.5
Under 4.5 1.045 Win only
Hunan Billows v Beijing Li Gong CHN China Cup Total Goals - Over/Under 4.5
Under 4.5 1.083 Win only
Tianjin SongJiang v Guizhou Zhicheng CHN China Cup Total Goals - Over/Under 4.5
Under 4.5 1.050 Win only
Guangdong Sunray Cave v Shenyan Dongjin CHN China Cup Total Goals - Over/Under 1.5
Over 1.5 1.222 Win only total odds...2.70 juz releazd frm ban...bro wch bookiez are u using? |
Phones › Re: Tecno N3 Discussion Thread by valboy20(m): 1:27am On Apr 23, 2013 |
wapmasta001: Wetin b sybla tv.....guy try filmon tv.....newly released from playstore....if you see sports station....you go fear bro...pls letz enjoy d unlimited ish with u...d reset to 131 ix no longer respondin...itx sayz invalid command...xo if u dnt mind, show us ur own way |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 12:54am On Apr 23, 2013 |
flow1759: Congratulations to all my Man united readers. 20th EPL trophy. Shey na beans?
We have RED blood running in our veins.
We no be like that club wey all their players get big big a''rse, even their coach name start with a''rse. I no mention name oh. flow...no try diss my team atall....arsenal for life |
Romance › Re: Is It Normal For A Male Virgin To Have Wet Dreams? by valboy20(m): 12:47pm On Apr 22, 2013 |
@op...dnt allow all dix pretenderx decieve u....itx very normal.....infact almost all of dem once had nightfall |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 6:34pm On Apr 21, 2013 |
Respect to flow...kip id ccumin |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 7:37am On Apr 21, 2013 |
arizona145: Mgbo/omokirikiri saw so many guys/gurls through during university days but I never used it for once coz I would development partial stroke and epilepsy immediately an invigilator comes close to me. I go dey shake like a jelly fish. #funnythough# FLOW YOU RE MASTER IN ALL FIELD lol...na gut shortage cause am |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 12:18am On Apr 21, 2013 |
Flow....hope u went 4 thanxgivin in ya church?...no b small narrow escape |
|
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:09am On Apr 19, 2013 |
Vicktor2015: Nice 1 make sure u finish d igboh gist or possibly new topic on igboh Are ya a learner? |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:08am On Apr 19, 2013 |
dx guy no go kill me wid laff |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 6:05pm On Apr 18, 2013 |
lowisz: @jasper and every one reading, I still feel the best way to make gud income is throu unity, I once mentioned this some time ago, tournament is not. The best way to bring punters together, instead it will bring about disunity, the best way is every. One workin togerther, and I made it cleared that 3 to 5 strong punters shud be appointed , I mean the real. Good ones, every tuesday and saturday each one of them shud. Drop an accurate pick with low odd of atleast 1.17 or upto 1.50 , it shud be accurate pick of e.g double chance 1x or 12, or over 1.5, or handicab +2 or +1, and this particular game of the punter should be called my banker of the day, when three punters who are gud and each one of them. Drop one game like that makin a total of 3 or 5 pick from the 3 to 5 punters,then such pick shud be accumulated by newbies oor fellow punters in the group, which I know wud give us a total of 2.00 or 1.80 odd, imagine if we keep hitting success like that, also believe that will grow the unity in the thread, leave u guys to think about what I just said,it could really. Help the group gbam...well said..let evry sure punter drop hiz 1 game banker...wen 3 or 4 bankerz are accumulated...bookiez will beg....letz try n see hw it goez |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 5:26pm On Apr 18, 2013 |
Pachesky: new 2 d thread but sure i can add some glitz er..would b posting combos by 2mao.. hope say na sure combos? |
Business › Re: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 4:38pm On Apr 18, 2013 |
dix michky guy ix jux too full of himself...very arrogant
dey all apologizd...buh adamant michky kipx forming boss...anyway, na u sabi |