₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,415 members, 8,450,248 topics. Date: Thursday, 23 July 2026 at 02:45 AM

Toggle theme

Valboy20's Posts

Nairaland ForumValboy20's ProfileValboy20's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)

LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 8:57am On Mar 25, 2013
guy...cum n update dx thread
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 8:33am On Mar 25, 2013
dix flow guy self....i don laff tire....u no dey play with money atall, c as u jux use ur hand take ur shit infested money
LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 5:30pm On Mar 24, 2013
guy...u always used as a punchbag...y only u?
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 5:03pm On Mar 24, 2013
flow...u na badt guy..c as u take chop d mugu two times.

I felt for the man
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:04am On Mar 23, 2013
flow...make u try dey quote dx galx commentx before dem chop u raw
BusinessRe: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 2:10am On Mar 23, 2013
mehn..yesterdae wax d worst dae in ma bettin history....lost almost almost evryfin on ma bankroll.
M irked..no insult pls else. . . . .
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 2:36pm On Mar 22, 2013
mehn..me self hear am o....xo d father of african literature x gone..*sobs*

may his gentle soul rest in d bosom of our lord
LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 12:42pm On Mar 22, 2013
Rap maestro: but i thought u all know how d1ck enter t.oto na
wetin cum b ya own na...if u dnt wana post, den leave it....mtcheew
BusinessRe: Football Betting Season 5 by valboy20(m): 11:15am On Mar 22, 2013
[quote author=mr.drizzy]am very dissappointed by dis xpset why would u go low as to insult his parents..its nt ryt pls[/quote]gbam!
LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 11:12am On Mar 22, 2013
9c writeup...oya cum n gist ux aw d show take apun
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 11:04am On Mar 22, 2013
chinedumo: do u think u can make him stop his womanising? In my opinon he is financialy reckless. No future investment. Lives for the moment. Etc
who open psychia door for dix one?

Boy...u na dork.

Woman dey fall for flow, u carry ya badbelle n jealousy dey ask ask her jamb qstn. For ur mind u b jamex bond.

**SMH4U**
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:45pm On Mar 21, 2013
lol...u don already finish d moni halfway...ya xo funy
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 10:20pm On Mar 21, 2013
flow...u too gbaski...ryd on bruv
HealthRe: Help!! Just Got Bitten By A Dog by valboy20(m): 7:28pm On Mar 21, 2013
[quote author=Table Leg ]Na true now... Person way local dog bite, sit-down for nairaland day open thread, day ask questions ... whilst rabbies and all sorts crawls up his bloodstream!
SMH ... Some people and stupidity sef[/quote]bro i wonder o
PhonesRe: HTC G2 (Android Phone) Owners Thread by valboy20(m): 7:05pm On Mar 21, 2013
jarva: ehh!..if i hear?

Hw n3 tak beta pass am,c bro,i'v usd both devices,there is no way u can compare the 2....ntin wey n3 get wey g2 no get,;screen size big pass n3,memory big pass,camera:far much beta,browsin nku:g2 uses 4g,flashin of roms n stuff:also posible on g2....nw d only tin i knw n3 has as an advntage is price...but u cnt xpect sumtin wit doz specs to b anytin below 20k...d only tin n7 has ova dis g2 is d fact dat its dual core..although g2 na single core wit 800mhz processor,its overclockable to 1.42mhz...mehn...no talk say n3 beta pass o,owk,try play fifa 4 n3,n play am 4 g2..d difrnc is clear
xo y havnt i hear d hype in it
LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 5:31pm On Mar 21, 2013
maestro...wahxup na, x lyk u loxin form....ya update x bcumn shorter than normal.
RomanceRe: The Dilemma Of Foxybone ( She's Pregnant ) by valboy20(m): 5:13pm On Mar 21, 2013
qhiwegh: You'd think with all those miracles, Nigeria wouldn't be such a sh!th0le compared to a low-population country like Gabon or Norway.
huh? undecided
qhiwegh: You'd think with all those miracles, Nigeria wouldn't be such a sh!th0le compared to a low-population country like Gabon or Norway.
huh?
RomanceRe: The Dilemma Of Foxybone ( She's Pregnant ) by valboy20(m): 4:56pm On Mar 21, 2013
qhiwegh: Of course I'm serious! You don't think Nigeria has enough people? You don't think Nigeria is overpopulated? The last thing this country needs is more children from people who can't afford to raise them and give them a proper upbringing.
na who do miracle wey comot dx 1 from abyss
RomanceRe: The Dilemma Of Foxybone ( She's Pregnant ) by valboy20(m): 4:45pm On Mar 21, 2013
nawa...foxy...even u self.

Una mata taya me oh...buh i dey SMH4U
PhonesRe: HTC G2 (Android Phone) Owners Thread by valboy20(m): 3:57pm On Mar 21, 2013
mtcheew....N3 x bera dan dx jor
BusinessRe: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 3:48pm On Mar 21, 2013
akraym: Well said

everybody at one time or the other started as newbie
dunno ya insinuation...for God sake, derx a skul on futball betting wer all dx qstnx wer treated comprehensively....dunno y sum of u guyx encourage newbiex to derail thread wid silly query dat shuld b directed to bookiex.


I guess i 'll start blasting folkx wid stupid qstn.


WATCHAWT
LiteratureRe: Man Wey Dey Reason by valboy20(m): 11:47am On Mar 21, 2013
oga mason n labourerx no dey share dsame amount.....xo;

man:::720

brain:::500

flow:::500
BusinessRe: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 9:32am On Mar 21, 2013
Onuels: if u say newbiz shd not ask sufh important questions like fund/withdraw, hw else do u tink u can be of any help to them wen dat is lik the most important impnformation they need.
please @mike and other professionals in the house pls i wud like to know more abt withdrawal from from bet365 site help me oo am a newbizz thanks
9ja wid dia shortcut mentality.

U in primary1 n u wana take jamb..x it possible?

Go n start frm season1
BusinessRe: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 9:21am On Mar 21, 2013
singapore s-league:

--singapore warrior vs tampine rovers--

pick: over 2.5

odd: 1.50

gudluck 2 dox dah followed
BusinessRe: Football(+) Betting Season 6 by valboy20(m): 8:50am On Mar 21, 2013
michky...jux lyk teeboy said, try n post d linkx 2 previoux thread 4 newbiex.

Mur GREENX dx seaxon
LiteratureRe: Love In My Favour by valboy20(m): 10:46pm On Mar 20, 2013
hey...u dnt wana go learn kung fu n tai chi again??
HealthRe: Help!! Just Got Bitten By A Dog by valboy20(m): 10:28pm On Mar 20, 2013
[quote author=Table Leg ]Have you started barking like a dog yet?
Please post a pic or upload VIDEO!!!! undecided[/quote]lol.....u na badt guy o
LiteratureRe: The Biography Of Foxybone --- A True Life Story by valboy20(m): 10:22pm On Mar 20, 2013
letx go der...unleash ya writin prowess n letx feel ya
HealthRe: Help!! Just Got Bitten By A Dog by valboy20(m): 8:37pm On Mar 20, 2013
mr drizzy.....considerin ya posts on futbol bettin thread..cnt believ ya d one dah wrote dx garbage....i must say u a drolly person....i'm highly dissapointed at u

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 79 80 81 82 83 84 85 86 87 (of 87 pages)