Vallyjohn's Posts
Nairaland Forum › Vallyjohn's Profile › Vallyjohn's Posts
an igbo man will never do this ![]() |
an igbo man will never do this an igbo man will never do this |
my sec. school classmate @ fgc Enugu
chinelo ngwu,we see you |
Bleep marriage mehn!! that woman is married for Godsake...if the husband use anger kill them now,media will only say that men always beat women thunder rape you both!!... after she'll use dat cheating infested mouth to come and ask for forgiveness....they should have been left like that for days... treacherous betrayers |
tell my y cheating no go hungry d hubby....u gt itchy prick frm d pix sef......mtcheew |
this girl enjoyed everything in that video mehn she was even moaning in pleasure wen people are now caught in the act excuses come up it's a pity but i don't feel remorse for her,she even denied it at first...dia is an atom of evil in her aside from being cajoled to do so.... she's young yes,but she no try God help ha tho.wish her good |
body hawkers group of companies |
dat guy na oshiomholes descendant o |
Bleep dis post
rubbish! |
which concert
wetin he de go sing...wey d songs dey??
unless say he de go remix ein old songs |
make we de wait for dia wedding sha ![]() |
why won't you tell him,so he won't settle down with a devil tomorrow....be your brothers keeper a painful truth is better than a useful lie* they say |
mk e b say na only naked he dy o....mk e no b say ein cucumber stand o
sum galx r cucumber hungry o |
Argentine players and the hand of God
maradona+aguero |
i smell cucumber....
#idemmili beware |
Kenya people de get pussy for laps??
how dey go pour hot water inside pussy,dey go kum bandage laps |
galx are ready to do anything for pageantry win.....dis galx story won't change a determined whores mind....some girls will even use mortar head since cucumber has been caught ![]() |
some men dun suffer,matchet ein head,pour am acid...see as d woman even dey like mark Henry....if he doesn't survive,u'll b killd as well...wicked u |
eeyaa Na 14years for gays o....dis gal dun enta...d killers ft kill am if dy reach prison if Na wetin she wan try avoid |
if dis Hausa people wear all this their wedding gown finish,e go b lyk say dey no de Bleep.....see as dy be.....dat guy kip face like pesin wey no go de play with 'the other room' issues ![]() |
if dis Hausa people wear all this their wedding gown finish,e go b lyk say dey no de Bleep.....see as dy be.....dat guy kip face like pesin wet no go de play with 'the other room' issues ![]() |
no matter how you protect evil,evil is still evil...even tho everybody does wrong at some point,it doesn't mean it's right or should be used as an excuse to make a pronounced wrongdoer fell good.... she jux fuckd up |
wu dash flavour artiste of the year....wetin he sing!!....amadioha and Ogun should do something... Jesus is too busy |
for all of you talking trash,questioning why should they divorce,this and that...........they are humans,all marriages don't work..simple! |
for all of you talking trash,questioning why should they divorce,this and that...........they are humans,all marriages don't work simple! |
he must have bought his from sambisa ![]() |
if you know what is good for you,look at him,if you see that change is not forthcoming.... get a divorce, consistent heartbreak shortens life span....you may think you're gifted with longsuffering as a gift of the holyspirit not until he shares h.I.v with you |
this woman don too avoid judgement she think say dis thing na past government.... buhari no de fear face o....u kom be PDP on top #i laugh in fulani |
this father wey Catholic church deny...jux come out from nowia,call urself priest #signs and wonders go kill some people #turns my pillow and go back to sleep |
dey no go insane for genitals too....mk dy check dem well o |
if PDP took,APGA go took too....mtcheew |
these mysterious slaps no de reach aso rock sef.....mtcheew |

