Vizboy's Posts
Nairaland Forum › Vizboy's Profile › Vizboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 186 pages)
saw light these morning.but havnt seen light since these evening. |
Risk taker, Internet, Research ,Sense of humor, Endurance My 5 so what do you think |
Ok I don read am Them don impeach some theives wetin una want make I do now ![]() |
I cant fit laugh |
As we make progress inthis part really caught my attention and I luv it. For those looking for any little thing to insult the president please Kindly go hug TRANSFORMER |
Abeg make Una gist me wetin dey happen here I wan know |
Check out these funny death scene. I just couldnt stop laughing www.youtube.com/watch?v=nDUe_QN70DA&hl=en-GB&gl=NG&client=mv-google&guid= |
I for post but my MB done finish. |
somebody has truely gone crazy |
I laugh fall from Iroko tree |
who be these one and how e take affect me. Abeg do make you kill yourself.BLOG IT |
op I no dey see you for the pictures where you dey ![]() |
[quote author=Mr.T Anonymous]Would you be kind enough to answer this question [/quote]leave Bin make he dey douge the quetion |
[size=100]NOISE MAKERS[/size] |
na wa oh. |
APC members can make noise. Well I dont belame them as it is said empty container makes the loudest noise. |
[quote author=dotcom_na_me_na_me]I did not see any mail. I made a mistake, my email is .co.uk and not .com However, if anyone send me an email, it might bounce back as i don set am to auto reply that anyone should add me on YahooMessenger. So, add me on YahooMessenger. Thank you[/quote]bros na mobile phone I dey i no get access to yahoo messenger. Any other way to reach you |
I no get Mb to waste say na woman make come from hell I wan go see. |
if they cant accept the rules of the party then they should kindly join another party. Nobody is above the law and they should be investigated. |
[quote author=dotcom_na_me_na_me]dotcom_ma_me_na_me@yahoo.com [/quote]bros I just email you oh |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 186 pages)
[/quote]bros I just email you oh