VlamesIffect's Posts
Nairaland Forum › VlamesIffect's Profile › VlamesIffect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 62 pages)
Pristine664:No worries my boss..... Make market do him thing....Gold na senior man...i dun free am sef....i go task am some other time ![]() |
Gbpjpy dun dey sell o....ejor e help mii.... anyway i dun take partial profit on the buy but my stop loss never reach level to break even.....Gold just dey show him chest dey do anyhow..... |
DestinyDjohn:Ahh info & doings ehn... Congrats my boss...may you not see 10% drawdown. |
Slim curvy all day everyday...... na my ex make me like slim curvy girls....damn.... I like girls with loaded yansh o...make we no twist matter. Slim curvy dating.....heavy bunda knacking.... |
THE GIRL NA WEREY....see as she serve the guy......werey say "but that's why I'm not breaking up with you"......So na bet sef.... werey dun sell him babe for 20k...at least now he know how much she worth.... ![]() |
zonall: in vawulence i trust |
charly20:Hehehe....abeg o ..i dey look up to una ![]() |
earndyt2:Omo see breading.....so you want to give us for free? Ah boss..... don't do this to us.....we don't deserve your kind gesture....my helper oooooo ![]() |
Piptocoin: my oga you no see as country hard.... political system dun turn joke...market sef dey use me flex....wetin man go do....as person dey manage himself....make he dey catch cruise na.... vawulence is the answer ![]() |
QuickFunding:Awwwwwn. God bless you my boss silence the haters.....i no it's because dey don't have that gift to forsee the markets like you na why dem dey attack you....carry on my boss.... |
Quickfunding dey said you are a FRAUD ....what do you have to say? I know dey are haters.....trust me...if i be legit man like you...i no go let these people talk to me anyhow... which kind nonsene be that.? |
kozmicity:My boss i no go anywhere before na.....i dey learn from my ogas for here.... ![]() Anyway sha i dey scout for vawulence..... ![]() In vawulence i trust.....
|
Pristine664: gold wey dun chop my eyes ....abeg o...my hand no dey again till next month ![]() |
Elliotwaveforec:The boss deh range o.....if he repeat that same range then sell pattern of last couple months...btc fit tank reach 6k o.... |
kozmicity:Ah my oga at the top....i dun go buy gj o....but no wahala ....gbpaud na very weird pair i no dey trade am....but i just check am now on H4 ... currently ranging but i go dey reason long term buy around 1.727X. |
So quick update o... That eurjpy sell i dun close am at 400+ pips around 137.Xx... that sell pattern complete...e fit sell more but fvck it am out... Gold & Audusd really screw me...but as i talk am na...as gold breach that 178X.Xx i lock up....i no fit shout ..e collect 2.5% of my money but we move... Audusd i dun close the buy of 0.682Xx in loss...as i see the sell breakout.... Greedy me dey buy on gbljpy around that same price of last month 161.Xx.... I also dey buy on gbpusd around 1.19Xx... All stop loss of 100 pips....i no dey enter any trade again this month on swing..... Make i still dey learn market small small .. Btc hmmm...make una dey pray for btc o....boss no wan buy.... |
the heat in winter season.... Omo how market my bosses? The volatility this first week madt gan.... |
Englishisamust: money247 na senior man o.... |
kozmicity & samfelly my God will judge both of you..... make una leave me o....i still dey look up to dem big big bosses for here......make una no dey oppress me wey still dey learn nuggets abeg....Fxwarrior na so life dun be abi?....Make you come drop gold analysis make we get insight you run lock up..no be so o...you & big bash0 na the same thing ![]() |
zonall:Senior man gold dun sell o mr charly .... You see that H1 1805.XX low on H1 once he sell break out pass that price.......i dun run comot. I no do again maybe next month i go dey reason buy around 178X.Xx |
Bosses make we dey drop update on gold o. I dey reason bullish now as na advantageous price with 1.25% risk. If i dey wrong & e sell to 178X.xx na to follow am again with 1.25% because next week na nfp..if person go wait & no enter the move person fit miss am.... If gold finally sell off around 178x.xx ..no worries i dun lose 2.5%... we move be that... Who else dey see sell on eurjpy? Too many sell patterns wey d Baba dun form oh...even chfjpy but i go dey careful with chfjpy last week or so dey hike rate & their cpi dey come out next week monday... So i go avoid am until Tuesday.... As usual i dey avoid dem X/usd till after nfp.... |
realone12:When he get there make he no sha forget us for FTA na im be koko ... |
Emmizay12: no vex boss....i no fit even afford the $200 sef... no vex... more pips my boss....enjoy the ride boss mii |
beejaay:He say na 10 USD daily ...you dun talk am finish....and i know say na from serious life experience you talk this thing....who no go no go know...market dun dey since 1885 when dem Rothschild dey trade Forex before dem even born my great grand parent....market no dey go anyway....all of us here go reach very old age....market go still dey kick steady...so why the rush...a word is enough my boss.... |
Where this fxwarior man dey.. month dun end o.. abeg come give us insight on Gold.... |
charly20: you be senior boss na.....you wey dey float 1000% return...ahn ahn mr charly 20.....no dey use reverse psychology for us o... |
konfusedgee: JUST WAIT FOR IT....
|
infofirst:No be so o my biggest boss....i still dey learn nuggets from you ooo ![]() |
bigbasho:Wetin be pattern on gold my boss.....as the pair dey range like this... Wetin be your view for coming months.... |


