VlamesIffect's Posts
Nairaland Forum › VlamesIffect's Profile › VlamesIffect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 62 pages)
rainlover:Abeg i no be boss ooo....i no dey trade below H1 my boss.. |
Piptocoin:Your signature says... simple is beautiful.... that's all it takes my boss... I go check out the VSA |
infofirst:Boss...Give us nuggets abeg.... |
charly20:On a good day.. person suppose dey reason sell around that high... but mr market go always be mr market ...wey e fit continue buy early next month to lure buyers in..make him come dump everything... |
boom99:No wahala my boss... that's info's favourite pair sha..maybe he fit share 1 or 2 with you... |
boom99:Eurgbp na expensive pair & less volatile...i no like am |
Gbpjpy normally suppose reach 168.Xx previous high on H1.....but i been suspect some kind heavy sell today around europe open... ..... if that sell happen ehn na over 350 pips sell eating into my profit....not a chance i dey willing to take because of ordinary 150 pips to hit target...i beg o... Unto next month...i no fit shout... ![]() |
Be like say gbp/py wan retrace o...i am out..i no do again |
charly20:Because say you be boss...if i lose trade because of you... I'm happy.... ![]() |
haryodehjia: Market is the market my boss... there's nothing like overdue or it has been doing like this it supposed to change now... |
Rapist...you want to pin dem to the wall & do what? |
charly20:You be boss na... anything you do we go follow....But you sabi say the pair fit continue to buy sha...me i dey wait till july before i go reason wetin dey happen after this month candle dun close... |
Elliotwaveforec:The stuff fit activate make dem take him SL ......see whr baba put sl. |
Goodoption: All work & no vawulence makes jack a dull boy
|
infofirst:Boss of the boss ![]() |
charly20:My bosses....hmmm i think maybe chfjpy dun reach point to sell off..but i dey reason maybe towards close of the month...this high fit go be wick...before the pullback to close for the month... Although i still dey on the gbp/jpy buy...with break even SL...i feel dem Eurjpy, gbpjpy, aud & nzdjpy suppose still buy to previous highs on H1... |
kozmicity: me ke? I no sabi anything....i still dey learn my boss |
All contest participants....una weldone oh ...wish una all the best..i never Sabi trade na why i no join...i still dey learn.. Also....if feshizy dey among the participants make una no Allow am dey among top 5 top performers... because he no sabi trade ![]() |
It should be a good ride from now till month ending....no more interest rate meetings....i no even open chart at all this weekend ....i still dey hold my gbp/jpy buy...Gold still dey range like this...na wa o ....if e wan buy mk e buy...mk person know wetin he go do for july....i dun already dey lock up for the month...i no fit shout...i dun close btc 16k sell also ..i dey see some kind solid pullback to 30k...if btc dare range around 30k...na straight plunge to 11k ![]() |
bayobabe:Wetin dis one dey cap....dey apply sense before you talk....why he no back the prediction with money?.... How i go dey beef person wey no make money on the sell wey him predict?....abeg no dey yan dust for my side jare..shift. |
Omo dem say btc dey do promo now o...BUY 1 DIP GET 1 FREE BTC @ 17K..Okay.. |
Titanium001:No now at least back the prediction with your money even if it's 10k...20$ assuming it didn't happen & Btc went to 100k...wetin for happen? He/she go lock up now....nlw because the stuff sell they come dey form seer abi na prophet |
kozmicity:Me ke? I still dey learn o.... make una leave me o...i have a long way to go.... |
sats:I beg you in the name of God... don't say this outside again...no ko ba mii..abeg.. This is not sarcasm...why is BTC worth 69k? Why? |
![]() See as crypto dey make people dey boil
|
seanwilliam:Some na buffet dey collect o, serve urself ![]() |
Kingsteve:See you, i no know say we dey read chart just for fun for here na...i hope say as crypto dey tank na just for fun too... ![]() |
Kingsteve:Abeg jare...which one be brilliant....se she use her money back am? |
OpenHeaven2019:Na so...You called the crash... did you put your money on it? |
Stephenmoka4:Na wa o..you be old school o...u still dey use this opera mini ![]() You fit use 10mb browse for 1 week ![]() |
sats:Na so...... The greater fool theory na him u guys dey use for crypto....i mean why is btc even worth $69k why?....have u asked yourself that question....¿ Wetin be the intrinsic value?.....these days anybody go just enter crypto make some lucky money begin dey form crypto investor ....by the way i know btc will buy again...but why is it worth that much?....btc on a good day no suppose worth pass $10 if at all.....them suppose peg am at $10 ![]() |
then na swing short for me.
anything you do we go follow....