VlamesIffect's Posts
Nairaland Forum › VlamesIffect's Profile › VlamesIffect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 62 pages)
Candbud:Wish you all the very best my boss .....when are you going live my boss? |
FXcandles:Na us oil una dey trade? Wetin do brent?....anyway that previous high of 130.xx price suppose reach there before a sell .. |
Ok. You guys just dey scared for nothing....all markets go through this phase...my only fear for crypto is there's no major government body or major financial institution backing...if thete was backing there's a threshold level crypto will drop to the big boys will step in to support cashflow.... Anyway...btc will buy again i assure you...i be anti BTC because the market just weird & no sensible regulations...but i know it will buy again... everything na phase... hence no go over leverage say you dey buy every dip. Or over use your margin....buy the dip with sense...& Make sure your overall risk or exposure no pass 25% of your account balance.... Yes this is a financial advice....i talk am with my full chest.... hitting 69k might not be anytime soon...maybe next year or 2.. because the market at some point go range ...& Buying is less quicker than selling - na so e be for other markets ...so relax go find other source of income for the mean time. |
konfusedgee:NO. ...... |
konfusedgee: ![]() No worry body go tell u. |
Where Gbpusd dey now na crucial price for buy & sell...i dey reason buy anytime soon or early next month. If no buy then na sell continua All this X/JPY pairs sef na wa...i dey two sided...if them buy back up to previous high na sell...if he sell more to give 2 highs na pull back buy be that on H1. Na wa o..crypto just dey tank like say na something else...i come dey feel for people wey dun hope to cash out with crypto this year.... "buy the dip" "buy the dip" dip dun turn trenches now oWith gold pullback...maybe sell to 179X.Xx maybe? But i no dey like to re enter trade wey dun take me out..e go be like say i dey chase price...if gold reach 179x.x maybe i go dey reason buy then. |
VeeVeeMyLuv:Which news? Only major news on Friday na Cad NFP... and na cad or oil that one dey affect.... No be fomc wey never happen wey one boss write epistle give me for up say na wetin make am buy be that? Me i think say na just pure manipulation... today we are back to 0% change.... |
Una dey see this yeye gold...wetin come be d point of buy on Friday? ![]() |
GOLD GOLD GOLD....hmmm Wetin u wan do? Gold just dey move sneaky ... anyway i dun close profit from the X/USD sells... GBP/jpy hit sl, same with gold on Friday....i wan short the X/jpy pairs - EURJPY but only if price go back to previous high...Oil to me is still bullish...any pullback sell fit be maybe towards month ending.... btc to 16k close partial profit & sl to break even...I just dey discover say june na 30 days o... Omo na 13th be today. |
solreb:Nonsense...this doesn't work long term.... So many factors you are not considering......CAP!!!! |
Englishisamust:My boss i just tire... at least mk we know wetin be the root of the issue... |
ChiefSosa:No wahala now at least i go carry 1 or 2 of them follow me go na. |
dannyfxNEMESIS: ![]() Ffs, this una 2 matter na wa o. Wetin be the actual cause? we fit arrnange boxing match? ....make una come settle una differences... Beat una self blue black...person wey lose no go ever talk about the other person again. ![]() |
XAUTrader4L2:I'm also considering that fomc wants to hike rate so X/usd might sell.... Although i was in a sell but got stopped out....i no dey re enter. |
kozmicity:I only used webmoney for usd transaction & when i wanted to pay for stuffs from china ..i no sabi how their crypto platform work.... although i think if you have a formal passport with them you shouldn't have issues.... I never use bitpay before. I tried opening account but their platform just dey complicated.... |
Make gold come go sell next week after putting people on buy cruise ![]() |
haryodehjia: make him no chop gullible people? abeg share me the link...make i go laugh people abeg.. |
Everything get expiring date.... there's a time & season for everything ![]() |
See news for next week omo |
rainlover:You even see the wide spread before the move...hope say you no go still jump inside the trade.... ![]() |
Piptocoin:My boss na so o.... Everybody go find wetin dey work for you ![]() |
haryodehjia:No mind am..... him wahala to much....as him dun dedicate his life long goal to tormenting dannyfx wetin we go do ![]() |
Them dun manipulate Gold oh wahala for who no dey use stop loss.All other X/USD pairs dun tank finish.....only Gold they claim jagaban. |
kozmicity: same here. Na lexus be my own with custom plate EURUSD..... honestly those calculations of how profits upon profits go accumulate in 6 months...till today my remaining $100 still dey iqoptions hand after i dun blow am from $650...i no verify before i deposit Noob mistake.....i leave that $100 as my tithe to remember where i start from..... ![]() |
DestinyDjohn: Zowee10:Ok o...i be think say na all this Instagram traders Instagram traders no dey lose trades |
kozmicity:Comrade wey dun trade 1 min chart for 90% profit ![]() |
Elporo: ![]() |
Who sabi this Jeffery benson Forex trader?....the guy dey actually make profit or na just fronting? ![]() |
DannyFX2638:Indicators keh? i dun stop using indicators from my binary options days...pure P A. the issue was i was trading reversals instead of following the trend. & If my SL never hit i no go leave the trade...i gaz learn about mental stop loss & hard stop loss..+partial profits.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 62 pages)
. Trend lines for psychological support . 
?
him wahala to much....as him dun dedicate his life long goal to tormenting dannyfx wetin we go do 