VlamesIffect's Posts
Nairaland Forum › VlamesIffect's Profile › VlamesIffect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 62 pages)
Toxicity....kilode...me i go dun walk away.... I swear.... |
I no understand all this fuss.... interest rate has been 14% before now.....why una dey carry am for head this time....haba |
Borntosmoke: see this drug addict...men go just dey high dey dey draw trendline. Dey analyze price of igbo.... |
Candidlady:People like you na him men dey use like mugu... Dey claim feminist online for real life dem dey use you like raw meat..... don't get it twisted as much as u abhor men.... you won't even be alive without a man...95% of everything you use in your everyday life was created & manufactured by men....so go on your kneess and worship men.... because your very existence is because of a man.... |
stmichael001:Everybody na youtuber these days... make una dey collect YouTube money |
Galleryeasy:Hehe....boss na you o...16 lot size (the one i see) untop $50k account... assuming say one kind hard news go hit oil or cad everything come go against you...the loss ehn.... |
Pastorjohn2:No.... nothing like that big boss |
Acidosis:Ah I'm just seeing that now....even though even though. Although he try sha o 1.1 savings in 5 years is not bad... |
Pastorjohn2: people get life outside nairaland na.... Mk we just dey here 247 dey talk about market wey dun dey before dem born us? |
![]() Sad world we live in. 15 yo wey supose dey learn arithmetic progression wan drive GLK na wa o.... |
ZiniPips:Shutup Na una dey mk dem say fx na scam...... @Threesha tell him to link the account to a trade explorer & send you the link Make sure you have Access to at least 6 months of performance before you give him 1 dollar or 1 cent. |
How will you be in banking & finance for 5 years. & You don't have investments? Or some business by the side? You are talking about savings. So all people are taught in school is to having a degree in finance but use it to work for people but don't apply it to yourself? Finance is a very good career if you know what you are doing. Wether working for someone or as an establishment. Everybody wants to make money & as a financier with such years of experience people will talk to you, put your knowledge to work & source for capital. |
Gosh234:Guy leave all those ones like i said take control & be a man. At the same time don't push it. That lady is clear headed & knows what she wants. Don't be desperate. If she no still gree leave her. Take a loss now for a bigger win tomorrow. |
Biglittlelois:Hehe... |
charly20:Na so o boss.... concerning that eurjpy bias i just check forexfactory ecb wan hike rate this week... |
charly20:My boss na so now...no be financia advice ....sebi dem say trading na simple buy low sell high ![]() Na market get final say if person like make person use forever do analysis..... |
Biglittlelois:I don't get it you want to see a weener & vijay? ![]() Come meet me in abuja. I hope you a girl? |
Biglittlelois:SHIM |
why you sef no lock up...you dey talk too much....See ehn I've dated ladies wey i senior...even when they later find out them no believe all na maturity...babe wey dey look up to me as her elder brother...the respect ehn, even till today....when she found out say she use 3 years senior me.... she was on my laps.....she no fit stand up...but it is what it is.....if you were mature enough i assure you it wouldn't have made a difference.....women love a man that is in control that's all....have money or not be a man & be in control & no dey talk too much.....As e be now...if i be you i go sit her down talk sense into her head....then leave am no push am....if she no respond take am as loss but learn from am no fvck up next time... |
Do you see red flags that she is having some extra-relationship affairs? You by urself knows what's up....no wyn urself....this life na all man for himself.....do your due diligence |
Tunechi5:Boss no be all the yen sha o....eurjpy fit later sell....i been dey bearish but i run comot as that sell harmonic complete....and market no just dey change trend like that.....e go do like say e wan change trend den continue na why in such situations i dey stick to the first trend... Gbpjpy i still dey on buy...i don finally move sl to break even....chfjpy i been dey reason sell on am once price reach that previous high....but j doubt i go take the trade until next month... I dey long on gbpjpy only.....audjpy still fit buy.....but dem eur,chf,cad i go dey careful withh those pair......cad wey oil market fit go affect... |
nastynic:$200k account. Although sha na leverage & pairs be koko....person fit use 10 lot on $100 account sef...but if spread go wide the money go just disappear fiam ![]() |
You no get money you dey go fvck raw ![]() Omo Na you sabi o...carry yout cross alone ![]() |
PrettyBolu: ![]() |
You & childofdooom are characters ![]() |
sats:No not 1000 lot .. 100 lot per trade making total of 500 lot. $1k per pip....even lesser with some other pairs |
This monthjust get as e be...i forget to update i dun close gbpusd buy after the bearish breakout yesterday or so.....my only standing swing trade na gbpjpy buy....2 weeks till month close... time still dey for volatility.... |
... |
infofirst:Forex na arab money .....the ocean too deep.... everybody go collect him share.... |
sats: instaforex dat year dey allow up to 1000 lot size na. Knack am 100 lot five times. Run collect 10pips each... |



