VlamesIffect's Posts
Nairaland Forum › VlamesIffect's Profile › VlamesIffect's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 62 pages)
E joor e help me .... .any analysis for September my bosses......make we begin share analysis o abeg....my big bosses....make una help us show us way. Charly, kozmicty, info, fxwarrior, basho you go just dey do like say na only you wan collect that 6.6 Trillion from market by yourself....dey try dey drop update for us once in a while... ... |
Sircatherine45 my big boss...na man you be...no let them tell you anything else... it takes a man to stand on his ground..you be instinct trader.....leave am like that ...no worry the market that market my market will market your market ![]() |
Olorunjueda: boss. This one wey you save the date. No be small thing |
successsam121:Abeg o...i no sabi anything for here o...i still dey demo trade...make dem info , samfely, kozmicty, charly & other top bosses drop analysis for us boys o.... |
karkinase: My Big Boss....fear ke....even though na demo i dey trade....i dey trade with target once e dun reach i no dey trade again... Moreover the gold trade better entry point na earlier....now any entry for me go be *fingers crossed* & month dey end next week so why d rush... i no dey dey do things like that....Whatever market dey do next month i go follow am do..for now na that middle button between buy & Sell i sit down with my vawulence... ![]() |
karkinase:Me i no get any ideas until this month candle close. Next month i go know which bias. As of now i go still maintain the bearish bias to previous low on H1. I no dey enter any trade on am tho. |
successsam121: na here we dey nw |
Kingcalls: in real life you can't even talk to me....but online I'll allow it.. I'm poor thanks... |
infofirst:We both know that law no dey affect u boss....i want to be like you in 3 years time my boss.... any trading nuggets for us as this month comes to an end? |
infofirst: abi o boss.....make we all graduate. |
kozmicity: ![]() Ok sir. Na why i no dey talk anything put when those 2 bosses dey drop trading concepts for here... anything dey say is final ...As your fellow learner in this art of fx trading when we both go live the vawulence will be equally reciprocated if anyone dares correct me also.... ![]() For now make we dey learn from eachother..... |
victooman:The level of promiscuity among ladies 13 years ago & now is on 2 different levels i completely catch your drift. Same with guys. so while we talk about ladies.... The same goes for guys. The world has changed. Level of immorality is high on both genders....the things I've witnessed these young girls do. Hmm... I'll be thinking in my mind this is someone's future wife...& Then i experience what Someone's actually wife is doing behind close doors then i give up on having a wife because everything is fvccked. |
Na you sabi....people wey dun sleep with person wife go sign multi million contract the following day. ![]() Leave all those sentiments & live life..... But generally speaking don't sleep with people's wives. Simple. |
kozmicity:My big boss i no dey in any position to dey advice you but i wan suggest...you see that wick candlestick wey almost hit your tp...once that stuff happen immediately close your profit & run...most times na reversals that stuff dey lead to.... |
Fxmanager: ![]() Demo account results for only August 2022 na him be your track record.....baba say we have finally cracked the forex code....... ![]() |
THE REAL LEGENDS KNOW IYA META IN BODIJA |
VeeVeeMyLuv:
|
Kaybee7000:My boss...mk market do him thing abeg no stress.... once any sell breakout & confirmation i dun run comot i no fit shout... |
My bosses... X/USD sell tp hit on eur, gbp/usd. The low on h1 Only floating trade is cadchf buy @ 0.73419. we dun do for this month on swing....i no dey enter any swing trade again till September..... Make gbpjpy sell to 159.7xx so person go fit buy am next month..... |
Pristine664:Ah my boss.. sharp man....confirm ![]() |
KingPipmarshall: My big boss....i remember when you dey tell us say you dun achieve super master forex trader rank with 100% confidence level.. you even.dey find account to manage.... market go always find ways to remove our shoulder pads....na ONLY market be super master traderBut no worry it happens to the best of the best of us...you go bounce back...na phase everybody gaz go through....even me self i be member of losers anonymous.... AA meeting for forex losers .... Hi my name is vlamsiffecct and i am also a forex loser.... |
Big boss pristine664 i dun go discourage you from entering that gold sell ![]() . No vex o. I been reason some kind buy pullback go dey before the sell continue.... Probably next time you for just risk small % of your account. No vex for me my boss you dun go miss 190+ pips damn. |
charly20:My big boss i just check trading view o. That jpy index dun already pick the buy around 812 from June / July low 2022 on H1. I feel like jpy go dey bullish long term... whether e go do sell pullback to previous month low i no sabi. Because if price go back that low e fit be sell then breakout to continue the sell.... Chfjpy dun dey previous high from may/june or so on h1...i doubt if any kind 500+ pip sell go happen this month so maybe more bullish to the upside... Early this month me self wan buy gbpjpy around 159.9x or last month low on h1 or so but their BOE first week of this month make me no enter before i look again e dun buy leave me... nothing wey i fit do.. if gbpjpy go sell to that previous low then September i go dey reason buy.... |
Hehe . Na wetin dem tell me when i start forex i dey pass on to my boss na. |
hartson:I believe in you my boss |
Big boss @ Hartson abeg don't mind that kozmicty boss.... trading na correct sharp business all you need na your android phone & internet shikena... Run open account with any broker of your choice make sure say you choose 1:3000 leverage. Fund with $100 ...first thing Monday or Tuesday morning run 3 lot on gbpusd. In twinkle of an eye u dun make 300% return. Repeat am exactly like that for the next 4 weeks you dun buy one clean 2010 rx350. Do am for 1 year you dun buy land for VGC.... there's no limit my boss.... 'it's all about the mindset my boss" in a year i shit you not...what's your dream car ? A tesla? Any car at all...You will afford it... |
na just 15k na. You na money bag. Unti next time |
Charly, kozmicty, info, fxwarrior, basho you go just dey do like say na only you wan collect that 6.6 Trillion from market by yourself....dey try dey drop update for us once in a while...
why you Dey fear…at least you chop stop loss Wetin guarantee say next month go sup well. Infact the gold buy na easy one break and retest of supply turned demand zone on H4.
