Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 6:37pm On Jun 27, 2022 |
rainlover: chaii! and you wey be bossy come dey disguise say u never go on live account. Abeg o..na dem info, pips basket, big bash, kozmicty, Charly 20 even samfelly be boss o...i just dey manage my self o.... |
Romance › Re: Went To My Ex Wedding And This Is What I Did by VlamesIffect(f): 11:11am On Jun 27, 2022 |
|
Sports › Re: EPL Transfer News by VlamesIffect(f): 11:07am On Jun 27, 2022 |
Na man united just tire me...make dem sign players now...which kind nonsense be this....other teamd dey stack up for next season ..man u just dey Instagram dey post old glory old goals and ronaldo training...who those ones epp? Na wa o |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:36am On Jun 27, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:22am On Jun 27, 2022 |
bigbasho: Just the same way we plot graphs in school, This chart consist of 2 axis... one for time and the other for price. Time is constant and used to index the chart and is given, so also the price of the instrument. one candle at a time, based on the TF you choose to look at, the chart is paused and a candle is created. in essence, we are pausing time long enough to create a candle and the step one period of time over and create another candle. So the length of pause is the TF being used. The candle are created by larger transactions which are created by ticks and not pips. This ticks are indication of price movement and not a unit of measurement. The tick is the DNA of the candle... I don gas out boss. ma hibernate. Damn...see analysis... boss na you o....so irrespective of timeframe...price or pattern just dey do same thing my boss? |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:20am On Jun 27, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:17am On Jun 27, 2022 |
bigbasho: Yes! Yes!!. I see them because i look beyond everything i have learnt in forex. Patterns are born on the tick chart and seen across every time frame from M1 up to HTF. It matures at different intervals based on the chat time fram. much as a child matures over the years. Have you ever sat down and think of how this chart was created? I think say na demand & supply...you know as them dey trade any instrument the volume of Trade dey reflect on the chart my boss...abeg shed more light if i dey cap abeg.... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 11:02pm On Jun 26, 2022 |
bigbasho: This is EU Daily chart. Patterns can be worked on from LTF to HTF and Vice-versa. Last week friday on EU chart, i bet no one could fathom out that the whole pattern played out in full (both previous and continuous) . Look beyond what lies in your screen, You will see price. It can be predicted and followed just the way you follow a road on a map or a blue print when building a house. This is how i determine my bias. So from that image now be like na buy be next phase of the pattern?.....how you take dey determine d beginning & end pf the pattern boss?.... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 11:00pm On Jun 26, 2022 |
bigbasho: I determine the trend with patterns now. I have been selling EU since January. Just few buys if i spot heavy retracement. i am set to Long and you will see the reason in my next post. Abeg jare...make you drop update for us you just leave person run go since  ....how far how you take dey get that pattern na? Last time wey i ask you na format you give me...no be so o.... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:58pm On Jun 26, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 8:23pm On Jun 26, 2022 |
charly20: Thank you,chief.
@the bolded,I'm sure we still have more time to seek a more qualified individual. 
Still, I'm honored. Charly 20 for president...candidate from FTA Party  |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 7:20pm On Jun 26, 2022 |
XAUTrader4L2: It's annoying but what can we do. I guess it's the cost of trading gold right now. My boss wetin man go do...make we dey fold hand dey look am  |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 7:19pm On Jun 26, 2022 |
I no dey enter any trade till July sha..mke this month candle close.,make dust rests...but next month bloody...see red folders chai... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 7:18pm On Jun 26, 2022 |
Another trading week.....
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 6:04pm On Jun 25, 2022 |
Eagba: abeg bosses in the house, if you try to get a RR of 1:1 that's 50 pips loss target and 50 pips profit target for your trades, an mostly after entering your trade, the market was going your way n later reverses before hitting your 50 pips profit target. From look of things, it will start recording negative profit.
what do you do so to maintain your 1:1 RR target, because if you close early, your 50 pips profit target isn't met but most times your 50 pips loss is a guarantee. rainlover: co-asking Cc VlamesIffect Infofirst Piptocoin kozmicity currentprice Fxwarrior My bosses... Practically while still using the fixed stop loss of 50pips...You fit increase your take profit to 100pips...then when in 50pips in profit you fit close half of your lotsize...while you move your Stop Loss to break even.... watch videos on taking partial profit on youtube... 2. When price dun move 25pips in profit....you fit reduce your stop loss to 25pips... everything na just maths my boss. Hope say we dey enjoy the weekend bosses.... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 7:32pm On Jun 24, 2022 |
Make Una leave all these fx market matter..today na Friday....comot... find groove....una no see as weather take set?  ... enter bar or club down one or two bottles ...carry klinsh use her hold body for the night.... life to short...market go still dey on Sunday....  |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 7:28pm On Jun 24, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:24pm On Jun 23, 2022 |
|
Romance › Re: In Need Of A Boyfriend Urgently. by VlamesIffect(f): 10:16pm On Jun 23, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:14pm On Jun 23, 2022 |
charly20: Normally 
My boss, na the thing wey dey cause our quarrel;me and that pair. But i still dey think say tomorrow those bulls go put body again. But why? The stuff actually dey annoying o... |
Romance › Re: I Want To Sell My Two Mansions In Dubai by VlamesIffect(f): 10:13pm On Jun 23, 2022 |
 even if na true....na nairaland you dey find buyers for dubai apartment? Even if na downtown Dubai or Sharjah the house dey ehn how many people fit afford am? & For you to get mansion wey dey for places like Emirates island? And i doubt you go get house for Emirates come dey nairaland of all places... Anyway keep day dreaming...it will get you somewhere in life.... |
Romance › Re: "Your Destiny Is In My Manhøød" - Pastor Tells Married Woman As They He Have S3x by VlamesIffect(f): 10:07pm On Jun 23, 2022 |
Tori oloun...wetin i just read?  |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:04pm On Jun 23, 2022 |
If gold wan sell...make he sell now....if he wan buy make he buy...which kind thing be this? Sell today buy tomorrow |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 10:01pm On Jun 23, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 6:49pm On Jun 23, 2022 |
rainlover: chai abeg na watin I sabi wey I wan teach u na.. me wey never get direction God go help person for here nw....you sef see as dem bosses dey oppress us...i knw say one day i go understand this forex thing.... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 6:48pm On Jun 23, 2022 |
charly20: Remember that time wey i talk say July i go be full time seller, i don change mouth o . If GJ balance for 160, the next bullish impulse fit blow pass 168.
I go just dey buy dey go. My short TP is like 600 pips away. I swear..  make we see how month go end... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 6:47pm On Jun 23, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 4:14pm On Jun 23, 2022 |
kozmicity: Ok chief... Dem talk say na who ask go receive. My strategy is something of a bad hybrid between supply and demand trading and classic break, crossover and retest I'm constantly on the lookout for ways to improve it till I get a consistent 65% win rate over a two month period. Chai..see as baba list am...i fear who no fear you o  ..bosses to much for this FTA una go dey oppress person..no be so o... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 4:11pm On Jun 23, 2022 |
|
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 4:09pm On Jun 23, 2022 |
rainlover: no time wey una go ever agree say una don sabi. even boss infofirst dey follow me claim learner  Info na boss o... everybody no say na format he dey give us  ... Me i just dey manage myself dey learn from bosses for here.....abi you get nuggets for me too?  i wan learn |
Business › Re: Price Of Clearing Cars At Tincan Island - PISTIS CONNECT VENTURE by VlamesIffect(f): 5:15am On Jun 23, 2022*. Modified: 4:07pm On Jun 23, 2022 |
... |
Business › Re: Forex Trade Alerts: Season 22 by VlamesIffect(f): 9:55pm On Jun 22, 2022 |
rainlover: Ah!! Abeg I never reach to be called Boss o. Show me way abeg.. i need to get this things right.. I no go mind wash your clothes abeg I need learn this things  me self dey find way....e never clear well for me |