Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 57 pages)
PDP toothless dog na so so so Suspension I wonder who want to suspend dem aef |
Why wud a pastor hate u cud hv use another word rather than hate. Pastor sorry na be samething na una way of manipulating people just dey different but all Pastor and churches hv dere way of.manipulating dere members to do dere wishes. Dat pentecostal own sef na long thing becos it takes longer or forever be4 u realise den dey use u . 4 ur japa stuff contact |
I swear it is only God divine intervention that can stop the menace l just pity dose who hv female children na double responsibility for them it is not easy. J apa link toh sure contact now and u will be glad u made dat call |
May God help dis country all Nigwrians are corrupt sorry to say dis but that is the truth. Just any opportunity especially wen it is government money den go steal dat is just d general mentality and if u disagree with my point just show and.name.one person in government presently or past who no be thief. Obi is a decent thief so pls don't bother to mention dat name cos I know some blind followers wud come up with dat . Pls check dis japa link it is a sure banker if u @ ready and prepare 2 japa |
Mumu CBN .. Social media handle backward policy wonder if dis institution does not learn from advance world. Surest Japa link contact now |
VenExchangee:You are obiphodia and u @ jst dose Church followers who died in Kenya. If obi tell u to die to make tinubu surrender his presidency u will gladly kill ursef. Japa toh sure dey if u don't like tinubu government |
HeartlessMan:Ur parent will be ashame of u becos u don't hv sense at all |
And dis people go dey brag den dey stay for Nigeria federal capital ooo. It is well Chec out d japa link and make a contact |
Nobody dey win here mugun even u dey suffer d effect of d war. Suggestion is dat Russia shud get out of Ukraine and let peace reign. Have u seen or heard anyone travel to or procure Russia visa in Nigeria na Europe, America and Canada and u think Russia dey win.. If den dash u Russia u go move dere no way but u wan go US |
Me personally don't have time for all dis celebrity rubbish news even if davido like make remi tinubu born 4 him it is non of my business I don't hv time 2 dey discuss rubbish talk. Contact for ur japa process |
Don't know why u hv 2 put on hijab playing football l jst tire dey always hv issue with everything. Japa to country dat do not entertain rubbish |
She shud reject him politely without telling her sister and if he insisted she shud just tell him she will report to her sister if he does not put a stop to his devilish demand that she decided not to tell her sister becos she want dere marriage to remain intact so he shud respect himself. The lady must also try to record dere conversation and keep it properly in case things turn out in another way cos some men are really crazy. Check out dis japa link u will be glad u did |
Everybody wit dere problem. Den go sort am out Check out dis japa link out |
E no matter wetin we want ina result on ground Japa toh sure contact us now |
We always create room for dis useless people to enter us. If u send card to my number why wud u be asking me to send it bak wen u still hv d card wit u. I no dey talk to dat type of person I go just end d call straight and mostly dey are fake digits. I no get time and I fit load am sef if it is not fake make u con arrest me. Check dis japa link out u will be glad u did |
Recommendation is far better and work effectively than advert but it is advert that wud give birth to recommendation. My advice is be real in advert and do not add what u don't hv or wat d product can not offer in ur advert. Look for a better way or company and sites who do not choke people up with 100 of adverts in minutes . Check dis japa link now no stress |
2 much money dey make person misbehave sometime.. Check out dis japa link |
Na only jobless people go dey analyse rubbish.. OP na 20yr old kid. Check dis japa link out u won't regret it |
See wetin no end well for you go end well for another person.. No be everybody marriage end well for despite d fact dat it is a good thing. Contact genuine travelling agency |
Naija police stubborn like Goat even if dey dismissed 50% dey won't change. Na hell fire intervention fit solve dere problems Japa toh sure make a contact now |
Martinsmine:U really need to move on to hv progress in your life. Tinubu don move on long time ago |
My own be say what u can not give don't give .... Japa toh sure pls make a contact now very open |
The obedients are so daft and foolish. So it is Peter Obi that will give correct figures of PVC across 36 states and you think that is something to rejoice ova. Even inec that owns and control dere institution might not sure of the correct figures so obi is the one keeping data for lnec. Den go drag d figure till Jesus return. Obedients are fantastically foolish |
I just dey laugh. So na outsider want to proove that inec server dey effective ... l refuse to be gullible . Pls check dis out if u hv plan to travel out of dis country |
princeade86:Not every1 on nairaland are normal. To hv a good look does not make someone sane |
Dis girl really look like someone I saw at mosalashi via Kola bus stop in lagos yesterday with a guy . We boarded same keke to the bus stop. Her young pretty face draw my attention to her. Do u know if she hv any connection with anybody in lagos just to help better the lady I saw hv dis long braid bt can't remember d color of d braid but not black. |
Senioreddy:In fact dis part is questionable 275m to do that rubbish. The guy must be a foolish and brainless person or may dere is more in dere dealings we are yet to know |
Ogene001:It wud be very hard for you to experience anything good in life if you don't believe in good things but always want to destroy others . The other idiot that claimed to bought dollar for 761 shud show us evidence . The fact that your candidate loose d election does not mean others can not deliver to us the new Nigeria we want only if you don't want to be part of the new Nigeria |
N3TRAL:Na lie even if she give 1m each to people employed which is impossible she won't spent up to that amount just less Dan five days and which yeye production are you talking abt as if it is a live programme like BBnaija You see all dis useless celeb like exaggerating stuff cos of dere mumu followers who can't think or reason well. She should also tell us how much she made from donation from VIP who visited to cheer her up... Wit dat her big yanch full of lies cos dat yanch sef no be natural if u know u know |
SultanOfAbia:How many people don die or sick wearing okrika u sef dey form big boy... Everything na choice fingers are not equal and dat is what we call economy alternatives |
Taylor93:But u no reason like dis be4 |