Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 57 pages)
Oyinbo are the best in money making ideas. Look at some mofo calling it sapa no wonder we can't maintain anything in naija because we can't think and even when we try it always end in disaster.. Dis country need something I don't even know |
Na today so you just discovered sleeping EFCC who are only active on yahoo boys.. Almost all d real estate are front for money laundering even the most popular one now ADRN if u code u sabi |
After d statement what will happen? Nothing as usual. Make all dis old men park well joor |
She want to use Obi to make Fame.. Official 419 woman |
Nobody take a man dat can not xontrol his dick and home serious... No woman dey good for him and dat one sitting beside him go soon eat her.last supper soon... |
Both.. Visit Dr and spiritualist to balance d equation and thank me later |
Who ever did dis to her no get joy for heart at all may we not get marry to murderer as husband or wife. Even devil dey shake head. Human beings are more brutal Dan d devil now.. |
Make obi no go punch baba tinubu 4 dere oo.. Tinubu no like wahala Nice 1 den go greet and chat together and supporters want to take bullet on behalf of dis men.. l pity dose who don't care abt dere life |
D guy suppose die now.. God is really merciful but dat wud not change his devilish mind until d end. His face does not look like person wey ready 4 change |
U dey do standing u think u get strength dat is d result.. E never start to dey shake sometime as if u wan dance |
20 year old raped and robbed 3 women which I know wud be his mother's agemate without any fear.. humm who no fear dis country is dead already |
Ha u never ready bro Bahrain, bolivia, Mauritius bawo . Well anywhere outside Nigeria look to be good sha. Safe journey and stay safe. |
Dis people sha.. Urging citizens to get dere PVC is all because of OBI .. Una go join Peter Obi to congratulate winner come 2023 |
Dis people sha.. Urging citizens to get dere PVC is all because of OBI .. Una go join Peter Obi to congratulate winner come 2023 |
Create Structures within a year ... Winning election is not magic bro obi cud hv stay in PDP to vice ATIKu and within 4 years he wud work on his Structures been d VP. Obi has a better chance to win Nigeria presidency under PDP Dan dis Labour nonsense with no Structures, Zero financial strength, not even a local government chairman or Councillor from any state. No one is ready to finance d party because it would be a fail project and waste of money. U jump class from JSS 3 to SS 3 and hope to pass u go fail... |
Don't even know what to say abt dis people anymore @ don tire.. lnstead to get on the ground and work they are decieving obi followers with brainless permutations... May God deliver Obi from lazy supporters. |
Lamentation crew will soon storm dis page to shout waste of money. The simple truth is you can't give what you don't have.. lf he broke na hin business no be ur money na personal thingggggggggg |
Mickykarim:Stop dis attack and use ur energy plus knowledge to campaign 4 ur candidate and tell us why we should vote him.. Dis hatred and attack won't do u any good bro change ur ways |
Tinubu everywhere u go... Seriously dis city boy gat structure and connection everywia. Either good or bad if u mention dat name nobody not even in villages who ask who is he.. |
Corruption everywhere you go but here in Naija the thief is also the prosecutor and judge |
D guyshe dey confuse everybody some dey use HE, some dey use SHE and some dey use HER. As guyshe gender dey confuse people na so guyshe life dey complicated. O ti cast |
Den don start with Obi now na so den decieve Jonathan and later abadon d guy.. lNEC no dey count online votes lazy supporters get on ground and work for OBI |
Solid structure the jagaban.. Den no dey count online votes |
Dat is what we call POLITICAL STRUCTURE... U don't have to be everywia be4 people get things done on ur behalf .. Nobody can win Nigeria presidency without solid political structure .... From d East ooo.... instead of attacking tinubu on daily basis create political structure for ur candidate |
manutdrichie:Talk another thing abeg u no sabi anything.. Tinubu wud get it done and make sure every part of Nigeria can make money and dat is what will call distribution of weath.. Tinubu is master wen it come to dat |
Check history anybody wey dose empty brain support is doom and mark 4 failure. Bad luck agents |
Rhozabeth:Dindinrin ... U be dog ni always looking for who to attack |
Dis useless generation won't campaign 4 dere candidate now na tinubu den dey attack after election den go dey cry den rig am.. l don't think dey will ever get it right till Jesus come |
Dis Pussy and Dick wahala ... Everywhere u go |
Okorocha the ZERO politician even delegates from lmo deserted him. Rochas dat his jail time is loading calling somebody thief. |
AsomArchitectNG:Mumu of mumuni country reasoning with his anus so it is tinubu who hv no constitutional authority gave national army order.. imbeciles everywia |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 57 pages)
?