Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 56 pages)
I did not see OBI.. U dey craze why u no add Saint obi as he dey share paper no be money for his blind followers
|
Den don start wetin den no go fit finish.. Na wetin den go dey look for be dis until dis man win election awon omo ale go dey shout ringing.. Recycling same rubbish news dat has not in any way affect dis man.. U tried all u could before APC primary he won and now una no learn until ...,....... l no go talk much |
No mind dem na ur mind set dey hunt u.. Most of dose guys up dere dey bleep olosho raw den just dey pretend |
Some people are just brainless and stupid... Tinubu that top US officials interact with more Dan bubari una president. US is not that lawless |
Cheap publicity and useless show off . Do you have to post it on nairaland be4 u do it.. Leaders of tomorrow so we can clap for you and start singing your praise. Major problem abt Nigerians jst make sure others in ur family agree to ur decsion to avoid bloody story.. |
toobusy:If u @ sure of ur candidate dere is no need to mention tinubu or APC. Dis shows within u @ feelinv not completed or satisfied. Una go collect |
Sergio101:I'm a tinubu fan but I really luv dis comment.. God bless u bro. U don't hv to hate anybody even if he is not ur choice .. Campaign 4 ur candidate and don't abuse or attack others becos they do not support ur candidate |
Nice and quality cap. It is not necessary to comment on tinubu topic or open it sef. Vote for Obi in peace and make we hear word.. Obi na good thief. Love or hate me my life is my business and ur life is ur business. If den attack den now na dem go first rush 2 media 2 report. No be by force to comment on tinubu topic |
With 1million u can buy a police division and all u need to do its just to renew with may be 50k or less Dan dat every month. Everything dere go be under ur control |
Story.. Atleast una don issue una statement as usual. End of discussion |
Now I understand the origin of his followers mentality. Even d inner caucus in LP will soon abandon dis man with his reasoning I think wike might be right abt dis man. |
Mumuni get to work and stop decieving ursef and d gullible set on Nairaland |
With dis type of politics PDP will never get it right in Lagos State. Very useless and always use tribal sentiments to play politics expecially when it come to lgbo. Dere are millions of lgbo in APC and APC will never portray d party as a region party but for all . |
Dis is stupidity. Secure ur life den do d needful but dis 1 na foolish hero |
Dis guy ugly ooo na so his heart ugly join ll.. Not all women dey run after money or fame.. Respect to d discipline and hustling ladies out dia God bless ir hustle |
D funny ting abt dis OBi is dat after last election dey dissappear like say Nigeria no exist atleast he cud hv been doing some stuff to help develop people in his own capacity but like Atiku ran to dubai and obi go solo. Now dey need gullible people to vote for dem dey suddenly reappear and show dere shameless faces |
PETER OBI IS THE NEW NIGERIA PRESIDENT ONLINE . CONGRATULATION SIR AND HOPE YOU CAN STOP THE TRIBAL HATRED ONLINE AND ALSO WORK ON FAKE NEWS ALSO STOP BOBIRISKY FROM POSTING RUBBISH ON LINE. WE WUD ALSO APPRECIATE YOU TO HELP UNITE RENO, TONTO AND NKECHI. MAY THE LORD GUIDE YOU SIR NEW NIGERIA ONLINE PRESIDENT |
Which 1 be unknown Gun Men ... Easterners dey kidnap dere family which is family affairs and den dey call dem UGM. Sorry ooo |
Above devil mind.. |
Everybody don turn blogger.. 4 ur imagination u dey see ribadu |
U hv made ur choice hp wen oders make dere choice nobody will abuse or attack dem.. Den dey clap nw if someone frm dere camp do dis and choose another candidate na all out attack.. Whoever win Nigeria won't change d name. What u think is right might not be right for me and u might be wrong or me getting it wrong at d end of d day but d koko is everybody can not face d same direction. |
God punish anybody dat attack others for supporting any candidate of dere choice. What is wrong with all dis useless people.. |
D crazy ting abt it dis days is if u don't have money u can't even keep or maintain a girlfriend and sometimes taking care of dis so called girlfriend distract a lot from dere goals in life. If it no money involve make everybody hustle and do d right thing wen it's necessary girlfriend is good aside dat na waste.. Choose hook up and concentrate more on ur life cos no commitment and everyday demand as dere problem no dey finish |
Datboredberri:Dat ur girlfriend u think say na only u dey bleep her abi.. Some girlfriend are worst Dan prostitute d money wey some guys don spend on girlfriend go build a comfortable house for dere parent and at d end na sorrow dey end am if she see another big spender or u get small challenge.. den go switch u so fast as if u change generator 2 Nepa u no say dat na very simple ting |
I swear until we free ourselves from dis religion bandage and ethnicity sentiments Nigeria will remain same or even worse than this. Emi lo kan and all dis our tribe hv been marginalised stuff. If Nigeria is working perfectly and everything is in order nobody from any region wud care abt where d president come from or dere religion. Upon all our religion Christian and Muslim what has it change abeg religion na personal thing . Majority of pastors and alfa are thiefs living a mega life at the expense of dere members. Some go even Bleep dere member wife' and daughter nothing dey happen touch not my annoiting go dey applicable by den Nigerians shud wake up no wonder some governor wud use billions of naira government money to build mosque what rubbish |
People get time sha to write dis long epistle 4 primary wey don finish... abeg make we move on jare sorry I no read anything same old story |
Possible in other country but as per NIGERIA It is CAPITAL AND CAPITAL IMPOSSIBLE. Let us be sincere with ourselves even managing Church as a good Christian u will hardly find anyone that is upright not to talk of my naija don't even go dere but as a good Christian in politics they will just tell u it is normal sir .. Nothing is normal abt wrong doing and people are shouting Peter obi l hv nothing against obi but he is just a regular Christian. Obi is as corrupt as every other politicians in this country but the only thing dat differentiate dem is dere level of corruption. |
Karlovych:U said same thing before the primary.. You are a failure |
Oyinbo are the best in money making ideas. Look at some mofo calling it sapa no wonder we can't maintain anything in naija because we can't think and even when we try it always end in disaster.. Dis country need something I don't even know |
Na today so you just discovered sleeping EFCC who are only active on yahoo boys.. Almost all d real estate are front for money laundering even the most popular one now ADRN if u code u sabi |
After d statement what will happen? Nothing as usual. Make all dis old men park well joor |
She want to use Obi to make Fame.. Official 419 woman |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 56 pages)

The criminal-minded hoodlum from Iragbiji will never be in Aso Rock.