Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 56 pages)
Na 2day lfa Sango, Ogun and all dere accessories don relocate 2 Europe even d oyinbo dey feel dem |
Life is Life |
246 years chaiii so how long will Nigerians wait more to see a better country definately if u can read and comment on this topic it might not be possible to witness a better Nigeria cos if we add 100 to Naija present age u will understand |
D way dis guys dey collect dis days hennn. May be d time to pay 4 all dere atrocities against bloody civilians like dey used to call us |
Omowaste is totally confused... One thing is sure sha no cash out 4 omowaste dis electio season |
God bless u good son. Not by gender who will care will care regardless |
Naofumi:U need mental help and a job to keep u busy |
Na tinubu himself burn am... Obiwaste want justice |
Why can't dis OBISLAVE wait for election be4 all dis crazydemo abi wetin make we do with dis nonsense coming from dere imagination |
Dis OBIWASTE is a serial and terrible liar .. He jst dey play d head of his OBISLAVE like a game boy will play dere mayiii |
Nigerians mumu na infinity... Get gun and uniform and do anyhow u like no law dey guilde dere operations. If EFCC can busrt hotel without any reason so wetin u expect. |
They shud find dere way to Nigeria. Better meat better money.. U chop and also make money |
Confused party even the writer is more confused than the Party he wrote about if u read dat rubbish u will know u just wasted ur data and precious time. NO head No tail so it is APC gov dat will resolve PDP problem.. Unknown APC Gov |
Fira09:Write in IGBO dat u @ and stop embarrassing ursef GIDIBAN |
Dis girl is not smart at all and why wud u involved ursef in a fraud dat u can not cover ur track or at least have something to hold on to wen d bubble burst.. She cud hv recorded dere sex play and hold on to dat as evidence. In fact she cud hv done a lot to hold down dis useless good for nothing man dat give out a whole company in return for pussy.. lf u think dose dat are successful are intelligent den u might just be wrong success sometime is just by d grace of God. |
And dis is news right Na wa o for dis OBIWASTE and OBISLAVE |
Na flying car now... lt was just a fly test gone wrong |
Hand over the shop to her I believe she can manage it better than you.... MuMu |
So political analyst is now tinubu supporter to tell us what is going in tinubu camp. Dis OBIWASTE and OBISLAVE are fantastically crazy |
The fact that you did not add ATIKU 8years after been Nigeria no 2 man shows u @ just scare of TINUBU and Make u no kill ursef be4 election. Dis OBIWASTE and OBISLAVE are fantastically crazy |
Who are you supporting oga cos everybody jst dey mention tinubu name to trend. It does not matter who win 2023 d most important thing is to get d bearing of ur life and get busy with ur life |
Dis OBIWASTE and OBISLAVE are fantastically crazy |
Even OBIWASTE after 8years in Anambra as a governor relocated to Lagos and u @ here OBISLAVE talking rubbish. |
Another idiot spotted.. OBIWASTE people |
No wonder dat liar of a governor served 8years and relocated to Lagos.. Why can't he stay in Anambra if he actually did a good job in the state.. Make una dey decieve una self |
You could have spend the time wasted to put dis rubbish together to help ursef and ur family out of that shit hole u @ living. No wonder ur father call u good for nothing |
The man is getting closer to grave so let him spend everything he embezzled cos den no dey spend naira for hell or heaven anyone wey hin life go choose out of d two |
OBIWASTE are just without ...... |
It is only the OBIWASTE that always connect Agbero to Tinubu as if no agbero from the waste East |
Dis idiot from d waste hv made unsuccessfully effort to push dis rubbish to front page for days.now . Dis guy should be arrested as soon as possible if u think u can turn d hausa against yoruba with dis rubbish den u @ a big fool.. OBIWASTE be careful make una no die be4 election |
Thank God u said NO |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 56 pages)
