Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 56 pages)
Beer parlour blogger ... How .many bottles of trophy u don kill be4 posting dis ur personal rubbish |
Na APC shit useless and brainless party cos all dis nonsense ... Everybody just dey write rubbish |
Everybody do turn blogger abi wia den dey get all dis useless news sef... |
Wetin dey trend sef.. What is d big deal ... North no send u if den like u den like u no be south here wey den go hate u for small mistake.. person wey no like u na ur mistake den dey wait for.. lf north no dey loyal infact den suppose don stone buhari.. Na everybody we hate for South.. Our own and outsider na North go rule Nigeria forever last last bt yoruba try small sha |
Bimpe29:Guy who is ur father |
Nonsense headline. Ronaldo no complain and dnt know if ronaldo na only footballer so he shud win everything |
419. U know say people go rush anything abt sex na our way... May be den take sex swear 4 us in dis country... lf u know u know ... very worst now. Good luck 2 u on ur cash out. |
Which party reno belong to sef.. Naija na game me sef wan play as long as money dey show nobody cares |
U sure? Niaja news na up and down some one wud deny dis later. Blogger time 2 make money in Nigeria cos naija na banana Republic no regulations |
No wonder Nigeria is at a SORRY STATE .. Nigerians Wud still allow dis useless party to continue ruling dis country dose dat can not maintain dere own party.. Nothing wey we no go hear |
Rubbish so after 12 yrs wetin go happen.. Some idiot go still dey follow dis wasted soul around.. lmagine u can't invest or dash people money |
Everything na achievement in dis dark world.. Anything u sabi jst keep doing it na rubbish d world dey recognise now.. lmagine |
It was already a public knowledge den u don't hv to repeat or personalise it to yourself and dat is why people wud not appreciate things you did for them.. Baba shud always notify and intimate his special assistance and close associates things he plan to say in a public function so they can always advise him if is good for public consumption .. He made a terrible mistake at a crucial time |
U will not see dem 2 make comment here now bt if na tinubu matter everywia go scatter.. Our marriage in this country na just fraud ... The hatred na time bomb.. Rest on bro.. lf u can see dis bro after ur death lagos state govt banned okada but some useless set of people dey complain.. |
APC is a useless party with useless leaders. What is stopping them from revealing those who qualify and disqualified. Oyegun old fool... I think it is jst the time of ATIKU. Whether una like it or not ATIKU is the next president of Nigeria... Show me dis post after 2023 election |
Reno is just looking for the best place to hook up.. D guy is so confused he's not sure who to support and he want to make sure he support anybody that wud win.. 419 |
Nazgul:U no dey read before you comment... She said she tried everything she could to know why d sudden change to no avail. No price or glory for first 2 comment so always go thru the story carefully be4 u rush 2 comment... Baby please do not attend d wedding and make everybody dey dere Lane... U don try even Jesus no fit do pass wetin u do |
FalseProphet1:May u not see death as u dey see nonsense |
Deji is a bastard.... So it's osinbanjo and tinubu that decides who rule nigeria or what is dis good for nothing idiot trying 2 say. Foolish 419 activist |
Nice info. Only God can solve the Jerusalem issue because isreal has vowed Jerusalem will not be divided and palenstiinian want east Jerusalem as dere future capital ... lt is well. U see dis Arabs sometime dey always provoke war dey can't ĺĺwithstand expecially hamas |
Dat wud only happen if APC retain power or Wike refuse to support Atiku... EFCC na errand ministry in the hand of federal Power |
E sure 4 dem ... if na ipob now na 2 parade dem.. Dis country no balance at all d marriage na scam bt with time e go crash |
Sonyboom:Wonder what you want to do with d calculation but dat is 96billion in 8years cool money so now dat u know wetib u wan talk |
No be today and den wan rule Nigeria... Den go rule Nigeria after Arsenal win 2 champions league bak 2 bak.. l pray dere dream come 2 pass sha |
Awon set bobirisky wasted generation |
What dis man do not understand about the delegates is that they will collect money from all angles and still vote for dere choice. Ask WIKE e go explain better.. Wen all candidates dey do consultation no state delegates rejected any candidate den welcome all of dem but 4 dere mind dey know wia dere support belong so 4get it is not abt money bt dem must collect from all aspirants. |
Slapping senator loading ....... Senators go collect from dis woman |
Nobody hv mention tinibu name so far bt I know na jst matter of time den go drag hin name join d topic.. Tinubu name na food 4 dere hungry soul |
Mumu post |
Dis mumu and foolish OP just open Dis tread to attack Tinubu. Who is Obaseki in Nigerua politics even as big as atiku wud never say stuff like dis against tinubu Obaseki political life wud be an history after his 2nd term. Really u are just naturally senseless. Tinubu no be today if u don't know or if u @ 2 young to know history u can ask ur father to help u with history. |
South East and South west wud forever be northern slaves. Another 8years for the North 4get abt d lie frm Atiku dat he will only serve one term |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 56 pages)