Wallarwallar's Posts
Nairaland Forum › Wallarwallar's Profile › Wallarwallar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 56 pages)
U just messed up bro.. U @ in house family so u really don't need an IV. It's just like wen his father, mother, siblings are asking for lV even some frends don't need IV. U dey feel to important |
Your frend is crazy he cud hv stop at no 4 . D idiot jst wan create unnecessary problems 4 himself. Dis life sef some 20 years of marriage no child and dis one dey cry 4 male child on to which level... Se na hin surname he wan protect d name hin himself no fit make popular.. if u be correct ur female child go retain dat surname bt person wey no get anything dey form special. Dis 6 now he no even think hw e wan take raise dem for Dis extra ordinary Nigeria |
Bmaster:105 idiots like u like ur post. Imagine |
Na so den hype OBi until............ He is in US now enjoying his life abi no be so |
PrinceOfLagos:Why not say Osinbajo, amechi is a loser... Tinibu is not the only one contesting for God sake.. U dey see tinubu 4 ur dream |
Kingpin1000:Same rubbish una talk in d case of OSUN wen aregbesola try his luck and wetin happen at d end of d day.. Anybody wey una dey support is destiny to fail becos una be failure |
How dis news take concern tinubu I don't know ... The headline and d content of d news na opposite.. Na only tinubu dey contest 4 APC primary... The South East will never and can never produce Nigeria president with dis type of mind-set... So many useless people on dis nakraland frm d east no wonder UGM destroying dere region cos den no sabi reason at all |
MikoB:For ur mind NNPP with kwankanso will win d presidency. Sometime d way people analyse politics on dis nairaland baffle me a lot.. NNPP jst for Kano and not even d whole of kano with kwankanso supporters @ nt sure to win kano governorship not to talk of presidency.. All Nigeria politicians are olosho who change position every minute wen dey realise dey can achieve dere aim.. Nigerians are the biggest maga here no matter who u vote In as d president they are all d same and tell me who is not corrupt among all dis useless politicians... l know some mumu wud mention Osinbajo abi na Peter obi.. Na go still complain last last ni |
Awon present sir.. . |
Kriss216:Only idiots make dis kind of comment |
Kalashnikov49:What abt Obi ur Glorified messiah and Osinbajo the VP who is d no 2 man. U guys are just crazy and totally blind.... Tinubu dis Tinubu dat na tinubu kill ur father ni |
Malory:U no get brain |
Even devil don dey fear people now |
U @ just a talkative with no sense.. Do dey plan to agreed on anything before d meeting |
One thing I love abt dis Ukrainian side is they are well detailed and always show vedio evidence to support dia claim unlike our overated broder Agbaya |
Only God know d type of weed dis OP smoke.. Ask always be4 u use am to avoid ........ Okay u understand |
Political joblers na same women go carry go 4 tinubu and Osinbajo wen dey visit ondo... Den just dey cash out even if obi is ready to pay den go come out in millions useless set of people... Den know say everybody wan spend money 4 2023.. 100mlion form no be small money i |
Where are dose bustards that have been running dere mouth on topics dat gat nothing to do with tinubu dat dere was no meeting.. They just keep hating for nothing rather Dan working to improve dere pathetic life. The shameless goats will start singing another song now useless set of unproductive elements. |
Funny woman make we con donate money for you abi. Don't u hv family or na heaven ur husband marry u from or may be u be d type wey jst go crashed 4 man house without ur family approval so enjoy ur choice |
You are in to P.O.S business and u don't have bank applications on ur phone shows u @ nt serious.. Alert take longer sometimes before they deliver some might deliver d next day but once u check ur application and the money is not there den u hv 2 wait. l hardly do transfer to people who only rely on sms alert without bank application to check money transfer. Alert wey go come afta u don spend money finish... 4get abt dat money and move on... U carry cash give stranger u come here dey ask hw u go get ur money bak |
The Russian are 100% right.. No country wud give dat gigantic amount of weapons for free and other supplies... lt is dere choice to take it or walk away but zelensky is desperate.. l think US shud find a better way to end dis war bt u see in dis life money gat to be make 2 make ur country better at d destruction of oders by proxy or directly .. l don't think there wud ever be PEACE in dis world |
Tell the sender to go and cancel the transaction from where he sent it and state the reason. They will refund the money bt u sef na only one place u dey go why can't u visit other branches or may be na western union general problem so people still dey use western union. Gone @ dose days wey western union be household name.. westy |
SeeItSayIt:Even the holiday to please who ( Tinubu ) Your existence is a waste to the world |
4 dose who always find means to deliberately tarnish good legacy will never witness anything good in dere life.. Is dis d only public school in lagos. If u @ nt okay wit lagos go back to ur village na awon developer. Ur hometown and state don turn upside-down bt here u @ complaining abt lagos dat makes ur empty head who u 2day and save u from U.G.M |
PrinceOfLagos:U go die if u no mention tinubu name |
Na delibrate den wan trend ni |
Family affairs |
Living bt dead president ... ,Na d months remaining we dey count nw |
Dis man don tire of his Job. Dis man is abt 2 dance to his sack soundtrack beat..... Ova do |
2 which one abeg.. Na same set of leaders old and young may be we need revolution. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 56 pages)
