WANICEDUDE's Posts
Nairaland Forum › WANICEDUDE's Profile › WANICEDUDE's Posts
Episode 1 At d national security unit(NSU) Inspector jackson,has just walked into his office when a call came in from president carter. Jackson morning a voice came from d other end. Morning sir. Report at my office immediately. Jackson was d head at d NSU. Am off to d president office he said in is mind putting on a worried face... |
Good day am new here. Will luv to test my writing skills. Enjoy |
Oya God of music I don post two ooo. Oya check dem out |
You guys should check diz one out. Titled someone to love me |
You guys should listen to my new voice note freestyle dope mehn |
Bross u be bosss o. Would love if u try and link up wth d bosses in d industry and make it a action film. Thou I will love to be one of d invincible quartet. Abeg update ooo |
Bross abeg update ooo |
Prince dnt mind dat feeling fly like a mofo. I don grab popcorn abeg update us oo |
Jumizie13: na wa to u o. If d tin be rubbish, pesin tie u down for here?abi o wetin do am. Pls let's be reallistic and act like learned people. Nobody is holding u here, and I dnt tink u have d morale right to crictiscise diz guy destructively. Prince abeg update us. Bad belle dey jealous you |
Abeg close ur foolish thread na wetin dey cause wahala for naija be diz u wan cause religous crises for nairaland |
Prince I swear u be boss. I saw diz thread yesterday nite and have just finished following to d last page. Wats ur 2go username. Mine is (Wanice) |
Gbawe gbawEeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee. Where u dey ooooo. Cme seeee amosssssun don sunnnnn(burn) ogun state oooooo. Bt wait where fayemi, where ojudu,osoba,jagaban. Where una dey naaaa. Una no hear diz one. Una no wnt make we dey talk again ehen. Make we dey mute like dumb man as all of una governor no fit talk to tinubu(jagaban). K oooooo. Me don hear una. |
Omo diz babe get sexyy lips o. Diz gal don chop peter money.but no be lola wey I bang for backside be diz |
Desola: That woman was sacrificed jo!now i realise u are under a mental disease. Are a yoruba lady, i doubt it cos we have manners and we are taught hw to respect other pple opinion and tribe. I knw u are failure datz y u keep on ranting on things dat is of no use to u. Pls get a life and live it well. Caution ur mouth so pple u wnt be destroyed. Peace. Omo yoruba dada. |
Watz up miss bee |
Lets start wth d intro duction part. Olanrewaju is my name staying at ado-ekiti. Adebayo/housing axis |
Good day diz thread is strictly and officially for nairalanders in ekiti. Lets meet here, make friends and meet each other. |
Am new o. Am wanice stay at ado-ekiti anybody available |
Goal goal. New starlet wanice don score for arsenal fc o |
I knw dat fool called gbawe will create an alibi to defend is stupidity. U dnt comment and write without studying d political play going on in delta. Expecting ur critiscm gbawe nd his apc party die hards. Apc has no vision for nigerians. We the masses knw u guyz are callous and very decietfull. Apc no vote for u |
Supporters of govenor fayemi are armed wth guns,charms and cutlass and supported wth the nigerian police. They are shouting MOB must not enter ekiti. More news on d way... |
Theres voilence in ado-ekiti currently as supporters of govenor fayemi and honourable opeyemi bamidele clashes. People have deserted omolayo. To old garage and adebayor. Pls inform others faster. And if u have pix post. Will post pictures as soon as i get it |
Prof. Ogogoro:fayose beta pass fayemi wella.case closed |
Chelsea has slapped a 2millon fee on ba on arsenal target bar for a season long loan |
Gbawe: I am just clowning around with my paranoid brothers. If they say I must be on Fayemi's payroll because I commend the governor, why ruin their fun? In reality, I am an honorary citizen of every Yoruba State. A Yorubalitan if you likereim u are a pathological liar.u knw ur position in d gov. Tell fayemi d handwriting is on d wall |
doncaster: no problem at all, only that you claimed to leave in UK how come you are a commissioner in ekiti again or is the guy that said so not being truthfulgbawe is a fat man living fat on d peoples money. God don catch u |
So make i dey drink agbo jedi. Abeg free me. Ño drink diz no drink dat. Which one u want make we drink. Fimile jo |
olaplus170: So sad to hear some NLers spew trash form their rotten cavity, while some of their fathers cannot afford to pay for their o'level form not to talk of their neigbours child.. Thumbs up to Gov. Fayemidiz one too na member of fayemis cabinet o. Oloso cabinet. U wan ruin ekiti. Na lie a ni gba o.by d way just passing by o. Okada make we dey go |
Dancing o ijo baba sina rambo. I dey first ten today. Mo sope mi baba |