Watchindelta's Posts
Nairaland Forum › Watchindelta's Profile › Watchindelta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 186 pages)
what of who kil person e.g omila meaning good boiz ![]() |
dunkem21:but why she no dey do all dis tins since wey baba never b presido abi level never show dat time ![]() |
too bad Nigerian history na guess guess country with forged history n lies no wonder no direction |
google chrome is stupid becuz dey gat no addblock addon compare to firefox block any fucking ad. i luv ucweb but dere addblock na rubbish can't block noting jst dey for fancy! any browser on android without addblock addon i no dey use. |
witorwitoutyou:abeg i dey vex na came,win bro. abeg if u see any mistakes correct me i dey proud to learn |
even ghana come from 1goal down to won USA 2 vs 1
make who na come bk home |
if na England get dis opportunity em by na it 4 be England 5 vs 0 nigeria. weyy |
if na England get dis opportunity em by na it 4 be England 5 vs 0 nigeria. |
no one single combination at all up front shooo. i need goallll |
this coach need big work for our attack. at least dis game suppose be nig 4 vs 0 England. no sense for goal at all |
dis girls oh too stupid up front shoooo seee |
dey good from defence to midfield but to score ummm |
dis girls lack experience up front if dem lost dis game go pain me.. |
old news sinseeeeee |
mrbillz:bros the thing be say the guy don only come my store twice to sent moni from western union here in italy. n d phone number wey the guy put for western union no dey go, so i jst take the moni n acct number, dem i tell my junior bro to help me send am becuz such moni dey em acct n the gain is better for me than if i use westi. i don,t even kn the person for Nigeria that is receiving the moni. |
yeye UNION BANK jst made my junior bro sent 90k twice, this kind time for Nigeria, i beg am to help me send moni to person for NIGERIA through ATM card but it showed transaction failed, dem him go firstbank transaction succeed. imagine he no no say the first transaction for UNIONBANK went through even with the failed it displayed. so i jst lost 90k so. becuz of unionbank. so who i go blame na my junior bro or yeye UNION BANK. ATM transaction is very risk so CBN n Nigerians take note ATM transaction very very risk. |
evidence bug |
all this ARABIC ppl self for Nigeria |
INDUSTRIALFAN:thank bro let me gv it a try |
is mmm real? becuz my friend jst dey tell me about it! but man dey fear smh i no wan enter one chance. |
GlorifiedTunde: |
Se3ee Breas t oh wey My vaselina ummmmm ummmm ummmmm seee as my body dey do me oh ![]() |
FriendChoice:so who na don leave igbo so na niger delta u ppl wan face em. as u take kn say na niger delta self ![]() |
pdp go dey wonder say na me be this notin wey get starting wey no get ending ![]() |
hope em work |
apc time to reign ![]() |
FabioPeter:only if the government can dialogue with the militants |
jaytime:smile go soon come. |
It would be the first time in eight years that the oil cartel would lower output. The agreement was reached on Wednesday at a meeting in Algiers. Oil prices surged more than 5% in reaction. A global glut of oil supply caused oil prices to crash over the last two years. And OPEC nations, led by Saudi Arabia, have refused to lower production until now. Under the agreement, OPEC oil production is expected to be reduced to a range of 32.5 to 33 million barrels of oil per day from 33.4 million. Saudi Arabia, the largest oil producer, is expected to give up 350,000 barrels a day, according to a senior OPEC source quoting the final proposal. Other OPEC nations are expected to lower production too, though more details were not immediately clear. Three countries are exempted from the production cuts: Iran, Nigeria and Libya. Economic sanctions were lifted on Iran earlier this year, and Libya and Nigeria have had some of their oil facilities damaged by terrorist attacks in recent months. Oil prices were as high as $100 a barrel in mid-2014. But the global oversupply caused prices to plunge to as low as $26 a barrel in February. The volatility in oil caused stock markets to dive at the beginning of 2016. In recent months, oil prices have rebounded a bit and oil is currently hovering near $47 a barrel. http://money.cnn.com/2016/09/28/investing/oil-surges-after-opec-informal-meeting/index.html |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 100 101 102 103 104 105 106 107 108 (of 186 pages)

country with forged history n lies no wonder no direction