Waxdude's Posts
Nairaland Forum › Waxdude's Profile › Waxdude's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 55 pages)
wow....d pages though, missed all d pics, well i will be waiting for dat of psychedelia, and itsmodella surface too..cool Merry christmas beautiful people.....Enjoy |
njokusboy: Waddup bruvI'm good bruv, hw. U preparin for christmas ![]() dre11: waddup my paddyDre I'm good..hop u are too, hope say u don slaughter d goat wey u wan chow 2moro ![]() Kslib: Na my phone jare. The yeye don tire me sef..Kissable kslib..wz wrong wit ya fone?.. ochon: So you said all these angry words cos you DONT WANT HER MARKET VALUE TO REDUCE?Ochon u be real case...LMAO |
Waddup pple ![]() |
Kslib: wax, ma side legit jare!! How your end?I'm fine kissablelib...lolz , nothin much ,jst dat I hv been seriously watchin Movies dis dayz |
njokusboy: I tight, how ur sideI dey well...jst movie thinz shaaa |
eyahhhhh, now i know why ur hating, cos u neva succeed in all d auditions u went for...... NNNAAANNSSENSE ![]() |
Kslib: "Kslib with kissable lips".. My God!! Does waxdude have a --------- on me? ...well i said based on wat ochon wrote, nd now i'm goin to see wat dis line wil result ......waiting for ochon's reply |
kslib waz up bro njokusboy hafana |
Kslib: lol.. My lips don suffer sha..hahahhahaha.. ochon: LOLkslib wit kissable lips ... ![]() ochon: LMAOGood mornin bro... |
ochon: SOM, you too gbasky. I saw the moniker on DL, saw it viewing the "diarylanders only" thread. That wuss is annoying mehn. IT has been following BBA threadmates everywhere. I just don't know why someone will unfollow this thread and still stay stuck on it like glue. What a wussI dnt hv a prrblm wen one hs mor dn one moniker bt. Kinda Annoyin wen u unfollow nd stil had. To creaate anoda accout to view same thread...well na dem sabi shaa |
StateOfMind: Shame on you ochon... Its speak out for toyin tonight... Unbelievable.. No wahala |
StateOfMind: I don't mind o..I suck at dancing a lot...infact I still don't know what will happen on my own wedding day, at least no one pressurises me to dance at other people's weddings, but mine,n o escape route, so yes, I wanna learn..ohh ,d black n white pic, postd a colourd one once shaaa, nd as for d dance..well til den,mayb weeks b4 ur weddin hola me, nd i tot girls are beta dancers , evn a novice can still move to a beat |
dre11: see this one oooooo*yimu* u dey find epistle frm mi abi...u go old be dat na, nd read wetin u write, shebi u mention 'post'? |
dre11: LMAO*kicks him|*C'mon stand , u want make sand enta ya eyez? |
StateOfMind: This I agree with. You'd rather dance away your yarns U alwayz hit me wit dis dance thing..lolz, tell me u wana learn, as for my pix i posted 2 difrnt ones so which 1 did u see? |
dre11: you fit try that guyNahhhhh Ochon na boss for dt side...well now u don see ma post , happy now? @ Ochon u nd profile pix eh...u sabi check pix scara.. ![]() |
dre11: Waxdude na read you dey readwell...i u knw i dnt comment dt much, abi u want me to dey yarn lik ochon? ![]() |
StateOfMind: Lwkmd, that wasn't an insult na.., eli. ![]() |
StateOfMind: Ologuneru ma ni ke..but used to stay at idi ope.@bolded Hahhahahha u hv joined d pack huh,nahhhh i'm not d 'african time' kinda person |
lertee: Hi everyone..I'm good, nd i knw u are good too |
And i saw SOM's pic...finally.., Good evening my correct pple ![]() |
dre11: Helo guysDre thnk God for journey mercies,We all. In dis thread wil cross over to 2014. Safe nd sound nd same wit our families and friends in Jesus name..Amen |
![]() ochon: As a KING, I'll make sure you are protected offline and online and I'll guarantee you VIP access to dine with my fellow KINGSIn ur dreamz shey? Evry1 has a thing for ochon...na wa oh |
ochon: Why are you "rolling eyes" and "durrhing"?How much u go pay?.... ![]() |
ochon: How are doing Mr Nigerian/african-time? ..ochon u no well ohh, waz dt suppose to mean *rolled eyez*, lik durhhhhhh I dnt do 'african time' I'm fine oh...,jst rehearsals, work and harmattan..., so how u doin |
Is d harmattan affectin dis thread ![]() |
Agbgift: My E-family how una dey?Welcome ...miss ya too, i'm good nd same wit evry1 here ![]() |
Tabh: This is the first time i will ever see waxdude online midnight.Uhhhh well I do come online durin midnite, not much shaa |
Make I sleep ,gt rehearsals 2day so make I sleep well,gudnyt/gudmornin beautiful pple |
Kslib: lol@ closing in on something like? .. This girl!!Hmmm kslib. D boss. |
Ochon u be real character... , d way u roll ur eyes dis dayz, hmmm dos eyez wey look lik say u highMeanwhile I saw melvin in dj exclusive's video.. ![]() |
Kslib: Next time--- you go stop this african time thingy!!youngman Kslib i'm not d 'áfrican man time' kinda person, i work wit time ,evn my family nd friends don tire for me cos me dnt joke wit time, gues dis is due to where i dey work, ..we dont joke wit it der ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 55 pages)




......waiting for ochon's reply


.. We need change in this country and we have to begin with little psychological issues as ###african time###