Westlius's Posts
Nairaland Forum › Westlius's Profile › Westlius's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 76 pages)
tosyne2much:play baba ijebu u will ve much time wit ur wife |
what offense did d woman commit ? |
i trust our army dem no dey carry last common kia |
lovely couple wish them all the best |
Hustle everywhere. D guy way catch d beggar must be from Anambra state. |
Make dem beat am well well FRSC are very wicked pple. Dem and police I knw no who bad pass |
Call baba and tell him |
Poor man way tif Maggie dem go show him face 4 crime Fighter Rich man way tif moni we no dey see dere face 4 crime fighter |
Na only 4 niaja gals dey exhibit K leg call am fashion |
I knw dat dis guy would be @ road block to make some money if not hw will his wives and 2kids survive |
Oga if Abia state Cj refuse swearing you in. Go to Abuja judges u will duely be sworn in as Amechi was sworn in in Abuja 2007 |
So many ladies/women lie about dere age My aunt lied to her husband dat she was 52yrs when my mom marked 50yrs, her husband was shocked hw can his wife and my mum is age bracket and my aunty is d 2nd child mum is d 8th child of her family. Dat day was a lil war in our plac. My aunty lied to her husband about her age 4 more dan 30yrs. She was 62 claimin 52 |
youngest85:How u go knw watin him sing when u call tummy tummy indomie Pple lik u dey go market go buy noodles call all species indomine |
My dear mine's advice U showed ur man u love him soo much dats y he treats u d way he dos He knws anyhow he behaves/acts u will go bak and beg him to forgive u. He has read ur character very well and he knows u can't do without him. Solutions. I know u love ur guy. Don't let him know u love him dat much by expressing it. Always have it in ur mind that there ar somany loving and caring guys outside so if he fails as a man to love and take care of u others will Always make him jealous by acting nice to other guys/ when u go out look charming to get admirers. Make him realize d beauty in u. |
SAINTSAMURAI:Haha u na badoo na |
youngest85:My dear u see the place where river niger and benue separate u call am cleavage. |
Made your night meaning u had a successful business meeting that lasted all night |
It started wit stealing of Nokia 3310 den blackberry phones. Now na Ipones. Girls no dey hear. Its all vanity |
I bet u. D guy dey show d gal him company |
My dear dere is somfin wrong try solve the problem and. Ur man will b set free from all shambles. Complain and complain d problem continue |
decatalyst:U call it Stomach Infrastructure |
It can't. Happen in niaja period |
Zulezu daddy oo. Daddy daddy way u go 4 journey sombodi enter 4 mummy houz and he sitdown 4 mummy bed. Sombodi push mummy mommy push person |
paulstrings:I go com make ur borrow me ur electic cooker because me na firewood we dey use cook. (Omo na compulsory fast) |
Omo hw dey go use chop. U must use fire to eat ur food |
My writer ur no 4 is wrong
Hw we go use open d condom
Stapler |
Omo I thing say na d real kitty cat ooo. I don shine my eye wella |
Dey blame buhari |
Hmm imagin story
Man blocks robbers from hitin him axe
Disarm dem and gav 1 robber akpako on d head
He chased d robbers away
Dat man must be robin hood |
[quote author=Florblu post=46180994]I know such cannot happen in Nigeria.Our girls still get dignity small[/quote My dear it happens ooo a corper gal got pregnant to her ss2 student boy in Ebonyo state. Batch C 2013/2014 set. |
Hmm. Imagin dat. One pastor today say my papa na my problem. Say make I bring I big chicken(I laf) e b lik say he wan chop egusi soup. Wit d chicken he go do somtin. Wit am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 76 pages)
