Wisdom042's Posts
Nairaland Forum › Wisdom042's Profile › Wisdom042's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
Which kind news needs dis one? Wetin we wan use their beauty do with all d tins wey dey happen for our country. |
I really don’t understand the system of governance in this country anymore, recently we keep hearing dss this dss that. Is it their duty to tell the court what to do and how to judge case? I tire for this country aswear |
But wait o what are they investigating again while not allow him go to US so FBI can do their job rather than waste our time with unproductive investigations. Na only God know where dis matter go end cos e don dey get K leg |
3.6billi for air shey dat one go carry me enter another planet? Money good sha enjoy am if e reach ur turn abeg |
Oga stick with ur believe and leave others to theirs no be by force to follow u. Stop dey mumu urself here trying to challenge everyone that is mourning d departure of a great man of God. BKayy: |
This benue people needs to man up and retaliate and not fold their arms and watch their love ones die like mosquito. Arrange men and go after those mother fuckers so they will know you guys are in for a serious business! |
Why involve yourself in drug trafficking when you know the risk that comes with it. If this niggas were Nairalanders at least dem for don read one or two news where dem sentence people like dem to death for Asia countries. Don’t involve urself in drug trafficking because u go just waste ur useful years inside cell |
Shey na alligator dem dey use do sausage abeg I wan learn o? |
Most ladies will never be contented with how they look, copy copy na go put una for problem. Enjoy ur pointed nose but wen complications sets in make sure u don’t cry sour seeking advice online. |
Nigerians and religion wahala. You never read bandit news finish dem carry religious uniform come I just tire for the kind news wey I dey read dis days |
Can’t this so called president promote it’s own medical sector by putting all in place. A whole country yet you no see qualified doctor to run medical checkup on you. Funny country |
Thank you for this question, he must have carried out the assignment o but to talk just dey hungry am. gasparpisciotta: |
Dis guys just dey cash out big......Soon we go hear d trillions of naira spent on negotiation |
Government will always negotiate with abductors, bandits, herdsmen but will not negotiate with d youth of d nation for d progress of d country. How many times we dey read for news say US dey negotiate with criminals no matter d level of criminal US government go after dem not negotiating terms with them. Dis government just dey use innocent citizens life joke. |
But why will a government dat is supposed to protect her citizen be d one sponsoring and also protecting hoodlums, bandit, herdsmen but when it's time to protect innocent citizen they will rush to send Police, Army and all the forces we have in this country to hold harmless protesters. Funny Country called Zoo |
Zzor:U be winch? |
Both union has nothing to offer than fight and cause problem in our society, now tell me the difference in both union...One yellow while the other green and white with d same motive of harassing commercial vehicles and other citizen |
Shey we no fit protest peacefully as citizens of Nigeria again.....Today fight for Obalende una stand dey watch without taking action, now we wan protest una don rush issue treat.....I don talk am before Nigeria Police and Politicians dey use their Yansh dey reason and na very funny thing... |
That's good.....Keep d good work up |
This time they didn't copy US government wey no get direction, as una dey copy d countries why not copy their development pattern and apply dem here.....na wetin no get head una dey copy |
Nigeria is slowly moving to the era of Trillion $ no more naira theft na dollar be d new drip. Naija my country I hail o |
Na so them dey talk for media but will do opposite behind doors. No be Nigeria Government again especially dis woman with 2 face and 2 mouth |
Why do they take fulani eviction more serious and keep deaf ears when same fulani herdsmen kill and rape innocent citizens of the country? |
NwadykExcel:But most of dem got to power when they were under-45 so there's no big deal about d age as long as you can then I see no barrier but dem no go gree |
StrikeBack:Lol you no get chill o bro |
Of what benefit is this cult of a thing? Use your energy find money and change your life for the better instead na cult una say be d best. If u die as a cultist my brother you die for nothing in fact you die as a stupid mother fucker |
Sometimes I feel this politicians take some weeds before any interview, what happens to the youth of the country? Make una let us rule una small abi na only old people go dey sit on top power? |
Denique:Bro after the posture for the Gram they finish every damn food as seen in d picture. No let dem deceive you wit picture hungry dey catch dem too |
Confirm very neat and sharp |
joshjc:Nigga is Nigeria US or a British state? Some of una dey reason upside down at times. Dey killed someones husband, father and uncle in such manner and all you can say id why will dey upload d picture. MAKE UNA DEY TRY USE UNA BRAIN THINK B4 SPILLING TRASH |
An average Nigerian lady always thinks sex is all that matters in relationship. Men always know what dey want and that's what dey go for |
Don't make promises yet cos wen elected you will automatically be possessed by the spirit of promise and fail. |
We die dia 