WisdomofGod's Posts
Nairaland Forum › WisdomofGod's Profile › WisdomofGod's Posts
Omo my own na 2014 for port Harcourt oo.. I dey go work one morning, I say make I enter taxi for presidential bus stop. As I dey wait for taxi na him police van pack for that same bus stop, them jump down from der van, na so everybody wey dey the bus stop run oo.. both aboki's and all. Me no know why Dem dey run. I stand dey look cos I dey innocent.. na so two policemen approach me drag me enter their van. I come tell Dem say wetin I do. Say na work I dey go o and na taxi I dey wait for.. na so one tear me slap. Him say I be criminal. Dem search me collect my java phone. Dem talk say na phone wey I tiff be that and I want go sell am for Dem aboki.. I come dey cry oo cos the matter shock me.. we reach station Dem say make I write statement, before I know the DCO enter say make Dem carry me enter cell oo.. I narrate to her say I no be tiff o. But she no gree oo.. I come dey cry cos nobody blive me. The police wey bring me don lie for my head and na the police Dem believe., naso Dem dey call me criminal carry me enter cell o. Na me young pass for that cell. by evening shaa, na him my papa come bail me. Omo the cell no be here oo.. with bad smells, no window for fresh air and pple full inside der. Food wey Dem bring for me in the afternoon B4 Dem bail me, I no fit chop am oo cos na cry I dey cry since and I dey shake cos of fear and the accusations still dey shock me.. since that day me I no dey enter taxi for presidential bus stop again oo.. Police is not your friend oo |
Make xvideos release thier own |
Omofloflo:osimhen is from Edo, bassey is from cross river. |
[quote author=Lekan239 post=122034961]chukweze and his igbo counterparts will be playing with igbo mentality when they are on Nigeria colours. Always bragging and carrying shoulder up. Over sabi mentality. I know all mentality. Exception of Iwobi, osimhen and onachu Your exempted players are not Igbos by the way. |
Moses Simon, Wilfred ndidi, Paul onauchu and iheanacho really need to step up thier game or stop being invited to the super eagles camp... Today's game was really shambolic, osimhen didn't really get a good supply, chukwueze was bright but his finishing is bad. Although I love peseiro ginger on the touchline but he needs to stop doing sentimental selection.... Super eagle will rise again... |
Nigeria should win this easily with a wideeee margin... |
They should have invited folarin balogun. He's 21 and eligible to represent Nigeria, USA and England.. he will surely have more playing time and deliver more in super eagle jersey. |
baddestnonii:Investment thread is full of scammers. I'm mostly active in investment and business thread but all those things they advertise there is unreal. Meanwhile I pray not to drop out too, it's not yet one of my options |
Life no just easy.. |
My top 5 mj song are 1. Earth song 2.speechless 3.the way you make me feel 4.will you be there 5. In fact all his songs are great and evergreen and I don't have top 5.. I love you Michael
|
Arajoon89:09036839424 |
The man who love African continent more than some real Africans. I still played his song Africa unite and one love yesterday.. How good and pleasant would it be before God and man to see the unification of all African.. (Bob Marley) |
airminem:Amen and thank you so much if you are the person that sent me something. God will bless that giver. I'm grateful |
Hmmm |
Please I'm really suffering, this period has really dealt with me I hardly eat and even the garri I normally drink is finished. Please any amount will do so that I can buy food with it. Pls help a brother so that I don't die of starvation. 2138833127 UBA. God bless the giver. |
Hope say u no get badluck fah... It must be a win no matter what. |
People of biafra are now claiming that burna is an igbo guy because he is successful, the same set of ipob would have rejected him if he was a hardened criminal... Well, according to my geography map, i didn't find River state in Eastern region. Stop claiming what ain't yours, victor ad, don jazzy, faze, erriga, orezi, solidstar are from delta state. timaya, timi dakolo are from bayelsa. Duncan mighty, burna boy are from rivers. We don't speak igbo language, we have our own native language. We are not Igbo, we are not south east pls stop claiming.. |
ufotty2001:ur mumuness is extraordinary. Is musa, leon balogun, troost ekong, ola aina, akpeyi, etebo, iwobi, ighalo igbo ODE OMO |
Is it not the same cameroun that got just a point in two matches against us during the world cup qualifiers?? we really don't know how to appreciate or encourage what we have in this country. Anyways, The match will be a tough one and none among the two team is a walkover. |
MotivateUrself: |
and I was so serious when I started reading ur shit.. only to notice at a point that it is total trash.. |
with 197. can my younger brother secure admission to lasu to study music?? |
. |
with 197. can my younger brother secure admission to lasu to study music?? |
nirr004:do people still fall for this bet9ja scam nonsense... |
KingLennon:are u mad.. lampard and Gerrard are far ahead of that albino called scholes.. |
Champneys:do you still need credible tip?? if yes.. go to the national assembly and get all those criminal.. I don't need ur reward.. |
ODE OMO
