₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,918 members, 8,447,736 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 09:23 PM

Toggle theme

Wonderboy01's Posts

Nairaland ForumWonderboy01's ProfileWonderboy01's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 8:51pm On Jan 14, 2022
Beebah2000:
nope.
My future hubby is an alpha male cool
ehn now ,, na u go turn am to SIMP grin
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 8:44pm On Jan 14, 2022
Lawly:
No you didn't do well. Repent for the kingdom of heaven is coming soon. Work out your salvation with fear and trembling
which kingdom huh Abi " Condom grin
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 8:05pm On Jan 14, 2022
marsman:
To read the lies
shut up nd gimme ur phone number angry
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 8:05pm On Jan 14, 2022
ElijahIme1992:
u ladies wetin una dey find for here?
dem don wet for my tori grin
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 5:53pm On Jan 14, 2022
marsman:
Pele, Lion King.
hi, tiger queen kiss
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 5:04pm On Jan 14, 2022
gaius01:
What do you expect from Satan...... Trash as usual... Perverted Urchin. Ragamuffins !!!
shut up for 1ce na angry
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 4:41pm On Jan 14, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool REAL G



I for BLAST like 3 BULLET 4 AIR now but sun too much...




U be real G




WTF MAN
ma niggy cool
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 4:39pm On Jan 14, 2022
Datboredberry:
Difference between the romance and SEXUALITY section...

If 90% of your relationships starts and ends with sex, then most of you have nothing else to offer...
if we dey romance on top bed, na sex go end am cool
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 4:31pm On Jan 14, 2022
DrMrsFunmi:
the both of una be idiots.
didn't you see the name of this section before you brought your ignorant and stupid hypocritic self here?
the politics section, education section, religion and other sections are there for you, why don't you go there and avoid here?
ewu
don't mind d mofo ,,, na romance section we dey I fit post my naked landlord pic self cool
RomanceRe: I Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 4:28pm On Jan 14, 2022
Datboredberry:
For giving her money to buy new pant... I love you... kiss
I love u too kiss make I send my Azaa sorry my Address huh
RomanceI Tore Her Pant With My Teeth Angrily by Wonderboy01(op): 3:54pm On Jan 14, 2022
She came into my room yesterday night ,,,, my body just dey do me totori grin nd she was wet too ( great combo wink ) I told her to sit on the ring >>> she said no that she want to play her match quick make bet9ja no go reduce the odd cool
As a sharp coach , I arrange my player quickly
I bench my -----
Cloth
Boxer
Singlet
Wristwatch
Trouser
Nd unleashed my deadly strik3r cheesy she was like WoW ,are we playing match huh I laugh wickedly nd said No ooo ...
This 1 na training na sad my striker against ur goal post grin ,,, na so she sharp sharp off top, bra ,skirt nd all the bulletproof wey she dey wear for body nd she leave pant for me to off myself angry ......
I just dey look am like a cool nigga wey i be ,,, d next thing I notice be say my OSIMEN don dey jog for field cheesy na so I grin my face ,bend down on her nd use my TIGER teeth to tore her pant like we HYENAS dey fight for meat angry

She look at me like WTF, WTH ,WTS,WTG ,WHO grin ,, I no kana >>>> I just let my OSIMEN score like 2 goLs b4 we finished training cool ....
No pant for her to wear home ,,, as an ALPHA MALE wey I be I just tell her say anytime she dey come my house nd u know say u no fit off ur PATA no kuku wear anything o angry cause I no fit dey tear PATA with my teeth every time grin

I just give am 300 to buy another PATA nd 200 for transport cause DAT pant wey my teeth tear heh undecided if lion see am self dem go dey run for me .....



Did I do well grin
RomanceRe: Have You Ever Caught Anyone F##king Before by Wonderboy01(m): 4:40pm On Jan 12, 2022
I caught Buhari f**king Nigeria recklessly angry
SportsRe: Iheanacho Wins Man Of The Match: Who is your man of the match? by Wonderboy01(m): 8:00pm On Jan 11, 2022
cool
PhonesRe: I Need Urgent Buyer For My Iphone 7 Plus 32G. I Need To Pay Rent by Wonderboy01(m): 6:40am On Jan 05, 2022
Those comment up there are badbelle embarassed imagine from 100k to 35,45 undecided haba na







Op lemme give u 20k ,, use am hold body till next month wey I go fit give u 5k take complete am undecided
CelebritiesRe: Funke Akindele Shows Off Her Awards (Photos) by Wonderboy01(m): 4:13pm On Jan 02, 2022
My balls dey scratch me grin
Nairaland GeneralTrust Issues Will Kill U Car Owners by Wonderboy01(op): 3:34pm On Jan 02, 2022
Don't know why car owners are like that huh
U came nd parked to where we boyz dey jolli , packed nd pressed the "Locked" button on ur car key but still not satisfied angry u just stupidly open the door 1 by 1 to check if its locked undecided

So me nd my niggas are thieves angry Abi ?
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 2:14pm On Jan 01, 2022
Lawly:
You must be Yoruba. Na Yoruba guys handwork be dat. If you get Yoruba neighbour, just know say you no get privacy again. They can even monitor how many times you snore during sleep by 2am early momo and all the streets around you go hear the news.
u don smoke again ba undecided
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 10:42am On Jan 01, 2022
Franktom247:
Na weytin go make you no dey pay house rent you discover so if you like dull
exactly ,,,,my able special adviser pls advice me pls
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 8:02am On Jan 01, 2022
This story is very real nd true ,,,, am just making mess out of it
Instead of me to report it right away am here asking wat to do nd some mofo here are accusing me if me too want to collabo undecided

Sick angry
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 7:59am On Jan 01, 2022
Some people here will make me not to change my mind abt not telling angry

How u go dey ask me q7estion say maybe me too won collabo my landlady huh
Though she's set ,,, big barca nd heavy frontvuew but I just can't again
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 7:52am On Jan 01, 2022
nero2face:
U do well, when them break Ur head no come cry for NL, this nonsense aproko must end this 2021
angry
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 10:44pm On Dec 31, 2021
Ryda:
Mind your business! angry
stop smoking undecided
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 10:33pm On Dec 31, 2021
1hr 30 mins to new year ,, make I go pray say make my mouth no put me for gbege dis new year but I must tell my landlord sha

I just won let the woman know say no be everybody go fit shine the kongo angry
RomanceRe: Caught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 10:26pm On Dec 31, 2021
angry

RomanceCaught My Landlord Wife With Our New Tenant Inside The Bathroom by Wonderboy01(op): 10:24pm On Dec 31, 2021
Saw both of them coming out of the bathroom around 5:30am early in d morning today angry the unreasonable "broda tenant" is just clocking 1 week at our house ooo undecided imagine angry

Me am just waiting for Monday to come ,b4 I go resume work back .>> I must tell our landlord angry

Nobody go beg me make I hear ,,, I be joke Abi huh angry
SportsRe: Victor Osimhen Tests Positive For COVID-19 by Wonderboy01(m): 11:32am On Dec 30, 2021
chi4ik4:
This guy need to appease his village people o
they are very real broda sad
SportsRe: Victor Osimhen Tests Positive For COVID-19 by Wonderboy01(m): 11:31am On Dec 30, 2021
Ur own gragra too much ,,, na every time u dey play ball dey serious ....
No laffing ,no smiling , u fit run go mark keeper self angry

See as village people dey use ur life play candy crush now,, Nd Candy Crush get like 4000 level .... grin but na 3rd level village pipu still dey oooo shocked
EducationWhat's Wrong With This Photo ??? by Wonderboy01(op): 5:32pm On Dec 28, 2021
Maybe na my eyes no dey read the "NAME" of the school well grin
Nairaland GeneralRe: Have U Encountered Or Being Robbed Before ??? by Wonderboy01(op): 9:50am On Dec 27, 2021
Kriss216:
grin grin

They bought the chickens on credit grin
Wahalai ,,, d woman dey cry like mad ..... 5500 each chicken
Nairaland GeneralHave U Encountered Or Being Robbed Before ??? by Wonderboy01(op): 9:37am On Dec 27, 2021
It happened on sunday night ,children were throwing "Banger" the sound is so much so we didn't notice those useless bastard in our street .....
After we "Soji" ourselves ,, many things don lost

1, we no see 1 of DJ speaker again undecided
2, like 15 chicken wey dey inside cage ( for sale gone) grin
3, they robbed 4 persons of cash
4, we no see our landlord car key BT Motor still dey grin

Ave u ever experience something like this b4 huh
SportsRe: Mother Seen With Her 3 Children Playing Bet9ja Virtual by Wonderboy01(op): 8:45pm On Dec 26, 2021
Crimpsy:
u fit talk to her, she go fit listen

By the way

How did u snap their picture without them NOTICING or suspecting

U use code
na code o my broda ,,,, d bet don enter her body so she no fit know say I dey snap her
SportsRe: Mother Seen With Her 3 Children Playing Bet9ja Virtual by Wonderboy01(op): 7:26pm On Dec 26, 2021
paulolee:
Una for talk to her na....even if she wan stake, she should leave those poor kids out of it..
or she dey tink say as she bring DM come n end up losing, the shop owner go pity her n refund her money bcox of those kids?? dts rubbish
nobody fit talk to her ,,,, she's stubborn

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)