Xclusvibebay's Posts
Nairaland Forum › Xclusvibebay's Profile › Xclusvibebay's Posts
1 (of 1 pages)
Royver no mind dat ye ye man even attai and flow wey sabi weed sef no go mad. Thumbs up man more ink to ur pen and more grees to ur elbow. |
Everything dat has a starting point must have an enDing and u make it a wonderful ending......stay with me kay ha I mean nt me with bees. |
I think d reason because we admit our mistake so wat do u tink either blame it on ur partner or DEVIL....THE devil will soon get ANGRY sef. |
Gud job....rest ur brain man....claps 4 b boss |
U no dat awkward moment wen someone die in ur family......jst call any nollywood director to check mayb dey can bring d dead back to life.....u no mayb by acting film d dead can come bck to lyf......lolzz |
Waow am luving it....anticipating 4 more. |
Thumbs up man u did it again. |
Thumbs up man u did it again.....kill d vipers |
Para mood activated...will unleash my anger on dis guy ooo.....dnt beg me....dnt hold me jooor let me fight him han han ave bin waiting 4 an update since...oya no vex com update |
Wetin wetin wetin sef |
Runs into thread to see if kay as deliver.....oh no kay is nt around.... |
Oga frank u b d best I swear I so much luv it 4rm d begining to d end |
Sir kay walahi talahi u stoomuch.......ave addicted to d extent dat I prefer reading ur story dan to eat food....so kindly nw imagine ow badly I will b hungry a day witout u updating. heh abeg no kill me oooo |
Abeg make una update oooo......continue chewing ma dog meat......e must not finish before I receive another dog meat.....frown |
Huh dats showz dat d baby will b a napep driver when he grow up.....:uh sounds awkward |
Journey of a thousand miles start with a step.....nw I say we ar getting there.......saturday tins |
Thumbs up bro chai bt dis update short na 4 ow many week wey we dey wait una |
Funny though.......just 4rm d way U̶̲̥̅̊ describe all of em dey ar al d same bt u can manage the 3rd gal......ps if to sey na me I go play dem all |
Jst passing by |
Love d write ups even though is short bt is serve as a teaching factor were every family man or woman should learn....gud job is been bestowed on yaaaaah |
Ehyah my actor is dead anyway I trust colonel he will surely avenge his death |
I don laf diff kind of laugh finish so tey people tink sey I dey mad wen I tel dem sey na foxy cause am ooo still laffing....thumbs up man |
Waow dis last update got my attention.....throw my pop corn away need to concentrate and @last I said thumbs up man more ink to pen ;DWaow dis last update got my attention.....throw my pop corn away need to concentrate and @last I said thumbs up man more ink to pen |
Sum one plz tel aunty repo to remove me 4rm suspense mood oooooOooo |
Franc am loving every bit of ur story thumbs up man more greas to ur elbow... |
1 (of 1 pages)