Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,258 members, 7,953,978 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:16 AM |
Nairaland Forum / Xucxex1997's Profile / Xucxex1997's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Please Share Your Experience With BEDC by Xucxex1997: 9:26am On Aug 30, 2021 |
Why I book this space self |
Religion / Re: Do You Still Honour Church Invitation To Other Denominations? by Xucxex1997: 9:44am On Aug 29, 2021 |
Na person wey dey go church go answer this 3 Likes |
Culture / Re: The Coronation Of Tsola Emiko As Olu Of Warri (Full Video) by Xucxex1997: 6:33pm On Aug 21, 2021 |
Honorvisa76: Are you for real? 2 Likes |
Sports / Re: Lionel Messi: PSG put five players up ‘for sale’ [Full list] by Xucxex1997: 7:00pm On Aug 18, 2021 |
Kriss216: Lol Wetin Arsenal do Una na ThankGod say I no be Arsenal fan oo, imagine being an Arsenal fan, a Nigerian and a poor northerner chai That one na combo of sufferness 66 Likes 2 Shares |
Crime / Re: EFCC Arrests 42 Suspected Internet Fraudsters In Anambra, Enugu by Xucxex1997: 7:04pm On Aug 13, 2021 |
If i see person wey go teach me yahoo I go learn Asap Make Una dey talk rubbish 52 Likes 6 Shares |
TV/Movies / Re: BBNaija S6: Why I Don’t Want To Participate In Task – Princess by Xucxex1997: 4:41pm On Jul 30, 2021 |
081087n: For apple |
TV/Movies / Re: BBNaija S6: Why I Don’t Want To Participate In Task – Princess by Xucxex1997: 4:41pm On Jul 30, 2021 |
Stupid show 6 Likes |
Politics / Re: Media, Supporters Barred As Igboho’s Cotonou Trial Resumes Behind Closed Doors by Xucxex1997: 2:57pm On Jul 26, 2021 |
This nwanimo self I dey feel say na Nwamaikpe dey control that monicker Back to the topic IDGAF if the trial is held behind closed or open doors what matters most is justice should be served . If you ask me I can't point out a single offence Igboho or KANU committed 46 Likes 6 Shares |
Jobs/Vacancies / Re: Deleted FRSC Account By Mistake by Xucxex1997: 5:39pm On Jul 19, 2021 |
Waiting for the experts |
Politics / Re: APGA Leadership Accepts INEC's Decision To Publish Chuma Umeoji' Name by Xucxex1997: 2:30pm On Jul 16, 2021 |
Lol Fake news 4 Likes |
Travel / Re: Train Goes Off The Railway In Ikeja, Lagos (Photos) by Xucxex1997: 11:46am On Jul 16, 2021 |
Welcome to the zoo Some zombie go come here con tell u say from time to time e suppose dey happen forgetting say na everytime zoological republic own dey happen 4 Likes 1 Share |
Education / Re: Killing Of Python: Alvan Ikoku College Asked To Cleanse The Land by Xucxex1997: 4:49pm On Jul 13, 2021 |
OK Una no know say them no dey kill python for some village inside south east? Una wan do lala model by putting the creature inside pot, lol Una plan don fail na Na to bury the python like human being be the penalty |
Crime / Re: Lagos RRS Arrest Two Robbery Suspects At Oshodi, Recover Locally Made Pistol by Xucxex1997: 4:47pm On Jul 13, 2021 |
saphiere: Who do you this thing ? So u wan dey claim local right activist na U don fail as u start with that murderer Chidimma 1 Like |
Crime / Re: Lagos RRS Arrest Two Robbery Suspects At Oshodi, Recover Locally Made Pistol by Xucxex1997: 4:44pm On Jul 13, 2021 |
What's it with lagos and crime of recent ? See their faces self ...monkeys |
Politics / Re: Buhari Condemns Adamawa Killings, To Punish Bandits by Xucxex1997: 11:21am On Jul 09, 2021 |
Story Buhari to punish his kinsmen 6 Likes |
Celebrities / Re: Ebele Okaro, Luchy Donalds Scared As They Travel In Canoe For Movie Shoot by Xucxex1997: 12:53pm On Jul 06, 2021 |
This thing don tey wey e happen na Nairaland self 8 Likes |
Education / Re: University Of Uyo Cult War: Security Man Injured (Graphic Photos) by Xucxex1997: 10:59am On Jul 03, 2021 |
Them disturb me wella for school then but I show them say I pass them This cultist guys can fear Khaki boys!!! Na army I use give them run for school that year 12 Likes 5 Shares |
Celebrities / Re: Don Lulu @40 Celebrating A Living Legend In Philanthropy And Humanity by Xucxex1997: 2:20pm On Jun 27, 2021 |
Givers never lack Hbd to Don Lulu IgboAmaka 2 Likes |
Religion / Re: Pastor Umah Udah Dresses Like A Warlord To Church (Pictures) by Xucxex1997: 9:46am On Jun 27, 2021 |
OnionBandit: Make nobody answer this guy, to answer am na to stoop low to him level 19 Likes 1 Share |
Religion / Re: Pastor Umah Udah Dresses Like A Warlord To Church (Pictures) by Xucxex1997: 9:45am On Jun 27, 2021 |
"Promoting african culture" Nice one 8 Likes |
Politics / Re: Femi Fani-Kayode Blasts Sheik Gumi For Describing Bandits As 'Victims' by Xucxex1997: 11:02am On Jun 22, 2021 |
The funniest part is that you will never see those people who call IPOB terrorist like , monogamy, helineus, thatfairguy, simplyleo and the rest condemning this man, that alone should tell you what they are all about . They don't care if this country goes up in flames as long as Buhari and APC is leading no problem, the black has a problem !!!! 23 Likes 1 Share |
Travel / Re: Natural Heart-Shaped Lake Toyoni In Japan (Pictures) by Xucxex1997: 10:07am On Jun 19, 2021 |
Country wey i wan go but them no wan give me visa |
Travel / Re: Skydiving Experience In Cookstown, Ontario (Pictures) by Xucxex1997: 4:16pm On Jun 15, 2021 |
All I want to do is to leave this shithole 95 Likes 5 Shares |
Jobs/Vacancies / Re: Plateau Or Gombe State? by Xucxex1997: 1:20pm On Jun 13, 2021 |
Gombe is better oo but you have to be very careful, Buhari brothers still dey on rampage 25 Likes 2 Shares |
Religion / Re: Your Old Nature And Your New One by Xucxex1997: 9:56am On Jun 13, 2021 |
Space for sale 1 Like |
Politics / Re: 35 Unidentified Corpses Dumped In FMC Owerri, Residents Of S/east Cry Out. by Xucxex1997: 2:17pm On Jun 05, 2021 |
Chai See fake news , me wey dey stay close to FMC never hear this kind thing Nawaooo Why media dey try make southeast look like somalia, Afghanistan or northern nigeer area 2 Likes |
Politics / Re: Amnesty To FG: Suspension Of Twitter Unlawful, Reverse It Immediately by Xucxex1997: 8:45pm On Jun 04, 2021 |
The presidency (because we no get president) no even care . Abeg people wey apply for japan visa to go watch olympics them don give Una visa? 1 Like |
Politics / Re: Abdurrahman Sumaila: Don't Support Igbo Presidential Candidate In 2023 by Xucxex1997: 9:21am On Jun 03, 2021 |
As i see the name of the person wey talk the thing I just stop to read because I know say na cow dung and cow urine him wan vomit .. But wetin igbo people do this guys Abeg , at the mention of igbo they start to tremble. They claim they don't like igbo people but don't want them to have their own country. Nawaooo 113 Likes 6 Shares |
Politics / Re: NECO Registrar, Godswill Obioma Died Of Natural Causes - Family by Xucxex1997: 10:39am On Jun 01, 2021 |
You see this NL, I no dey believe 70% of news wey I see here again because na propaganda them dey use this forum do now . I just dey wonder how everybody go just hate one particular tribe with passion, yes every tribe get their own wahala but the hate on south easterners don dey too much Abeg Make we try change oo 45 Likes 3 Shares |
Religion / Re: Emmanuel Folorunso Abina Is Dead! Pastor Elijah Abina's Son Dies (Photo) by Xucxex1997: 9:36am On May 09, 2021 |
Make I no talk wetin dey my mind RIP to the dead 4 Likes 2 Shares |
Politics / Re: Parents Of Students Of Kaduna Forestry College Sing Praises To God After Freedom by Xucxex1997: 3:57pm On May 06, 2021 |
Some of those parents singing praises to God voted for the calamity called Buhari that befall them 9 Likes |
Crime / Re: Missing Child: Boluwatife Adegoke Has Been Found by Xucxex1997: 7:48am On May 04, 2021 |
She has been found but them no tell us were them see am Hmmm 92 Likes 5 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |