Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Yellowson(m): 9:39pm On Nov 17, 2015 |
abeg make morecambe give one more goal oh i need dem to win dia match |
Politics › Re: Discussion: How Much Is Fuel In Your Area??? by Yellowson(m): 6:59pm On Nov 17, 2015 |
N150
but OP you cast oh why you go put the thread for politics |
Politics › Re: My Experienced At Bank This Morning And Why U Must Not Experience It Pls by Yellowson(m): 6:57pm On Nov 17, 2015 |
The poster above me is quite funny
well oga OP ur muomouring dey make me laugh like die abeg modify ur post |
Politics › Re: APC Suffers Another Set Back As They Are Been Exposed Again. by Yellowson(m): 6:53pm On Nov 17, 2015 |
Your link no complete go complete am before it hits FP |
Politics › Re: Biafra: Cross River Issues Stern Warning Against Protest - the Nation by Yellowson(m): 5:42pm On Nov 17, 2015 |
I know as akwa ibomites dey take behave i know their own will yield something. |
Investment › Re: China Plans Investments In Cross River by Yellowson(m): 4:59pm On Nov 17, 2015 |
Hmm,dis foreigners just dey make us more jobless and our youths not working, see how dey made africa a source of their income all dia fons are sent down here even the faulty ones, our youths are not even allowed to handle the major areas in the work.
SMD to the poster above me |
Agriculture › Re: Buhari Launches Dry Season Rice And Wheat Farming In Kebbi (Photos) by Yellowson(m): 4:54pm On Nov 17, 2015 |
That man suppose go be minister for agriculture |
Music/Radio › Re: Nairalander Singing/play The Guitar In Indiana Usa by Yellowson(m): 4:52pm On Nov 17, 2015 |
Dats cool, any where nairalanders go dey make us proud |
Crime › Re: HK Prison Chaplain Wants DRUG Message Spread In Nigeria About IGBO Drug Dealers by Yellowson(m): 4:51pm On Nov 17, 2015 |
Am coming to read your post OP |
Politics › Re: Erin Nelson Suffers 2nd Degree Chemical Burn From Broken Iphone Case by Yellowson(m): 4:50pm On Nov 17, 2015 |

shakiti bobo |
Politics › Re: Erin Nelson Suffers 2nd Degree Chemical Burn From Broken Iphone Case by Yellowson(m): 4:50pm On Nov 17, 2015 |
|
Politics › Re: TSA: You Speak Like A ‘tout’...fayose's Aide Blasts Lai Mohamed by Yellowson(m): 4:47pm On Nov 17, 2015 |
amuniiopz: you're not a southerner but a BLEEPING Biafra....#spits. Guy you are immature i smell that you didnt get good education on how to communicate with strangers Get a rest bro. |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Yellowson(m): 4:41pm On Nov 17, 2015 |
Just noticed dat libya chop my 1500 dey were not suppose to give goal with extra time dey come play 3.1 wey i play am under 2.5 |
Business › Re: Football(+ Other Sports) Betting Season 9 by Yellowson(m): 4:14pm On Nov 17, 2015 |
dbestguy: 90% sure
15 Odd slip
Play safe ( First game start by 2:30 pm)
FC Goa - Mumbai City FC
Under / Over - Under 2.5 - Pending
Rwanda - Libya
Under / Over - Under 2.5 - Pending
Congo - Ethiopia
Under / Over first half - Under 1.5 - Pending
Ghana - Comoros
Under / Over - Under 3.5 - Pending
Nigeria - Swaziland
Under / Over - Under 3.5 - Pending
Russia - Croatia
Under / Over - Under 3.5 - Pending
Algeria - Tanzania
Under / Over first half - Under 2.5 - Pending
Cape Verde - Kenya
Under / Over first half - Under 1.5 - Pending
Mali - Botswana
Under / Over - Under 3.5 - Pending
Morecambe - Dagenham & Redbridge
Under / Over first half - Under 2.5 - Pending
Poland - Czech Republic
Under / Over first half - Under 2.5 - Pending Gmae wey don cut Fc goa wey play mumbai 6-0
 |
Celebrities › Re: Korede Bello: 4 Reasons Why Everybody Is Crushing On Him (photos) by Yellowson(m): 3:55pm On Nov 17, 2015 |
True talk be say the guy is handsome |
Sports › Re: World Cop Qualifier: Nigeria VS Swaziland 4pm by Yellowson(m): 3:48pm On Nov 17, 2015 |
Naija must hit the swazilians in the balls this time for them to continue forging ahead |
Politics › Re: Gunmen Abduct KENPOLY Bursar by Yellowson(m): 3:41pm On Nov 17, 2015 |
DONSMITH123: nice? how sir.. Bros free me, this country don tire me. Most terrible things that happen to people are sometimes staged by those people which maybe they didnt plan ahead and it backfired. So when you realise how it happened you begin to wonder what lead the person to do such things. |
Travel › Re: Medical Tourism: Nigeria Leads African Tourism To India. by Yellowson(m): 3:38pm On Nov 17, 2015 |
Nice |
Politics › Re: N25bn TSA Fraud: No Amount Of Intimidation Will Stop Investigation – Saraki by Yellowson(m): 3:37pm On Nov 17, 2015 |
Na people like saraki dey do the fraud still dey talk say the people wey do the fraud no go go scot free i wonder when the zoo will stop deceiving themselves |
Politics › Re: Breaking:lamorde Travels Abroad,Fails To Honour Senate Invitation. by Yellowson(m): 3:34pm On Nov 17, 2015 |
Absconding from office
soon na MIA we go hear via duping country money |
Politics › Re: TSA: You Speak Like A ‘tout’...fayose's Aide Blasts Lai Mohamed by Yellowson(m): 3:32pm On Nov 17, 2015 |
Tout indeed
Am liking this Ayo Fayose the more no matter am not a southerner |
Politics › Re: Gunmen Abduct KENPOLY Bursar by Yellowson(m): 3:29pm On Nov 17, 2015 |
Okay oh
Nice kidnapping |
Crime › Re: Russia Offers $50 Million Reward For Info On Egypt Plane Attackers by Yellowson(m): 3:27pm On Nov 17, 2015 |
Dearest OP
Abeg na because say i like you (no homo) na why i dey give you advice make sure your info is correct because putin no dey smile oh for dat plane clash wey apen |
Crime › Re: Russia Offers $50 Million Reward For Info On Egypt Plane Attackers by Yellowson(m): 3:27pm On Nov 17, 2015 |
Dearest OP
Abeg na because say i like you (no homo) na why i dey give you advice make sure your info is correct because putin no dey smile oh |
Politics › Re: Score A Goal Get $20,000, Wike Tells Eagles by Yellowson(m): 3:07pm On Nov 17, 2015 |
Okay,but make sure una no play pass 3goals so dat alabi go smile on me  |
Politics › Re: Charlie Sheen Confirms He Is HIV Positive by Yellowson(m): 3:01pm On Nov 17, 2015 |
Thats why i love foreigners dey dont hide who dey are but see Nigerians they will always love to hide who dey are. For example sai buba might be suffering from prostate cancer but because of oil money im go dey dia dey struggle  |
Politics › Re: You’re The Real Saboteur, Go To Hell With Your MASSOB – Okorocha Blasts Uwazurui by Yellowson(m): 2:58pm On Nov 17, 2015 |
OKOROAWUSA always making noise |
Sports › Re: Euro 2016 : UEFA Confirm Tournament Will Still Hold In France by Yellowson(m): 2:57pm On Nov 17, 2015 |
Okay oh the thing still dey fear me as france don drop 20 bombs for IS make IS no go drop BOMB for stadium |
Celebrities › Re: Is This Genevieve Nanji In A Hot New Bikini Pics? by Yellowson(m): 2:56pm On Nov 17, 2015 |
This OP is a frat am sure you have not seen genny baby in your life abeg take a break |
Politics › Re: Another Failed Attempt By Ogundamisi To Incite Violence Between Igbos/hausas by Yellowson(m): 2:54pm On Nov 17, 2015 |
This sahara reporters no go kill us
 |
Politics › Re: The Sani Abacha's In New Photo by Yellowson(m): 2:47pm On Nov 17, 2015 |
AnanseK: So you can see only one woman? for me na only one woman i dey see there the other two are ladies |
|