Youngaz's Posts
Nairaland Forum › Youngaz's Profile › Youngaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 34 pages)
no i won't am just surprised dat hw can someone be so heartless 2 see his or her dear country lose 2 anoda country Jiggaman2: |
which kind person u be u must ave a wicked hard black nd blemish mind nd u even said it in church anyway God doesn't accept such prayers Jiggaman2: |
omo match neva start diz thread don reach 7 pages BTW gud luck 2 dteam tonight ![]() |
oh my GOD am just seeing it on channels news at ten |
wetin concern me sef ![]() |
WWWIIIIIIILLLLLLIIIIIAAAANNNNN even manuel nuer no fit catch dat free kick ![]() |
hhhaaaaaa see dis refreee oooooo KAI!!!!!! ![]() |
oooowwwwnnnn ggggooooaaallll bt i dnt care ![]() |
chaiiii diz cavani don finish i can bet my life if nah IBRA ehn dat keeper go hang glove ![]() |
wine of course bt TAKE NOTE fruit wine nt alcoholic one |
*sighs*hhhhmmmmm ALHAMDULLILLAH .............tank GOD ![]() |
*in my teachers voice*oh GOD ave mercy |
he iz talking 4rm experience na tanzanians beta learn 4rm im ![]() |
man city 2 don dey behind in etihad ![]() |
seydou doumbia againnn goooooooaaaaaaalllllll nd if doumbia scores be expectin a goal 4rm musa 2 ![]() |
doumbia up ahmed musa 2 go ![]() |
willlliiiiiiiaaaaannnnn |
*DANCING*go chelsea go chelsea go chelsea go chelsea go chelsea ![]() |
*opens thread......takes 1 spoon of rice....*hisses*(mtchewwww).......leaves thread......hates politics more dan sh****t ![]() |
make dem do wat dem wan do jare dem dey keep us waiting ![]() |
sori ooo abi na buhari probing dey make ur knee dey get injury dnt wori it will heal so u can cum 2 answer some questions tooo ![]() |
ahn ahn u diz people self all i no iz there iz nobody dat will get us out of diz trash dan jose *CHELSEA TILL I DIE* ![]() exlink10: |
tanks a lot dearie kelvyn7: |
BTW am new here please wat iz d meaning of lalasticlala anyone 2 tel me |
mtcheww BTW guyz am new here plz watz d meaning of *lalasticlala* |
GOD catch dem na so dem go det die one by one stupid heartless crazy infact oloriburuku nd oloshi fellows |
wu iz he self ![]() |
nd some pple will say dey are fighting anyway JAH BLESS MAH HUSTLE ![]() |
D cowards knows dat Nigerian army iz gradually winning diz war against dem so dey want 2 make it more hard 4 dem....nw d *WAILERS*will open dere mouth nd start talking rubbish but all i no is we will conquer dis !BASTARDS!! ![]() |